Tulk2mi's Posts
Nairaland Forum › Tulk2mi's Profile › Tulk2mi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
@Osereka && Xjovial: there are plenty of women who refuse to buy into the system. A true Christian (heaven bound) does not wear trousers.Ol'boy i take GOD beg u no expose ur ignorance. u b true naija xtian cos na 4 only naija bible wey wearing of trouser na sin cos na him dey as sin 4 d content of dere preaching. i hope say u go manage go reach heaven make we c whether only naija xtian wey no dey wear trouser go dey even if u manage 2 reach there. no combine ur societal values with d bible abeg. ![]() d oda one dey yearn say skirt make women more femine. na which rule wey u take dey base ur argument. anyway u try i been think say u 4 say wrapper. no carry ur own perception of trouser and skirt come here, save am for urself. Naija girls abeg wear any thing wey u no say fit u. weather na trouser, skirt , wrapper , knicker or even bikini pant if e good with u we no get qualms. ![]() |
Could dat man be a pastor? dont honour him with dat name. U said u missed ur church, i ask again can a blind man lead a blind man? it is not the church ur missing it is d man who called himself pastor. The bible said " by their fruits u shall know them" refering to pple who will claim dat they know did lord but r agents of the devil. wat is not of God is not of God n u case is a typical example. My heart is bleeding 4 the other members of dat church. u took a decision to be born again, u forsook so many things to make it rite with God, this one other thing u need to forsake i mean ur feelings 4 him. Open ur mind and look for a God fearing youngman but dont make d mistake of casting him in the mould of ur so called pastor cos no other man will measure up. i hate to admit it but girl u hv been used and abused. whether u want to remain dat way or not is ur choice. SO EXERCISE IT |
![]() |
em, em, thinking e be like say e get one wey dem 4get, infact d most important one sef. Oh yes, now i remember CPR KISS raises pple 4rm the DEAD ![]() |
The problem with most guys in the house is dat they share roles, it has been drummed in their heads dat if they do things dat r considered to be exclusively left 4 d woman that it makes them less of a man. but is dat true? cos i know some men who hv done some of these things 4 their wives n u cant kul them wussies. 4 real Somebody even said dat even if u had to wash undies 4 ur wife dat it will b inside d house. True that but what if it is outside? NOBODY SETS STANDARDS 4 U. if u cant do it fine but dont carry dat luggage to me, dat na d way i dey live my life with my wife nuthing concern u. But if u think say i no b man cos of dat den tell me d things wey man dey do wey i no fit do. OH I HEAR U. na u dey provide 4 d family, u dey go work n all dat bullshit? i ask again ur wife no get job? or she no dey contribute financially? dat na woman work? then why u dey complain wen she take u do money bag. But one thing with women b say wen u begin do these things 4 dem, dem go begin take am 4 granted dats y most men dont want to do these things. BIENG A MAN is not abt bossing ur wife in d house, its abt responsiblity, respect, protection, love, sharing, caring infact i don tire continue 4rm here ![]() |
n i wondered what happened to "every body deserves a second chance"@ POST 4rm what u said, i am not surprised at the responses u got, i will be scared too but since u hv established dat u hv feelings 4 him, I will ask u 2 give him a 2nd chance, but b4 u do dat u can sit him down and make it absolutely clear that u wont stand 4 dat kind of behavior eva again. this will enable u crossed out the WHAT IF question u will be asking urself in d future if u dont GIVE HIM A 2ND CHANCE ![]() |
Why do we buy gifts for women? It is to appreciate them 4 all the things they do to please us and all da bullshit they put up with. the gifts were not coerced, they r giving out of our own volition. In this case i wont ask her 2 return dem i'll consider it " the spoils of war" carry go But if she demanded for them and i did it to please her, after all dat investment she thinks she can break up with me after she's gotten all dat she wanted. NA BIG LIE, she go return every damn thing or else even UN n AU peacekeeping troops no go fit settle de yawa wey go gas. ![]() |
Sometimes you think a woman that is not particularly preety or hot will be an easy lay but the more you delve into her affairs, the more she plays you. The more you think about your trap paying off, she keeps shifting the anointing day and keeps increasing her monetary requests that may range from pay my rent to help me complete the money for a new car. Do you really think any playa will have the heart to back off before reaping from an investment like this?Yes, tho it gonna b painful but a defintite yes. They say a good gambler knows when to quit. For some its the thrill of the chase, the power of conquest u dont get dat feeling twice with d same person. For some it is the wage for hard work done in order to convince he only continue d chase cos he felt he had worked hard for it (too much shakara on the girls part) for some it is for reputation as the don in ur area Some are for record purposes especially those dat collect sourvenirs like panties n store dem the question whether it was worth it? For all of dem HELL YES . everybody savours victory no matta da cost |
If your partner does not believe in your dreams, I hate to burst your bubbles but you have no business dating such a person. It may not last or amount to anything overtly meaningful.i quite disagree. Cos dats the beauty of love. U dont hv 2 beleive in their dreams to support them. sometimes u dont even undastand y dey do wat dey do but u support them anyway cos its important 2 them. I' ll say the perfect gift of love is ur heart. it is like giving some1 the custody of ur heart, trusting them with it knowing fully well dat u hv just giving them the power to destroy u, but u still dont care. |
Na so dem talk oo, say man and woman fit be friends without any strings attached. e dey happen sha but ma pple e rare wellu well. 4 naija here dem say " man and woman no dey play unless somthing connect dem" or " if handshake don pass elbow den na smthing else be dat". Oyibo also tulk am say " P.U.S.S.I.E.S n D.I.C.K.S have a funny way of creeping up on pple." 4 d starting YES but 4 d ending it is usually NO. 4 mi impossicant my head no go gree lailai. ![]() |
Nna my girl u r very beatiful, friend me and i will take kia of all ur needs, money is not a problem, so what do u say r u witi me? this line na sure banker ![]() |
what a kiss does to me hhmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm especially 4rm some1 i like words no fit explain am it makes me giddy, tipsy and tells me u r abt to take a short trip to paradise, only u gotta get back wen its done. ![]() |
I had this chick that i had been on her case for about 8 months now, i really liked her and there was a stage i felt she could be the 1, suddenly i just got tired of her games but just still chasing her because i had spent so much of my time and as an experienced hunter i knew with women , u never say never, to cut the long thing short i finally nacked her this week and it wasn't spectacular, maybe if she had succumbed earlier i would have still been crazy about her, but as at now i've discharged,Plenty shakara builds up anticipation and expectation, it wasnt like she wasnt good but d shakara has made u feel like wen u get it, it will b somthing out of this world but it aint. this kind of thing has actually broken up a marriage on their first official assignment cos the guy felt he was conned into marry her since he felt her refusal to have sex with him while they were courting was cos she was a virgin. Secondly they say the best things in life are 4 free, if u r feeling the person give it 2 him has a gift dats wen it has value not has a prize cos if i feel i worked hard 4 it, then i will feel justified dat it is wage 4 my hard work, so i can scram without any regrets. n most often than not we scram ![]() @ POST If theres chemistry shun shakara n be urself . ![]() |
@Skolche My Guy how many i go fit talk, i just dey point out the futility of the project plus d security threat wey we go face if govt decide 2 go thro wit dis proj. my bros na only GOD fit helep us. 4get d blind patrotism wey some dey yearn here, who talk say we no want good 4 naija but practically with d current state of curruption 4 we country how we wan came take manage without d threat of disaster looming. think am patriotic niajarian ![]() |
D BOTTOM LINE IS SHAKARA GET LIMIT we r not depriving u of ur "play hard to get" we saying just know wen to quit. ![]() |
Naija nuclear programme! New Investment Opportunity Promo Hezbollah, Al Queada, ETA, Hamas, militants etc where r u at?. Black market 4 uranium is on in naija now. Hurry while stock last. ![]() chei naija go kill me, we wan feel among kukuma destroy the country abi. Naija wey a whole ship dey loss 4 water, military dey sell guns n ammunition to militants na wan deal with radioactive materials?. if big belle agbada pple no sell all d uranium finish, plenty go leak into d atmosphere com cause epidemic 4 us. Make G8 no just siddon look o, make dem threaten sanctions with immediate effect. ![]() |
i respect women who r bold enough to woo a guy, it takes guts and atleast u dont hv to wonder if she likes u or not. 4 me if i like d girl i'll say a very big yes, but if i dont like her, i will let her down softly, no rude stuff like d ladies do 4 me. Atleast we might be buddies ![]() |
4 ALL D HEATBROKEN PEEPS, i feel u, JUST GOTTA KEEP UR HEAD UP. been there, don dat n still hurting. Its been 2 yrs, met 2 girls yet d memory neva been so happy with any girl b4 of her still haunts me. Still hoping i can love dat way again. |
STUBBORN?? Ah no we no stubborn ooo we just dey play d game d way wey d babes dey teach us ![]() My pple "NO" na d middle name of naija girls. They say ask a lady twice just in case d first no na shakara. Look Naija girls na d most difficult to toast, imagine we u don troway grammer to d last lettr for dictionary she dey bring u back to d top say she no undastand meanwhile she don allow u nack tori go reach z. Guys wetin una dey talk, do i have a witness. yet she sabi evry thing wey u talk. if u successfully toast naija girl she turn no to yes my guy u b d "DON" anywhere u go for d rest of the world, no b joke. Na so dem dey talk no 4 mouth but their body language dey talk yes. for stadium dem dey talk no but their hand dey helep u remove pant, Haba naija babes make una take am easy with d no now.This thing bad so tay, na so one babe talk no so tayyyy we enter emirates stadium wen i wan enter she go halla no, wen i stop she go tay tell me say she go hate me, ol'boy d thing baffle me well well, i come decide to push d shakara aside enter na him she come dey halla say make i no troway akamu for inside naija babes una no go kill us abeg. |
hmmmmm tori 4 town anoda temporary measure to solve a permanent problem. d all time nigerian solution.just thinking did the bombing of odi stop the aggitation for resources control? no. Instead it gave rise to militancy and cultism. Yaradua declares war on militant oh d state will win d war but the victory will be costly. ![]() |
GUYS always COMPLAINING and still PATRONIZING, who told they dont take those girls home to meet mama absolute rubbish, go and ask those "single sisters" in da church who's always praying 4 their miracle to happen whether it is not the same girls who r arresting the "good brother's" attention 4rm them. @ ego WORD if the guys mean what they say and turn away in disgust and stop patronizing this trend will stop. GUYS r we ready ? I DONT THINK SO ![]() |
I will like my woman to be ugle and intelligent because:If i hv to choose my bros i dey follow u 4 back. no brainless fine chick 4 me. afterall wen u turn off d light the ugly ones fit fine pass miss nigeria just think am ![]() |
They say time is d greatest healer, with time it becomes less painful but for d main time u can meet other pple just be straight with them, i belive there's some1 out there who can help u move on cos i dont think u can 4get. Anyways best of luck with dis cos u need it. |
women love men who cannot bite especially in ur kind of situation where she knows dat u know dat she's got a man. they tend to use u as rebound for all d extra loving dey could not get 4rm there man the attention, her problems, advice a listening ear n all dat shit. Do not be fooled to think cos she's dis close to you, she will just jump into ur arms cos u asked, na lie, just make an atempt to change d circumstance dats wen u'll know dat she's not ready to leave her BF or to get into dat kind of relationship with u. u r just a buddy, a pal, u get it. d only thing dat is keeping it goin is dat she's not face with d pressure of having to give it up. Secondly, if u say u dont want to break dem up, then wait for her to sort out where she stand in d relationship b4 u ask her out. i mean wait till dey break up b4 asking her out. then maybe she may give ur request some kind of consideration like, his my friend already why cant he be my lover. u know what am saying |




oh d state will win d war but the victory will be costly.