VicM6's Posts
Nairaland Forum › VicM6's Profile › VicM6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 71 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 82 pages)
see dat ikenna big head like drum own |
i talk am say 80+,goal go happen.... bt ifa no tell me the team wey go score.... chia |
EniHolar:na back of tv u dey watch ni, 1min ke.... lol |
websitegurufix:dey watch na, u go see if i dey lie or not. |
fergie001:wetin Garba wan do, this game don turn him eye up side down... lol |
once it's 80+,Nigeria will score.... na wetin ifa tell me bdat now now ![]() |
Makaveli1166:i see am, na u b d keeper self. |
shevchenko:igbos don vex na as bubu no dey pay dem beta money after winning the cup.... but igbo wey b u17 na like 23yrs old already. ![]() |
Ekpekus:the 2 na my boy o, him dey play fine for training with us but dis match don pass him power sha. |
shevchenko:Nawa 4 u o, say na only igbo fit win d cup for us ni.... shebi igbos follow dey d team abi wetin concern tribe with d match now..... |
braimeddy:sack,wen fire don dey burn 4 mountain already. |
Makaveli1166:na now i knw say igbo no good for health. |
Buchyke8:no be abokis full the team o, na afonjas dem dem |
make we dey see wetin go happen for d end na. |
[quote author=sofiscatedmoron post=83776677][/quote]that's y i said it can last for some minutes or hours. mayb an hour just for the pilot to land the plane safely but an airplane can not fly with one engine from lagos to miami. think of the plane going towards a mountain...an engine failure will only cause drag to the airplane making it burn more fuel than required and n4 u knw it, the plane will drop from d sky. if it was possible, air peace wouldn't have turn back and same thing caused dana plane crash. |
later dem go say US build fence, Us close border and this and that.... This people worst pass benin republic wey dey smuggle rice enter 9ja. |
sofiscatedmoron:It just depends on the aircraft and again the pilot must have an experience if not... kasala go burst cause d plane will yaw to the right or left and might even stall |
sofiscatedmoron:baba,one engine can not fly a boeing 747 or an airbus A380 from lagos to miami.... think well. how do you expect only one engine to produce thrust for an aircraft weighing thousand of tones with passenger on board. one engine can only work for about 45mins which in turns give the pilot an opportunity/time to look for the nearest airport to land. one engine to fly from Lagos to maimi on a journey of almost 14hrs.. wen no be cesena light aircraft..... Nawa o |
SarkinYarki:wetin dis ones sabi abeg.... Rolls royce and general Electric mostly produce an airplane engines. just like all the avionic of the airplane are been produced by another company. but laslas, na boeing dem go still blame na. wetin man go do. |
Kampack:pencil ko biro ni ![]() |
NaijaTalkTown:tor, make Nigeria ready to dey come house bdat na.... ticket don cast bdat |
So any 9ja no enter list at all.....
notin musa no go see for gate |
let the acct they transferd the money to be traced and block or perhaps dey can be bundle through that. |
Eartquake1:they are doing student union fellowship ni ![]() |
gaetano:as matter dey go, nw ontop tree the photo sit down o |
Nnemuka......
make i rest my case here..... na ur brother scam u self.... it is well |
Nnemuka:Mayb we resemble police officer ni u go tell me.... after something hit una, na NL remain to come pour ur problem put........ Next year again, carry another laptop go give igbo guy |
why him go carry the girl laptop run... if he can't repair it then he should av return it bk.... d idiot still collect 50k join again... nawa o |
udemzyudex:Then shut up na and dnt interfere ok. I knw wat am saying.... i av done business with many igbo guys and live to regret it. so what are u sayin..... That's y i like an hausa man.... An hausa man i sent an errand to help me get something from lagos, he came bk with d product and with an extra change for me saying wen he got there, the product was cheaper than i thought..... if na yoruba man bdat, him no go return the change again but him go deliver the product give you fine fine...... but if na igbo man, plus change and product, u no go see again..... d next tin him go say armed robber rob him for road.... Wayo people |
udemzyudex:E pain am ![]() oga ade, na ur brothers dem dy cause wahala gv people. igbo no dey trust worthy.... na so i carry my phn go gv one, till today him don carry my phn run come lie say na thief rob him for road... talk to ur igbo brothers let them change ok..... why can't one do business with an igbo man with rest of mind.... dem dem gang. |
lesson 1). Never trust an igbo guy in any form of business.... they are all scammers. lesson 2). The friend who introduced him to you should be arrested as well, trust me he will know little about his where about. lesson 3). Never take any expensive product to someone and he or she tells u to leave the product with him/her and come back the next day. except if the person has a standard and well recognize shop. lesson 4). I repeat do not trust an igbo guy, thier way of life is bad and the bad ones are much than the good ones. lesson 5). Nairaland can not help you locate the guy. search him on fb with d name and contact some of his friends on fb and if he isn't on fb then u are doomed. lesson 6). Don't take ur product to all this small small shops guys that doesn't know anything abt the product you brought to them.. what they know about is how to scam you off the product. lesson 7). If an igbo guy calls you for a business, my brother just run for ur life. |
angelEmade:ten thousand downloads for 7k. lets talk business ok. whatsapp me at 0-7-0-1-8-8-9-two-seven-one-seven. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 71 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 82 pages)
