Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,648 members, 7,809,449 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 09:49 AM |
Nairaland Forum / Wizdomnzube's Profile / Wizdomnzube's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 14 pages)
Romance / Re: My Quest For A Perfect Body Is Destroying My Relationship by wizdomnzube(m): 6:01pm On Mar 07, 2020 |
Kingsteve:Bros this one na below average na.... 1 Like |
Romance / Re: "I Disagree That All Men Cheat" - Digital Bimpe by wizdomnzube(m): 5:50pm On Mar 07, 2020 |
This one dey do advert for husband Who is interested oh, mk una holla the barney |
Romance / Re: What Qualities Do You Look Out For Before Agreeing On A Date? by wizdomnzube(m): 5:47pm On Mar 07, 2020 |
Once she's not broke, mk we waka go the date. Ah nor dey do broke girls. 185 Likes 6 Shares |
Romance / Re: Help! Her Husband Has Been Acting Funny Since This Happened by wizdomnzube(m): 5:44pm On Mar 07, 2020 |
Karleb:Na dia bag most of dem carry come husband houz na. Wetin she get wen she one write will? Bros nor dey mk me laff joor |
Romance / Re: Help! Her Husband Has Been Acting Funny Since This Happened by wizdomnzube(m): 5:37pm On Mar 07, 2020 |
She say she go screenshot some of our comments show her sister mk she obverse. Make sure u show ha wetin we all yan for here cuz I sure say nor be wetin u plan hear. U sef don side with ur broke ass sister dey call Nigerian men "backward in thinking". Na ogun go rape you. Person wen dey marry just dey kill he sef by he sef. |
Romance / Re: Man Films His Girlfriend For Having 3some With His Bestfriend/girlfriend (video) by wizdomnzube(m): 5:13pm On Mar 07, 2020 |
If I talk say dis girls nor dey ever fit satisfy mk una dey hear me. Why men nor go dey dead anyhow.? When na this kind things they they lyk |
Romance / Re: Man And Lady Die After Sex In Port Harcourt by wizdomnzube(m): 12:15pm On Mar 07, 2020 |
vitality22:bro laff oh.... Country hard we nor fit kill our sef joor |
Romance / Re: Olori Diana And Her Drug Addict Boyfriend (Photos) by wizdomnzube(m): 4:46pm On Mar 06, 2020 |
PH boys nor dey ever fail to surprise person. They don dey worst pass warri boys.! 11 Likes |
Romance / Re: Man And Lady Die After Sex In Port Harcourt by wizdomnzube(m): 4:33pm On Mar 06, 2020 |
Public Announcement!!! Babes if I pipe u finish and u nor satisfy, abeg check front mk the bros next door continue from where me stop! Me nor fit die cuz of kpekus naw 96 Likes 4 Shares |
Romance / Re: “Let’s Get Old Together” :As Daniel Rejects Girlfriend’s Proposal Amidst Friends by wizdomnzube(m): 7:55pm On Mar 05, 2020 |
Hahahaha Daniel never one grow old together |
Romance / Re: My Boyfriend Doesn't Call Anymore by wizdomnzube(m): 7:39pm On Mar 05, 2020 |
XhosaNostra:Take am with pride. I dey try clear u say u na no nonsense chick. Nor reason am go left 1 Like |
Romance / Re: My Boyfriend Doesn't Call Anymore by wizdomnzube(m): 7:26pm On Mar 05, 2020 |
XhosaNostra:I hear say southy babes dey do proper buh u just dey do lyk who dey born for warri |
Romance / Re: My Boyfriend Doesn't Call Anymore by wizdomnzube(m): 6:25pm On Mar 05, 2020 |
XhosaNostra:Madam nor be fight naw. U go wicked oh. |
Romance / Re: Help! What Do I Do? by wizdomnzube(m): 12:30am On Mar 05, 2020 |
shortgun:Ozuo say na poverty hahaha..... U just prove say na sawdust full that ur ugly head. Dey deceive the boy to become Maga for some hungry gal. Na pussies lyk u dey use money pursue woman thinking say u get sense. Low self esteem na he go choke u there 1 Like |
Romance / Re: Help! What Do I Do? by wizdomnzube(m): 12:04am On Mar 05, 2020 |
shortgun:Na ogun go kill u there. I sure say na pussy niggaz lyk u dey mk bitches carrydo anyhow. |
Romance / Re: Girlfriends Deserve Monthly Payment Too by wizdomnzube(m): 7:23pm On Mar 03, 2020 |
Me believe say na woman drop this nonsense. Buh if na man wen get blockus lyk me, then e sure me say na for anus dey dey pipe am that's why he dey find monthly pay |
Family / Re: Wife Drags Husband To Court For Calling Her ”prostitute” by wizdomnzube(m): 9:54pm On Mar 02, 2020 |
Midas01:Ok ur mom is the chief hoe! |
Politics / Re: How To Get New International Passport In Nigeria by wizdomnzube(m): 10:19pm On Mar 01, 2020 |
Purifychy:And I'm guessing you didn't apply online? Which state u do ur own? I'm about to apply for mine and I'm trying to gather as many information as possible. |
Romance / Re: Have You Ever Had To Break Up With An Amazing Partner And Why? by wizdomnzube(m): 2:11pm On Mar 01, 2020 |
vickydevoka:Normal level... Na so e suppose be. Enjoy ur hustle bro |
Romance / Re: Have You Ever Had To Break Up With An Amazing Partner And Why? by wizdomnzube(m): 9:25pm On Feb 29, 2020 |
vickydevoka:Na man u be..... So u sef follow dey hit keys.... I go lyk mk we reason legit. 1 Like |
Romance / Re: "I Want A Standard, That Someone Else Will Sponsor" by wizdomnzube(m): 2:04pm On Feb 29, 2020 |
HRHQueenPhil:Madam we sabi una type, form classy buh if u check well, nothing come out. Nor dey wyn ursef. Ur type na ones dey send u data dey don pipe u. |
Romance / Re: Would You Date A Girl Who Demands For Monthly Salary As A Condition? by wizdomnzube(m): 1:49pm On Feb 29, 2020 |
If he try am na ogun go rape am. I won't be surprised if d dude begin pay babe wen he dey date, cuz many men over mumu dis days |
Romance / Re: "I Want A Standard, That Someone Else Will Sponsor" by wizdomnzube(m): 1:39pm On Feb 29, 2020 |
Na just to find olosho dey pipe dey go cuz to date 9ja babes na just to go back village. They go use demand send u back to ur village. 2 Likes |
Romance / Re: "I Want A Standard, That Someone Else Will Sponsor" by wizdomnzube(m): 1:36pm On Feb 29, 2020 |
HRHQueenPhil:See who dey talk.... E sure me die say most of the pant u dey wear na guy man buy am for u..... U talk like you have shit... Buh e sure say na people lyk u nor fit chow rice without meat if ur boy nor send u money for upkeep! Rubbish! |
Romance / Re: Am So Confused Right Now, Need Serious Advice. by wizdomnzube(m): 1:25pm On Feb 29, 2020 |
luminouz:OK sir, I've seen u..... Naw check front! |
Romance / Re: How Long Should Good Sex Last - Photo by wizdomnzube(m): 12:16pm On Feb 29, 2020 |
If I do where power reach even if na 5 seconds nd she nor belleful, omo mk she check front oh. I nor come life come satisfy woman. 4 Likes |
Romance / Re: Am So Confused Right Now, Need Serious Advice. by wizdomnzube(m): 12:13pm On Feb 29, 2020 |
Guy man give her belle buh nor marry her. Turn her ur babymama mk u save ur money cuz na money u one go waste so. Nor say Wizdom nor clear u before u make waka oh! 5 Likes |
Romance / Re: Have You Ever Had To Break Up With An Amazing Partner And Why? by wizdomnzube(m): 11:54am On Feb 29, 2020 |
vickydevoka:nothing do u bros.... E be lyk Jos favour u big time. |
Romance / Re: Have You Ever Had To Break Up With An Amazing Partner And Why? by wizdomnzube(m): 10:48am On Feb 29, 2020 |
vickydevoka:Wetin man go do naw? I am who I am u na bad man ursef no doubt, cuz as we dey talk so, e sure me say ur eyes nor good 2 Likes |
Health / Re: Coronavirus: Increase Prices Of Face Mask, Sanitizer and Go To Jail – FG (pics) by wizdomnzube(m): 10:44am On Feb 29, 2020 |
Something wen suppose dey cheaper than condom as e dey hot |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 14 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |