Tulk2mi's Posts
Nairaland Forum › Tulk2mi's Profile › Tulk2mi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Hell no, dont get me up just to struggle to go back to sleep on flimsy excuses like phone intimacy no even think am I HATE IT WITH A PASSION, unless of course it is absolutely important or an emergency like she don get belle 4rm phones sex come eat recharge card to abort d belle ehn kul me ![]() |
In naija ahh no try amoo, na so one guy just dey chop lips with im girl for public one day, come see as riot nearly happen ,bus conductor dey shout una no fit go get room? others dey shout una no fit wait reach house first, my pple no b small thing ooo ![]() But sha since pastor dem don introduce am 4 church e no dey as bad as b4, me n one of my girl wey like PDA dey do am 4 outside n pple no send although dem dey look us 4rm d corner of their eye but nobody dey talk face dey fear face ![]() |
wat eva goes with u is cool, just like body piercing and tattoos is not evrybody dat likes it but its cool with some pple. If waist beads makes u look damn sexy then go for it girls, aint nutting wrong with it. y'all dig. |
Love all kinds of nigerian food but my favorites, egusi soup with any of d ff pounded yam, eba, loiloi(fufu) Ebubu (Pounded (yam & ripe plantain)) with stew or peppersoup, where's dat sweet aroma coming 4rm, God please let it not b one of those maggi advertooo am off 2 investigate |
Ask the 90% of the guys that lied, if the lie got them what they wanted and the answer u'll get is "Ur damn right it did" with a very BIG ![]() Ask the same ? to the 10% honest guys, what u'll hear is " who's side" "4 where" with a very BIG truth hurtswhy do men lie? Ladies think again guys nod ya heard ta dis "women love lies" n what can we do but ta please them with loads of it ![]() If they can truthfully change their attitudes and priorities, then we will honestly tell them what they dont want to hear DA TRUTH. |
In my wildest imagination i neva thot d male physique can actually attract, word is cough i mean was it disgusts, 4rm shirtless to the d main LGA. So e dey attract ehn thinking e b like say i go begin exercise regularlyooo, 2 loose d extra belle, make my fine legs thick, jerry curl my hair 4rm LGA to de chest so that i feet sample dat nu boxers wen i get, e get this nu babe wey dey do shakara 4 me if she just see me, omo she go bow quik quik. oya push up push down 1, 2, 3, puff puff, e b like say my heart one fail me , HELEP! I DEY DIE OOOO! ![]() |
i was just playing with my x fone when i accidentally stumble on some nasty sms btw her and somebody i percieved to b her gf. I began to wonder if she was a lesbian so i decided to investigate only to kul her gf and a big baritone voice was saying hello. Of course she denied n said it was her gf until i told her her i kul her gf, d look on her face was worth 1 million dollars until defense turn 2 attack with " WTF were u doin with ma fone anyway" . we didnt break up cos of dat it was 4 other reason. |
@ post for d fact dat he cant stand you been with anoda guy means he is jealous, n a little bit of jealousy is healthy cos it shows dat he cares. So girly hang on he cares 4 u but sometimes wen we show u how much we care, theres a tendency 4 u to take advantage mayb dats y he is holding back to keep u in check ![]() But 2 b in relationship that you know the person does not love u like u love him/her, its beta u bale out, cos though u want 2 b with dat person u'll neva be happy cos u can tell dat d person is not giving it a 100%, n whether u like it or not d relationship is doomed to fail. So it is beta 2 break it up now n nurse ur heart back 2 health in good time cos ur will still be broken even wen ur r with him/her. And again, sometimes the person loves u the way he or she can and mayb u just want more than the person can give |
With all this " theres nothing wrong with it but its not my thing" " i cant " etc who will eventually do d asking. Even as i fine reach no girl don greet me talk less of asking me out ![]() Yes we agree that theres nothing wrong but d ladies wont give up there shakara period like that ooo ![]() 4 guys who think a lady is cheap cos she's asking u out should go 4 re-orientation cos u r simple saying every girl u asked out is cheap. A girl asking u out is simply droping d shakara, e no mean say u no go still sell ur market, cos if she no c wetin she like na d same mouth she go still carry tell u bye ![]() |
Just because you ain't married doesn't mean you should take her love for granted Why should she leave after so much time, money, love, body and let not forget the sex making love part, lai lai You gave her the money willing, to get her hair done, you want you woman to look beautiful so stop complaining about how much you paid for her to get the hair done. it's part of women nature to have a mood swing jare You men nags at the ladies too, especially when she doesn't pick up her pick on time, went out without informing her lover about her whereabouts Good for the baby mama(s) what abt d wooing, d shakara and hot water pouring treatment they give us while we where asking them out what abt all the dirty works u hv to do to convince her. And the lovemaking part, wasn't she willing 2?, d babies, did somebody force her to hv one? if we dont make it to an expected end, then every body should just count their losses and move on, whats with d settlement? Suppossing i can prove that my being with her added quality to her lifefinancially or maybe i paid her thro skool or gave her funds 4 her biz would she then pay me? Did we sign a contract at the begining of the relationship that stipulates dat if i dont make it with you, that i have to settle or pay u off. We men hv our own wear and tear 2. B4 wen i started with u i fit do TDB 3x a week, now a days if i manage 1 rd a week i dey give myself medal 4 work well done. so now na who go pay who. Look sistas if e no work anything wey u been enjoy na d spoils of war. After dat one just go jeje |
@ Seun He did not claim to know more than them, he only gave a clarification to the issue the author of the post brought up, which you questioned based on his qualification to do so, however you hv done nothing to disprove him, only casting aspersion. |
I been think say i dey nairaland where efry thing be truly nigerian, na im sombody dey come suggest make we blow grammer 4 here say na here children go come get expo for turanshi i mean englishtranslationhmmmm i no think say na good idea because he go stereotype d forum clap hand 4 me now i don troway one but if children dey come learn english for internet know say no be only english go follow dem enter house. ![]() Maybe we should look for another forum for this, I suggest d adminstrator should open another forum for our Anglo-Nigerian citizen. lets see, POUNDLAND ![]() |
Aba and Umuahia don fall our hand dem don join d big time "hypocrite" Anyway sha d pple abi youths or touts na u sabi wey tear d trousers just wan sell their skirt wey don hang for shop tay well well ![]() But seriously dem say trouser dey wory dem? d question i dey ask since be say na who dey patronise d girls wey dey wear trouser their market no dey spoil at all. if every body dey cry say make woman no wear trouser yet wen d "Honourables" "Corporate Executives" etc get get together na trousers girls dem dey invite leave their wives wear dey tye wrapper 4 house. Besides wetin u no like suppose disgust not attract, dat guy wey dey halla say him c konko below wetin carry ya eye go reach there, abeeeg leave somthing we know wetin dey ![]() everybody get 2 expresses him/herself make ur choice and leave d rest alone. |
" make him an offer he cannot refuse" The God Father |
true talk, this type of thing happens in Nigeria alot, xcept victims wish them away or just dont want to talk about it cos of the stigma attached to it and moreso, the culprits dont get punished. There was this particular incident that happened in the area where i onced lived in port harcourt. It involved a policeman who was abusing his daughter ,who is just abt say 15 to 16 yrs old, regularly rite under the nose of his wife and she did not know. It came to a head one day wen he was at his act and neighbour were hearing funny noise coming out of there room and went to investigate only to find the father giving it to his daughter and she was crying from the pains and was desprately trying not to make so much noise for fear of the father. Of course all they did where the same "oohhs" and "ahhs "and "what a disgrace" but nothing was done to the man. So u c most cases in africa dont get reported. |
suicide in naija is rare compared 2 western countries part of d reason is cos we r faced with challenges evry day of our life 2 keep us 2 busy 2 even contemplate suicide. 4 eg. u start 4rm primary skool wen u think u r thro with dat, u hv 2 go 2 d secondary skool wen u think u r thro with dat university comes kulling wen u r finally thro with dat u enter d labour market and so on couplewith d economic situation u r always thinking of ways 2 survive even as bad as things r here my bros & sis life 2 sweet to troway like dat But in western countries there economic situation is beta and life is not so much as a struggle like we do here. they have almost everthing at their disposal after sometime they run out of option and ask themselves what am i living 4? u know what comes next. |
Its like another eye @ d back of my head, makes me c issues in another perspective and most of the people here hv a cute sense of humour dat makes an interesting browsing xperience when u r bored. |
What beats me is how u can date somebody u dont like. Tell me what is d difference if the person u dont like enjoys all privileges that the person u like enjoys xcept 4 d smile during d sessions. Back 2 d ? u want 2 tell him u dont like him. Just take him home and let him enjoy those privileges again @ d end of this session, just tell him "boy this na d last time wey u go c dis thing cos e no sweet me again" savvy ![]() come back n tell us if e no work plus ur conscience go clear cos na parting gift u give am ![]() |
Mr. Okiro clearly does not have the character for the position he holds or he is seeking relevance. Or both Abi u no understand, im just dey show him boss say e dey do him work well well. Anyway make una tell Al qeada say b4 dem drop d bomb make dem call 4 " National Conference" so dat we go give dem list of places wey dem go drop d bomb like Aso Rock, Goverment houses una fit complete de rest 4 d national conference ground ![]() |
Well wat can we do but 2 b optimistic. Its d same cock n bull story the past adminstration sold us, where did it end, an unexplained amount of money missing in transit n committee on energy n all wat not been set up to probe them past adminsitration. I hope dat this time " due process" is followed to forestall against nu probe committee's or panel on energy being formed @ d dusk of dis administration. |
@ poster I am not here 2 diss anybody but give some advice. But b4 da advice we hv to say things d way we c them frankly. So here I go Girly i think u r suffering 4rm very low self esteem, yet u wonder y he did not marry u. U hv no respect 4 urself. Y did i say this. Check it out He met both of u at d same time 41/2 yrs ago, he later told u abt the other girl u accepted, but the other girl neva acepted cos he neva told her abt u. Secondly u were dating his friend n they keep passing u btw themselves u break up with one n go 2 d other, wen u break up this one u makeup with d one u just broke up with. Do u know wat will be goin thru his mind so if i marry this girl all my friend sef don thread on river jordan ![]() Na so 1 MC 4 wedding take describe the bride wey him don go out with say she be SWEET girl with so much emphasis on d sweet. Thank God d groom no understand cos wedding 4 scatter but him circle of friends get da joke. ![]() And after him dump u marry her u still come day give am jara. Even if him been get small love 4 u dis one don scatter am cos him go say thank God say i no marry her na so somebody 4 come dey represent me 4 my back. U say him de regret na lie, Him just dey spend him "PATERNITY LEAVE" 4 ur side. ![]() ADVICE: GET SOME DIGNITY GIRL u know da rest ![]() |


truth hurts

. we didnt break up cos of dat it was 4 other reason.