Warrikid's Posts
Nairaland Forum › Warrikid's Profile › Warrikid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)
drnoel: one day u will ask us if having ur bath or washing ur teeth is sin. That is how its starts oo...M tellin ya meehhn.lmao |
Omo dat $5k go do smtin 4 me dis season b4 ooo.abeg who knw d tiff,make e give me e number. Lolz Buh na small funds to dem na,dem 4 no let d gist spew @ all sef. |
listening to track 16* Artist-Dr dre(2001) Title-B.I.T.C. .-.H NIGGAS |
preshuzpearl: well, welcome on board bro.Best advice if u r really a true true christian oo,or else u'd be more confused @ d end of dis ride. But make I talk my mind ist oo,d use of body spray n perfume na sin abi? M sure dier reason wud be cos its man made n sin-infected,dem for naked dey waka too naaa.rubbishhhhhhhhhh. Self deceit is d worst form of deceit oo,help me tell dem. |
I don't use ATM,none of ma biz |
sauer: How in the world could one use air freshner?Hahahahahaha no mind @mr cork,na crase dey worry am.lolz. Buh come to tink of it,guyyyy some peepo body odour shaaa,e dey neutralize body spray wallai,camphor seff dey black for d matter. Lolz |
Ok we don hear.Wetin u want make we do put 4 d matter now. Dey dere dey speak english. Obahiagbonised fellow. U better do d extension quietly b4 u get anoda one oo. |
swtcharissa: Abeg make una no vex o,make una nova curse me o,I no even understand dis tori,which one b virtual girlfrd again?Shebi u don see where dem dey play video game b4? The characters/actors are not real even though they somtyms bear real peoples names. Dats virtual(not real or tangible). So na e geh friend for d video game wey e dey play,e love am so tey e carry am(wit d game) come he real life wedding. Shebi u don undastand ni? |
[quote author=prince_onx]Typical naija blood! You must expect every body to tell you what you want to hear right? You didn't seek our advise or opinio while opening your legs, got pregnant, and had 4 kids why seeking it now for marriage that you've already planned? I can even tell you am not sure you're a woman! I can say that's not you in that profile! I can call your story fake! or say you're seeking attension! All that is my opinion! Filter the comments, take what you want, do what you want, and leave the rest! At 26, living on this planet, and can use the Internet, am sure you've seen or heard of couple getting married after decades and after 5,6,7,12 children! Na watin sef? No one is here to babysit.[/quote]Hahahahahahaha , nice recovery there. Classic isssh. Lmao,y'all r crazyyyy mehhhn. |
Brisingr: simple solutionHahahaha,best advice so far. Lolz. Buh my dear,u have no need to be shyly hesitant on dis matter oo. Its dsame man who has all four kids abi? Talk true now oo make d elders knw hw to help u oo. Ok assuming dats true,na d man suppose dey shy sef,cos na him dey slow since or else afta ist pikin e for drag u come bacc to naija come run am comot 4 ground,see now flight money don plenty ehhnn. I knw he's up to d task shaa,so go for it and upload everything including vids on facebook and instagram,sure dat wud gratify u. Best of luck. |
Ramcie: Number 1 for me is NEATNESS. When a man is clean as in both his appearance and his ride, am always attracted to such men but that means I must have been noticing him for long to come to such conclusion. Also, a man that holds his family in high esteem.U r attracted to a man that holds his family in high esteem? Hmmmmmm,I hail ooo. |
aminu150: Haba Oga army....upon all the check points that are in jaji, you still telling us that bomb got smuggled in?....pls be honest and tel us the truth because i smell something fishy.GBAM : u get am on point |
Rooneyboy: I hate it when I try to be a nice guy to ladies in need and they turn around and call me maga.Dats ma shiit mehhn,I dnt giv as much as a lift to gehls cos dier fishbrian go always lead em wrong. Fact is a fellow guy appreciates a favor more than an average naija gehl. |
Forget that matter joor,Yam wey won Burn go burn,weda u boil am,roast am or fry am. #shikena |
Lmao,"think in my mother tongue",Lolz. I pray ooo. I think in d most accepted language dat flies "Pidgin english" |
CrazyMan: Seconded...Thirded,fourthed n Fifthed sef. Frustrated uniformed criminals taking out dier sorry lives on corpers. Make God punish dem all. |
solomon111: Go to hell with your useless post.Hahahaha,shuooo bros why u dey vex na? Ur surname na nigeria ni?lmao,no be @OP talk am ooo. Nigerians never stop amazing me. |
Hmmmmmm,u no happy say dem no giv u accidental discharge.u dey dere dey explain,commonnn run go chuuch go dey stay dere dey thank God for your life joor. |
Na here I pass comot for chelsea oo |
They travel long distances wit camels. #shikena |
Thanks y'all,got nuff info from y'all nw. Cn we form a bbm group asap b4 gettin dere? Add me and let's meet b4 we meet 323b9502. |
Wait ooo,so if someone is posted to these northern states and don't feel comfortable with going there,isn't there something he can do to change it(I mean the 3weeks camp).?? |
jbrodaly: Moses..He was milk,self-less and kind to the core.Nigguhhhhh ,He was Milk Ahhh,I hail oo., |
chichiman: [size=18pt] WOULD YOU PAY AS MUCH AS THE JAPANESE GUY WHO BOUGHT THE BRAZILIAN GIRL'S VERG1N1TY?[/size]nigguh,I'm Adam,I aint gotta pay shit,in fact she didn't know she had to be paid to be laid.Lolz. |
Adam-the ist dude to doke punny.must be extra special. |
Dieee muthafucker,dieeeeeeeeeee |
:-XChoiiiiiii She bn saving it up for all dis cash,thumbs up girl. Na dem sabi,anytin dem like make dem talk. Naija gehhs can u see a good gehh learn from gud example ooo.Some of una lose una own free oo.na una even pay seff. Lmao |
berem: So how is that my business?Me I no undastand some people oo,u read smtin wey u feel say no relevant to u,dem no beg u oooo,only u carry write say "how is dat my bizness". Come ehnn seun,make dem dey submit birth certificate and age declaration for here ooo.cos small pikin plenty for some peepo head here |
Ve met a couple of top peeps in the entertainment industree,buh I feel dis dude is the most down to earth even though I'm yet to meet him. The fact that the multiple preggy news didn't take him down as expected by many olofofos is a testament to his realness. Dis nigga can do comedy trust me. Lolz @ e don happen. Thumbs up bruv.i |
Stack illiteracy is the problem of these northerners,dayuuum. They need all d scholarship dey can get to be educated to change the next generation abeg. . .shuuuuuuu *disgusted*s |

Ok we don hear.
Ahhh,I hail oo.,