Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,414 members, 7,958,221 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 10:59 AM

Wizdomnzube's Posts

Nairaland Forum / Wizdomnzube's Profile / Wizdomnzube's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 14 pages)

Celebrities / Re: Pete Edochie: Any Man Who Kneels Down To Propose To A Girl Is A Fool by wizdomnzube(m): 10:20am On Feb 21, 2020
xendra:
please apart from dick and money, what other impact does a man add to a woman's life?

asking for a friend

so many mentions yet not 1 thing, guess that's all y'all have afterall, but you want a woman to be everything including a mother, househelp, maid, prostitute, manager and nanny for you. SMH
ozuo only that money wen u just mention cover every fucking thing wen una fit offer us. Una still dey rush us without as long say the money they. Money na the hardest thing to get for this country so abeg just shut up. Prick wen una dey fight una bestfriends just to taste na he u dey yan lyk say na nothing. If u comot money and dick from una life, na dead be dat oh!
Romance / Re: Checking Her Phone Has Cost Us Our Beautiful Relationship by wizdomnzube(m): 10:33pm On Feb 20, 2020
Biafrareform:


Okay, she doesn't send me money . I do the sending . She just sent that 6k after she received her allawee to help sort some stuff.

Well I get your point . I want to move past this, bit also want to make it right if is possible for her . Cos to me , everyone deserve a second chance
You disgust me. Your nothing but a pussy! Jeez, I hate fools like you. See wetin dey ooze out from dat cunt u call mouth. Woman dey use u catch cruise u dey hear dey yan second chance. U be disgrace to we men! And ur type plenty for we country oh, na dere e take dey pain me pass............ *spits*

3 Likes

Romance / Re: How Much Would You Have In Your Account Before Thinking Of Marriage? by wizdomnzube(m): 2:53pm On Feb 20, 2020
makydebbie:


Hey dear, I'm not like your mother.
I pay my own bills.
I've my shito business which is over a year now.
I wrote a book at 19 which is selling at so many book stores online and offline.
With all these, I work as a journalist in the biggest media house in my country.
I'm not your size so mind who you talk to.
I'm not your mother. Be guided.
Bla Bla Bla..... See ha mouth. I have this, I have that.... Check well naw nothing to show for am. Shito business? More like Toto business! Liability!
Romance / Re: Do Not Judge Her By Her Past. by wizdomnzube(m): 3:46am On Feb 16, 2020
Ogberagas una too dey one form say una get sense. See as this day take sweet talk everything. Indirectly telling us say mk we nor too dey reason their past lives and the shit wen transpire back then cuz dey know say shit nor nice nd e go spoil market for dem once dey one find one innocent wen dey go deceive to marry them. Just imagine wetin dis ogberaga dey yan drop. Madam if u lyk do all d nonsense u one do, na ur life. Buh nor forget once d wahala naked follow u, u nor go remember to use English pray.
Romance / Re: My Girlfriend Has "Hookup Only" On Her Tinder Profile by wizdomnzube(m): 8:49pm On Feb 15, 2020
Na you she dey package bros. Nobody owns the pussy, it's just your turn.

1 Like

Travel / Re: Between Finland, Sweden, New Zealand And Australia Which Is Best For Relocation by wizdomnzube(m): 8:18pm On Feb 14, 2020
Joel133:
I've never been to Finland or Sweden but I live in Australia, and I like my home. Do you know Perth in Western Australia? It's a nice place for working and living in general. Lunch in Perth is the most delicious I've tasted. Probably before making the final decision, you'd better visit these countries.
nice one bro, I myself want to get out of this country so what do you advice? I'm also thinking of coming over to Australia or Finland, but I don't know how to go about it. Any advice would be appreciated
Romance / Re: Why Penis Is A Coward!!! My Experience. by wizdomnzube(m): 1:27pm On Feb 13, 2020
Nor be person for tell u wen ha pops man mend u. Thank ur Dickson for disembarking from that careless journey cheesy

1 Like

Romance / Re: My GF Lacks Financial Commitment To Me by wizdomnzube(m): 1:20pm On Feb 13, 2020
This is why I say dating a Nigerian girl na total rubbish. They nor get any usefulness. If a naija babe get 5million for account nd u wen dey form boyfriend get just 200k, she go pocket ha 5million, help u chow ur 200k. She dey find guy wen go do everything for ha, even ha papa sef nor do everything for ha, so who are you? Bros wise up nd stop giving bitches ur money.

1 Like

Romance / Re: Romance And Nigerians: Blu03's Opinion by wizdomnzube(m): 1:05pm On Feb 13, 2020
Nor dey wyn ursef joor. Guys are getting scared for where? Who dey scared to smash kpekus? Talk another something
Romance / Re: What Is The Right Way To Celebrate Valentine? by wizdomnzube(m): 3:07am On Feb 12, 2020
By fucking your partner senseless, rubbish. Una nor go let person hear word with dis una valentine bullshit.

1 Like

Romance / Re: Why Are Nigerian Men Scared Of Beautiful Women by wizdomnzube(m): 3:06am On Feb 12, 2020
Amakavula:
.
This is defeatism talking mate! Go out there and get your woman! She might just be waiting for you to try.
Madam call am anything u one call it, buh mk I clear u, me na Don for the game, buh as of late I don tire chyke women, mk I dey pursue my money dey go den use olosho cure konji. Life nor hard na we mk am hard.
Romance / Re: Why Are Nigerian Men Scared Of Beautiful Women by wizdomnzube(m): 9:13pm On Feb 11, 2020
Why dey go approach you? See as u dey die for dem to approach u, buh if any of them make waka come ur corner naw, you go begin form like say u nor dey mess. So e beta mk dem save dem sef the stress of approaching u wen dey know say na form u go begin form. Women always dying for our attention buh ones u say mk u reason dia mata, dey go begin disembark. That's why na olosho sure pass!

26 Likes 2 Shares

Romance / Re: Would You Do This As A Guy Or A Lady by wizdomnzube(m): 8:34pm On Feb 11, 2020
Omo where d woman dey? Make I finish work for her head. Na to go slow make I nor spoil the womb grin

3 Likes 1 Share

Romance / Re: I Have Made-up My Mind To Sign The Prenup On One Condition by wizdomnzube(m): 3:27pm On Feb 11, 2020
See wetin money dey do person. Women go be women. Una nor fit see money comot eyes.

1 Like

Politics / Re: Buhari: All Kidnapped Children Will Be Freed by wizdomnzube(m): 6:13pm On Feb 10, 2020
The idiot of a president have spoken. Maybe na when they kidnap two of he pikin he go take matters serious. I hate this man with passion. I just wish he go just fall down and die so we go fit breathe small.
Romance / Re: Don't Fall In Love With These Kind Of Girls If You Value Your Sanity. by wizdomnzube(m): 12:27pm On Feb 10, 2020
Godpikin4real:
Uve talked about girls. What about guyz not to fall in love with cos I'm about loosing my sanity oo.
Lose am naw e get who dey hold u?
Family / Re: Don't Marry Me If You Won't Allow My Relations To Stay Or Visit Me. by wizdomnzube(m): 2:23pm On Feb 08, 2020
centboy123456:



abi na my brother no be lie u talk
My brother life nor hard oh, na we make am hard.
Romance / Re: You Paid Your Girlfriend A Surprise Visit And You Caught Her About Doing This. by wizdomnzube(m): 11:53pm On Feb 06, 2020
Me go comot shirt follow ha kpom, then knack ha on repeat! Shey u dey wyn me ni smiley
Romance / Re: What Surprise Package Do You Have For Your Partner This Valentine? by wizdomnzube(m): 8:54pm On Feb 06, 2020
I go give nada. I don't have money to waste on a nija babe.
Romance / Re: "Men, Don't Give Us Money Till You Marry Us" - Lady by wizdomnzube(m): 8:32pm On Feb 06, 2020
Babe if dey catch you for street, na to shift ur waist oh grin you want make hunger rape dem?
Family / Re: Don't Marry Me If You Won't Allow My Relations To Stay Or Visit Me. by wizdomnzube(m): 6:53pm On Feb 06, 2020
So naw if I use my own money marry wife finish, use my money rent houz, use my money dey feed d wife, and my own momsy or siblings one con stay with ha lovely son/bro, my wife go begin give attitude?? Omo na one na once she go reach gate with ha bags for ha behind. Una dey wyn me ni? If any woman wan enjoy me wella, mk she do proper for where ma family dey. Life nor hard, na we make am hard!

14 Likes

Romance / Re: "Let Me Be Your Val, It Comes With Full Package" - OAU Lady by wizdomnzube(m): 6:21pm On Feb 06, 2020
Roon9:


5 boys dropping minimum of 2k weekly would amount to 40k monthly....remember minimum o
5 boys dropping minimum of 2k weekly? Which work she dey for dem? She dey drop ha pant for dem to use? Omo mk I hear.

2 Likes

Sports / Re: Georgina Rodriguez Gifts Ronaldo Mercedes BRABUS Of N242m On His 35th Birthday by wizdomnzube(m): 6:08pm On Feb 06, 2020
Mikelarteta:
My girlfriend own Na to buy singlet and boxers every year. Looking forward to when she go fit buy me iPhone 11 Pro.
Bros nor vex oh, buh u go wait tire grin
Romance / Re: How Do I Break Up With Her? by wizdomnzube(m): 5:48pm On Feb 05, 2020
amiibaby:
You are very selfish and stupidd heartless son of a bitttch
Aunty calm down naw. Are u in the same kinda situation.? Abi na ur kpekus OP dey kpensh? wink
Romance / Re: Nigerian Man Celebrates 5 Years Anniversary With His Oyibo Wife (cute Photos) by wizdomnzube(m): 5:45pm On Feb 05, 2020
Na dis kind Ayeme we dey find. Nor this things wen dey roam about dis country with hunger. Mk I do discharge Naija go find my own white woman marry joor.
Romance / Re: Sign A Prenup... by wizdomnzube(m): 5:29pm On Feb 05, 2020
I Stan with you op. This hoes ain't loyal
Romance / Re: Lil Wayne : It's High Time Me And My Mom Visit Nigeria My Homeland by wizdomnzube(m): 5:21pm On Feb 05, 2020
Bro abeg come.... Mk u come finish d remaining money wen dey we country. Na d format be dat grin

3 Likes

Romance / Re: Stop Discussing Your Plans With Your Wives If You Want To Succeed - Wiseman by wizdomnzube(m): 4:39pm On Feb 05, 2020
Na sawdust full this guy head!
Romance / Re: Please Help, Despite Our Commitments, She's Still Giving Green Light Outside by wizdomnzube(m): 4:35pm On Feb 05, 2020
See as old man allow small pikin dey play with he sense. Bro can't u give ursef sense and dump dis bitch before u jump enta water kill ursef. Women ain't loyal. The sooner u put dis for ur head, the better for u.
Romance / Re: "Let Me Be Your Val, It Comes With Full Package" - OAU Lady by wizdomnzube(m): 4:28pm On Feb 05, 2020
dairykidd:


The painful part is that dem no wan work but dem wan enjoy everything pass who dey work sef... No be omilla be that grin
Na why boys dey use dem complete work on a daily.

4 Likes 1 Share

Romance / Re: She Called It Quit After Reading My Post by wizdomnzube(m): 4:22pm On Feb 05, 2020
pocohantas:


What has this got to do with anything?

I am 36. Which older again? You senior me?

grin grin
Add 4 to that 36......common ur 40. Nor lie ur age..... Nor body go call u evening newspaper cheesy
Romance / Re: She Called It Quit After Reading My Post by wizdomnzube(m): 4:01pm On Feb 05, 2020
martins18:
She was surprised when i didn't beg and she was like "those guys have poisoned your mind abi".

Na to pick up the broken pieces and move on, i don try.
Nor mind dem. They expect u to beg, nd wen u nor even give a bleep, dey go begin yan dust say u nor love them or take the relationship serious. As a real nigga always expect the worst from people, most especially women. If she cheat, nor reason because u suppose know say one day e go sup. Just dey slam d kpekus dey go till u tire, den put ha for trashbin where she belong. Life nor hard oh, na we mk am hard.

3 Likes 1 Share

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 14 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.