Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,724 members, 7,809,750 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 02:14 PM

Wizdomnzube's Posts

Nairaland Forum / Wizdomnzube's Profile / Wizdomnzube's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 14 pages)

Dating And Meet-up Zone / Re: Redpillers Online Group by wizdomnzube(m): 3:29pm On Aug 13, 2020
07016664382
Romance / Re: My Boyfriend Slept With His Ex A Night Before Her Wedding by wizdomnzube(m): 7:11am On Aug 04, 2020
Omo babe relax, na Bleep he Bleep he nor kill person.

Una dey do una own on a steady so allow the guy man rest jare. He don apologize.

Waka if u one waka, stay if u one stay. Nor let grown up man dey beg like small pikin.

6 Likes

Romance / Re: For Having This Type Of Eyes, Nigerian Father Rejects His 8-year-old Daughter by wizdomnzube(m): 7:05am On Aug 04, 2020
Na wetin dia pastor teach them na.

I sure say na binding and casting he own blood he say e nor fit ever work na why he reject her.

Na wetin illiteracy and religion don turn so people to for this foolish country, SMH.

Fine girl nor worry, another person go accept you; give you the good life you derseve.
Religion / Re: Sinners Will Cry 'had I Known' by wizdomnzube(m): 9:36am On Aug 02, 2020
Shebi una nor go let person rest abi?? If sinners cry "had I known" e concern u? How e take tear ur pant?

Una nor go paddle una canoe make others paddle dia own. Rubbish "holier than thou" people.

Una think say the so called heaven sure for una but e go shock una because una sef nor even know weda una go camp there or not.

Rubbish people go dey pack fear give those wen nor gather mind.

4 Likes

Romance / Re: Mum, Wife Or Husband. Who Should Sit In Front When U Drive Wit Both In The Car? by wizdomnzube(m): 7:54pm On Jul 30, 2020
Bros this nor need debate now grin

Na pussy niggaz dey debate dis kind matter. My momsy nor get rival for this life, even in the next life.

Any bitch wen one follow my momsy drag anything go collect as e dey hot.

Real matterz!!!

1 Like

Romance / Re: Dear Ladies, Please Avoid Stingy Guys. by wizdomnzube(m): 7:32pm On Jul 16, 2020
See wetin man with balls between he legs calm sidon write.

Bros if u nor shame for ursef, then d full area shame for u.

Piece of Thrash! Cover ur face abeg! angry angry

9 Likes 1 Share

Romance / Re: How Do We Eradicate Simp Men Like Prince Harry? by wizdomnzube(m): 10:33pm On Jul 12, 2020
Olejoye:
Y'all should stop engaging him mbok, he's seeking for attention.

What a waste of conception, gestation and labour. Evidence of the kind of womb that carried this single cell and the mother that raised him is everywhere.
We need to do better by our kids.
And by "better", you mean raise more simps right?

Yeah, I thought as much.
Romance / Re: ASUU Kick As FG Ban Sex With Female Students by wizdomnzube(m): 2:18pm On Jul 08, 2020
Bad market for Mr lecturer and awon slay mamas grin

How dey one take pass now if money nor dey and pussy not con get any usefulness for dah kind settings? grin

But I trust my 9ja people. They go still dey pipe dis students dey go nor matter wetin FG yan
Family / Re: A Friend Is Cancelling His Wedding... by wizdomnzube(m): 1:31pm On Jul 04, 2020
I won't Talk, but me I know if na me I nor go return anything grin

This banks don too run us street.

All the same, all malam with he kettle. Make una no quote me oh
Romance / Re: I Have Spent Over 7m On My Fiancee Yet She Called Me "Stingy Man" by wizdomnzube(m): 11:27am On Jul 03, 2020
Bros abeg spend more maybe she'll stop calling you a "stingy man" since una nor one get sense for dis life.

You dey spend millions, how much she don spend for ya head? Or wetin she don ever do for u except give u kpekus wen other guys dey chow for free on daily basis.

Bros continue dey spend, maybe if u buy ha house for Banana Island, she go begin see u as a cheerful giver grin


Besides I doubt if this story legit.
Romance / Re: Thread For Yansh Lovers With Pictures by wizdomnzube(m): 7:12pm On Jul 01, 2020
Omo mehn, this kind yansh dem fit make Gtbank give you loan without collateral cheesy

Not a yansh fan tho tongue

16 Likes

Romance / Re: Many Memes For My Redpill Guys. Get In Here. by wizdomnzube(m): 12:56pm On Jun 28, 2020
Martinez39s:
You be correct person. Your friend na simp, why he no donate hin blood? grin

Abeg chop am
My guy sef nor fit run dah kind package. I don't role with simps bro. I go make u wise by force, den if u nor fit wise u go check front oh cuz u nor fit be my guy.

I was pissed for real. You don't even know me, and your already trying to seduce me on your sick bed to donate blood for you grin

Bros Na man u be jare.

7 Likes 1 Share

Romance / Re: Many Memes For My Redpill Guys. Get In Here. by wizdomnzube(m): 12:33pm On Jun 28, 2020
I remember the time I go FMC for go visit a friend wen being get accident, na so one fine gal like that wen dey the hospital too see me dey call me fine boy, fresh boy say i too cute begin dey rub me hand for face and body grin


Omo before i know wetin dey sup, bae don begin clear me say she don tey for the hospital oh say she need more surgeries and blood so she fit get herself 100% say mk I donate blood for her. grin cheesy


Na so I ask ha say why she nor buy blood say shebi dey dey sell blood for hospital, she say yes but that one nor fresh say e fit don stay for months and e nor dey good.


I ask ha what of ha family members make dem donate for ha naw... she say ha family nor know say she dey hospital and women blood dey hot for inside body say na man own good pass. I just laff cuz I don code wetin she dey try one yan.


Na so she clear me say she go like make i donate blood for ha. As she dey talk am, she dey romance me oh. Me I just look babe laff. I just meet my guy wen we gather go see our friend for the hospital say if my blood go make dis babe Well, omo she don die finish oh. My begin laff.


I go back go meet her.... me clear am say my blood nor fit leave my body cuz me nor fit risk my life cuz if bae naw. Who does that. I tell say me nor fit drop even I syringe of my blood for her oh. Say if na dah one make she nor vex say she fit don die go oh. Her face change ones. All the romance stop and bae nor follow me talk again. I one laff better scatter.


My just clear ha say she meet the wrong person because when it comes to women i nor fit go out of my way run shit for them. Lie lie.

I ain't no simp. Who romancing of hands and face help?? Her fine face nor help one bit cheesy cheesy

9 Likes 2 Shares

Romance / Re: Guys Sha by wizdomnzube(m): 10:51am On Jun 28, 2020
The Lord revealed to me in my dream that Preshieben go remove her picture from ha profile before the week runs out grin

Una just use dis small girl catch cruise...hahahahaha

1 Like

Family / Re: My Encounter With A Married Man Yesterday by wizdomnzube(m): 10:21pm On Jun 27, 2020
Me go use my money go marry wife, run wedding, then she go play enta house wen I build or rent


Then she con dey reason me say i nor go put kporon for ha kpekus based one or two settings?? Omo I swear na ha papa houz she dey go straight up.

I hate rubbish. She one dey reason me local ni?? For onto kpekus matter?? Who does that!!

50 Likes 1 Share

Romance / Re: What Is The Extreem Major U Have Goon Just To Have Sex With A Lady by wizdomnzube(m): 11:03am On Jun 25, 2020
Truth is, me nor dey stress myself.... If u reason and u begin do anyhow omo na to free u and check front oh.

Me nor fit dey stress myself ontop kpekus matter naw wen nor be money me dey pursue.

Life nor hard, na we make am hard grin
Romance / Re: African Game: The Next Step After Taking The Redpill by wizdomnzube(m): 11:52pm On Jun 20, 2020
Preach on bro.....

Following......
Romance / Re: There's An Olosho Pandemic In This Country. by wizdomnzube(m): 10:44pm On Jun 20, 2020
Bro na normal level naw.

Country hard die and men don dey wise, dey nor dey too dash dia babes money again like say na dem born ha.

So dey rather use d money pipe oloshos and avoid different billings.

Work nor dey country so na to use dia kpekus gather dis money grin that ur babe na coded olosho bros, forget that ha innocent face cheesy

3 Likes

Romance / Re: Guys Have You Dated A Lady, Only To Find Out She Is Married Or About To Marry by wizdomnzube(m): 8:55pm On Jun 11, 2020
Me nor be Gay oh grin
Romance / Re: Why Are You Not Yet Married?(question To NL MEN) by wizdomnzube(m): 3:11pm On Jun 04, 2020
Marriage is overrated. That shit is a bondage

I ain't getting married to no hoe.

Single life is the best nd I ain't trading that for no marriage.

With wetin our eyes don see? U say make we wife dem dis girls? Hahaha

4 Likes

Romance / Re: What Is The Advantage Of Marriage For Men(reality) by wizdomnzube(m): 3:00pm On Jun 04, 2020
Marriage na waste of time, money. Infact marriage na bondage.

Why me go sacrifice my freedom all in the name of marriage?? Who does that??.

Gone are the days wen marriage get value. Now all we get na retired olosho wen one comot shame for dia mama nd papa eyes so dey go begin form good girls so dey go fit attract gullible men.

I rather find woman wen go born for me then i pay ha off than use my hard earned money go marry olosho put for house.

3 Likes

Romance / Re: Whiteknighting: SIMPS Putting Women On A Pedestal. Meme Thread (photos) by wizdomnzube(m): 9:00pm On May 26, 2020
Man dis one shake my legs shocked

Never knew men could be dis stupid and annoying when it comes to women. See men donating money and the bitches still dey say e small.

This life nor plum at all. Bleep you Simps!

If my brother try dis one ehn, me go use slap and beating reset he brain. Damn!

7 Likes

Romance / Re: What's That Secret You Are Hiding From The Person You Are Dating Right Now? by wizdomnzube(m): 7:38pm On May 24, 2020
Honeydenz:
He thinks am loyal in Nigeria while he's frolicking with different gals overseas.
He knows you ain't loyal, dude knows but just playing along and having fun grin

1 Like

Literature / Re: 'The Palmwine Drinkard' By Amos Tutuola & How It Relates To Social Media Slaying by wizdomnzube(m): 3:09pm On May 23, 2020
doeeyed:


I believe they can with discipline and a re-focus on the essentials of life!!!

What is public adulation without a wholesome self esteem??.. Other than a journey in deceit with no goods at the finishing line!!

Use SM strategically and NOT be consumed by SM!


Of course they can with discipline and re-focus, but they don't want to. They enjoy the attention and fake love they get from the comment section.
Literature / Re: 'The Palmwine Drinkard' By Amos Tutuola & How It Relates To Social Media Slaying by wizdomnzube(m): 2:07pm On May 23, 2020
The sad truth is that even after reading all this write up, some people would still go back and keep living that fake life. They just can't help it.

They'd rather flaunt what they don't have and appear rich and admired.

That's why relationships and marriages are nothing to write home about anymore. Life don cast and na we cast am ourselves grin

1 Like

Romance / Re: What's The Highest Amount You Can Pay For Your Woman's Bride Price? by wizdomnzube(m): 1:04pm On May 17, 2020
This gals nor deserve any bride price abeg.

With the way then dey share pussy give the full area like party rice so.

I rather use the money go play 3 odds grin
Romance / Re: Nigerian Parents Have Failed In Raising This Present Generation Of Men by wizdomnzube(m): 11:09am On May 09, 2020
sexylassie2:


but you know that money worship is common among Nigerian men

i have seen Nigerian men sell their brothers and sisters for cash,

kill their brother for cash.

i watched a video of davido telling a man to bark like a dog for cash and he did it, atleast, we women still have self respect unlike many men who will do anything for cash
You women still have self respect you say?? Oh you mean those women twerking and fingering their pussies live on instagram for just 20k abi?? Make una dey full una sef. Na the self respect be that shey??

Should we talk about the oloshos selling their body for 2k nd those going to Jaruma for stupid substance just to trap men you women call "lazy"??

You guys should keep fooling yourself and thing you're wise.

1 Like

Romance / Re: 20 Secrets Ladies Admire But Some Guys Doesn't Know by wizdomnzube(m): 11:54pm On May 03, 2020
After u don tidy all dis things bros she go still cheat grin


Nor ever take woman matter seriously if u nor kpoof throway. Especially the kind girls wen full everywhere dis days.

2 Likes

Romance / Re: My Girlfriend Is Demanding For Money by wizdomnzube(m): 1:32pm On Apr 29, 2020
Hahahaha

Bros where ur babe dey go with the hair she one go do for dis lockdown?

U sef reason am naw. She go collect money from u do her hair, rub cream to look good so she can go pipe her other bf.

Trust dem girls at ur own peril cheesy

Better dash ur mama or sister that money instead make dem use am feed instead.

2 Likes

Romance / Re: How My Girlfriend Cheated And Left Me Shattered by wizdomnzube(m): 1:13pm On Apr 29, 2020
Biglittlelois:
Cheating breeds lies, deceit and danger, I call people that cheat comfortably evil and cruel, they can kill, move on bro, you'll be fine.
NA woman dey yan dis kind thing?

Make I hear say u nor dey cheat. Most of una go dey talk like say una different.

I bet my babe left brezz u sef dey cheat on ur so called boyfriend grin
Romance / Re: Nigerian Girls And Yahoo Boys As Lovers by wizdomnzube(m): 12:49pm On Apr 29, 2020
OP na bad belle go kpoof u.

Na yahoo boys be ur problem abi? Ur babe leave u go gumbody yahoo boys e con make u dey yan dust like who he head don give up.


Ur politicians wen suppose mk life easy for u dey flex ur money on a steady day nd night u nor see dem hate na yahoo boys wen dey hustle for dia daily bread na he u dey hate on. U go choke with hatred.


Most of those boys nor even dey scam Nigerians oh u carry dis kind bad belle for dem buh u don throway eyes on top ur politicians matter wen dey scam their fellow citizens, both rich nd poor.

Leave yahoo boys go tackle ur politicians dem.

Or better still buy laptop join HK make ur pepper for red. Life nor hard, so bros nor make am hard.

3 Likes

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 14 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.