Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,428 members, 7,954,671 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 06:40 AM

Wizdomnzube's Posts

Nairaland Forum / Wizdomnzube's Profile / Wizdomnzube's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 14 pages)

Romance / Re: Where Can I Get Myself A Guy That Doesn’t Smoke, Drink,...lady Asks by wizdomnzube(m): 8:57pm On Apr 25, 2020
E get one ...... He name na Bobrisky
Romance / Re: What Did You Miss Most In This Lockdown. Football Leagues, Office, Schoo. Church by wizdomnzube(m): 4:03pm On Apr 17, 2020
I miss my EPL


Chelsea fan till I 6ft.


If u rep THE BLUES, oya shine ur teeth grin

1 Like

Religion / Re: Prophet Fufeyin: Now Is The Time To Display Your Wealth By Giving To The Needy by wizdomnzube(m): 3:11pm On Apr 17, 2020
Pastors nor believe in giving...

Na to receive they sabi. Instead ur pastor go give U, he go collect the small u get then he con pray for u say god go replenish ur pocket grin


Till this virus go end non of dem go perform any miracle buh once e end like dis, their powers go come back den dey go begin heal the sick nd raise the dead nd den cure HIV, con cure cancer as bonus grin


Major scam.... Hahahahahaha
Romance / Re: There Is Always One Guy That Fvck We Ladies Free- Beautiful Nigerian Lady Reveal by wizdomnzube(m): 1:05pm On Apr 17, 2020
dairykidd:

Your signature na confirm one cool
Haha.... Thanks bros

1 Like

Romance / Re: There Is Always One Guy That Fvck We Ladies Free- Beautiful Nigerian Lady Reveal by wizdomnzube(m): 12:00pm On Apr 17, 2020
dairykidd:

At least u gats get one as a guy
Normal level.

1 Like

Romance / Re: 5 Things A Man Must Never Do After Sex- No 4 Is Very Bad by wizdomnzube(m): 7:31pm On Apr 16, 2020
Wen con dey Thank her for spreading those legs like say na only u enjoy am.


Nor ever thank a lady for giving u sex

1 Like

Romance / Re: There Is Always One Guy That Fvck We Ladies Free- Beautiful Nigerian Lady Reveal by wizdomnzube(m): 7:19pm On Apr 16, 2020
Normal level.

As a guy man if u nor get babe wen u pipe on a steady for free then u gats go observe ursef well cuz something dey wrong somewhere grin

6 Likes 1 Share

Romance / Re: Have U Ever Cheated In A Relationship? What Are Your Reasons by wizdomnzube(m): 11:19pm On Apr 12, 2020
Wetin be cheating abeg??

If u carry babe go houz, comot ha kpata, use ur kporon rub ha kpomo, na cheating be dat??



Just asking for a friend grin
Romance / Re: Can You Marry A Lady Your Friend Has Often Made Love To (as Close Friends)? by wizdomnzube(m): 6:34pm On Apr 12, 2020
terry026:
Which kind garri bro?

Ijebu carry grin
Romance / Re: Can You Marry A Lady Your Friend Has Often Made Love To (as Close Friends)? by wizdomnzube(m): 12:08pm On Apr 12, 2020
Oga pipe dis gal make you waka dey go.

Niggaz go just dey act like who dey use dia brain exchange garri for market.
Romance / Re: What Could Really Keep A Lady Single At 35+? by wizdomnzube(m): 11:47pm On Apr 11, 2020
merahki:



How has she ended up that you know?
She is happier than many people that she and I know to be honest.
I guess(know) when one lives by their own rules it usually is very liberating.
I am a woman not a girl...well, an older man may call me a girl, so maybe also girl cheesy
Well maybe na true you talk.

Anything wen go make ha happy. Na ha life after all..

I like how u say u nor be girl.....buh na only wen I see u I go conclude if u be girl or woman grin
Romance / Re: Can You Donate A Kidney To The Person You Are Dating Now? by wizdomnzube(m): 8:24pm On Apr 11, 2020
Hahahahahaha

Even if I get extra four kidney wen I keep for houz, I nor go give her grin

I rather sell dem use the money buy igbo smoke
Romance / Re: What Makes A Relationship Last Long? by wizdomnzube(m): 11:13am On Apr 11, 2020
ZINIBANKS:

Abi naw but by that time even her pussy self no go dey useful for the next guy again na curse that one go curse me,na white people dey chop am small small we black dey chop am as if he go finish now grin
Even 80 Leave exercise book no go flat pass her boobs day and night steady sucking and squeezinggrin grin grin
Ah bros u be bad guy oh.

U nor want make the next guy see better thing chop abi. Hahaha

Buh ah nor go lie u, to give women dey hard me gan.
Romance / Re: What Makes A Relationship Last Long? by wizdomnzube(m): 8:32am On Apr 11, 2020
Auwalsada:
Money
More money
Another round of money
Money in different denominations
Mints
Spending
E nor go still solid the relationship

Barnie go still cheat that one na sure odd grin
Romance / Re: What Makes A Relationship Last Long? by wizdomnzube(m): 8:31am On Apr 11, 2020
ZINIBANKS:
Give her money
Don't stop giving her money
Always give her money
Never stop giving her money
Don't ever think of not giving her money
Flood her every day Life with money
Give her money when she did not ask you for it
I bet you your relationship will last very long like the belt of a grinding machine grin
And She go still cheat bros grin
Romance / Re: Lol;;... dfhyyviijjgfvbuh by wizdomnzube(m): 8:39pm On Apr 10, 2020
Wetin u been dey expect?? Say she go loyal for u?? Bros bitches ain't loyal e nor get how e fit be again.

If u take ur relationship serious na to just die of heart attack remain.

If ur bae cheat, just dey pipe ha dey go nor reason how many pipes she dey collect outside.

2 Likes

Romance / Re: Opinion: If You Really Want Your Ex To Know You've Moved On, Stop Doing This! by wizdomnzube(m): 11:24am On Apr 10, 2020
Our 9ja babes go post so tey na to block them ho be it next option. Especially wen u nor even rewson dis mata after the break up grin

5 Likes

Family / Re: Nigerians And Begging by wizdomnzube(m): 11:34am On Apr 08, 2020
Hunger dey hold most of this people like power holding and if u observe well job nor dey, so most of dem dey beg just to see if better go come out.

Sometimes ah nor blame dem oh. Na the person wen give dem money to buy phone I blame grin
Health / Re: As COVID-19 Cases Rise In FCT: Only 2 FG Isolation Centres Ready In Abuja by wizdomnzube(m): 11:26am On Apr 08, 2020
bluefilm:


Ewu.

Autocorrect gbukwee gi dia.

Nonsense. lipsrsealed
Me nd u nor get talk bros. Grow up!
Health / Re: As COVID-19 Cases Rise In FCT: Only 2 FG Isolation Centres Ready In Abuja by wizdomnzube(m): 10:47am On Apr 08, 2020
bluefilm:


I believe, even a primary one pupil can easily spell ASO ROCK.

But you... sorry, it's really a pity. cry cry

You see ur yeye self??

Every man know say na auto correct change the spelling buh u one get back to me u nor know wetin to use na dis childish way u see use.

Get sense make u for useful to ur people abeg
Health / Re: As COVID-19 Cases Rise In FCT: Only 2 FG Isolation Centres Ready In Abuja by wizdomnzube(m): 10:16am On Apr 08, 2020
bluefilm:


You are just making the same noise here.

Nonsense. angry
You worst pass the mumu dem wen dey Ask Rock angry
Romance / Re: Guys Please Stop Giving Your Money To Ladies. by wizdomnzube(m): 9:32am On Apr 08, 2020
Toseenlove:


Best comment ever......Something I personally witnessed and confirmed lol....
my brother nor ever take women serious for this life if u nor one wound ursef.

They nor fit love genuinely without u giving dem something. If u nor get money she go cheat on u coded

5 Likes

Romance / Re: Disclaimer: Men, Up Your Sexual Game by wizdomnzube(m): 10:58am On Apr 07, 2020
Ardar:


Make we let una rest when na una dey open thread about women every day and night.

We don catch una today, all these 40 seconds men dem.
Hahahaha for the fact say we nor one kill ourselves on top kpekus nor mean say nor be 40 seconds oh.

But in case u one know as e be u fit come make we collide.

Make una sha let us rest abeg. To be a man for naija nor be cherekambia grin
Romance / Re: Disclaimer: Men, Up Your Sexual Game by wizdomnzube(m): 10:00am On Apr 07, 2020
All this girls nor go let us rest.

Men do this, men do that, abeg shey make we kill ourselves before una go satisfy??

Abeg ehn babe wen nor satisfy on top the one I give her make she go front go collect the remaining one. I nor fit kill myself on top kpekus matter naw. Who die na he lose.

17 Likes

Romance / Re: What Could Really Keep A Lady Single At 35+? by wizdomnzube(m): 8:24am On Apr 07, 2020
merahki:



I know someone who dates only made guys ...she is close to 40 now, yet she still would not date a broke guy, no matter what, so, what do you know!? Silly lady right?shocked smiley
We should just chuck out the last part of your post as the unnecessary bit that it is, yes? No need for that I think.
Cheers
I'm guessing ur a girl. You don't want to end up like that lady do u?? So u better do proper wink
Romance / Re: Do You Wish To Marry Someone Like Your Dad/mom by wizdomnzube(m): 6:00pm On Apr 05, 2020
Omo I wish to marry woman lyk my momsy oh...dah woman na diamond mehn. Buh the truth be say ah nor fit see ha type again. The things we call girls dis days na opposite of wetin our parents be.
Romance / Re: Guys Please Stop Giving Your Money To Ladies. by wizdomnzube(m): 5:40pm On Apr 05, 2020
maak400:
A woman who truly loves you will stay with you even if you don’t give her much money and material things.
Buh bros, she go still cheat on the boyfriend she claims she truly love, dah one na sure odd grin

No take any girl serious for this life.

25 Likes

Romance / Re: Will She Ever Forgive Me: Please Help by wizdomnzube(m): 4:36pm On Apr 04, 2020
MiaB:
Is she forgives you she's a big FOOL.
Once a cheat, always a cheat
Bla Bla Bla

Like u nor dey cheat. Hypocrites everywhere
Politics / Re: Have You Received Any Money Or Relief Material From The Federal Government? by wizdomnzube(m): 2:50pm On Apr 03, 2020
Abeg ehn which FG?? E get another FG inside this FG of liars and beggars?

7 Likes

Romance / Re: How To Sweet Talk' Your Man And Make Him Love You More. by wizdomnzube(m): 8:53am On Apr 02, 2020
She go still cheat cool
Romance / Re: What Type Of Snake Is This? by wizdomnzube(m): 8:42am On Apr 02, 2020
Rope Snake

Very poisonous oh.

You fit use am tie person grin
Romance / Re: Is A Girl Asking For Money A Sign That She Doesn't Like You by wizdomnzube(m): 6:33pm On Apr 01, 2020
baralatie:

Giving a boy sex is a sin.
I guess say na bae u be so, so sweetheart u nor dey give me sex, e sweet me, e sweet u.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 14 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.