Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,050 members, 7,956,923 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 10:36 PM |
Nairaland Forum / Wizdomnzube's Profile / Wizdomnzube's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 14 pages)
Romance / Re: She Called It Quit After Reading My Post by wizdomnzube(m): 3:54pm On Feb 05, 2020 |
franchasng:Moral of your yarning be say:- You don't own d pussy, it's just your turn. |
Romance / Re: Help: I Get Bored After Every Lady I Get Attracted To Agrees To Date Me. by wizdomnzube(m): 3:29pm On Feb 05, 2020 |
This is so me. Especially if I con scatter ur kpekus, nothing fit mk me nd u talk again. I can relate OP |
Romance / Re: I Want To Give Him Back His SUV And The Diamond Necklace Gifted Me by wizdomnzube(m): 1:38pm On Feb 05, 2020 |
Na who nor sabi women dey take wetin dey comot dia mouth serious. All dat "I love him" " I have him my heart" na bullshit. Mk I hear say u stay if to say Bobo na guyman wen still dey hustle to make am. U don see who he pepper don red u dey form love upon say he na HIV+....... Na money go kpai u. At he get money to take care of he sef. U wen u collect ur HIV, make u hear say ur broke ass go fit do the needful. Trust a hoe at your own peril. 1 Like |
Romance / Re: "Let Me Be Your Val, It Comes With Full Package" - OAU Lady by wizdomnzube(m): 1:21pm On Feb 05, 2020 |
God know say our girls nor get anything to offer. Na hunger dey hold dis one like power holding. Work dey nor go work, na to find nigga wen dey go pesh. Comot pussy, hunger go rape dem. 8 Likes 4 Shares |
Politics / Re: "Will Osinbajo Join?" - FFK Reacts To The RCCG Protest by wizdomnzube(m): 10:17am On Feb 03, 2020 |
Make I hear say he join. We nor get VP, we nor get President. Na long thing we all dey for we country. Country man abeg leave all dis nonsense wen Redeem dey do, mk u find ur discharge dis country. 1 Like |
Romance / Re: Why Are Slim And Sexy Girls Rude,lousy And Arrogant by wizdomnzube(m): 1:15am On Feb 02, 2020 |
Lamanii22:You have flat tummy? I doubt. And you may say you're nice, but e fit nor be true 1 Like |
Romance / Re: . by wizdomnzube(m): 8:20pm On Jan 30, 2020 |
This one na ozuo oh, las las na u go blame devil wen dey he own. Kpekus don dey sweet u for where u dey. Nor face ur husband nd marriage. If I say marriage na nor go area for me, people go say I nor wise. Who get time for dis kind nonsense and disrespect from bae wen I pay ha pride price with my own money |
Romance / Re: Wife Material Vs After Wedding: Is This True? (photos) by wizdomnzube(m): 7:44pm On Jan 30, 2020 |
Normal level, but not in all cases. Buh las las marriage nor be for person lyk me. 1 Like |
Romance / Re: She Is Asking Me To Bring Palm Oil, Eko (pap), Sugar Cane To Have Sex With Her by wizdomnzube(m): 7:39pm On Jan 30, 2020 |
Bro all na format to take deny you f*ck. She want make u discharge one tym as she mention all dis things buh as a guy man, u suppose know say na format naw. Babes don dey wise oh 1 Like |
Health / Re: Chinese Doctors 'Cure' Coronavirus Patient Using HIV Wonder Drugs by wizdomnzube(m): 11:58am On Jan 29, 2020 |
If na naija dey go say make we put am for prayer. Stupid country with over religious mofos! |
Travel / Re: Fantastic: My First Snow Experience In Europe 2020 (photos, Video) by wizdomnzube(m): 8:28pm On Jan 20, 2020 |
I plan on leaving Nigeria for a better country to go and hustle, but man haven't left naija before and he's confused, I hear Canada and Finland are nice countries. So abeg make una give me advice. I need some lecture on how to get out of this country. 1 Like |
Romance / Re: Why Do Girls Feel Guilty After The First Sex, Most Especially? by wizdomnzube(m): 12:55am On Jan 20, 2020 |
Anneka101:Madam "Most guys are scum" who break your heart? The guy nor try oh |
Romance / Re: What Can Make A Lady To Be A Cheap Girl? by wizdomnzube(m): 12:46am On Jan 20, 2020 |
Cheap girls = Money for hand, back for ground. Simple! |
Crime / Re: EFCC Raids Club 360 Ibadan. Many Arrested and Others Injured by wizdomnzube(m): 12:19pm On Jan 19, 2020 |
You be the real definition of Bad Belle. Na poverty go kill u nd ur people. Go kill them naw,Ozuor GoTV: |
Jobs/Vacancies / Re: Is A 130k Job Including Tithing Be Considered A Good Job? by wizdomnzube(m): 10:53am On Jan 19, 2020 |
Bros do wetin dey ur mind. As for me, even if I dey collect 5 million weekly, omo me nor marry nothing. Who marriage epp. Marriage na bondage! 2 Likes |
Romance / Re: Why Are Most Guys Scared Of Marrying Owerri Girls (picture)? by wizdomnzube(m): 12:13pm On Jan 12, 2020 |
Holysucker:Haha bros sabi d voltage.... You be regular customer just kidding...... Owerri babes nor follow wen it comes to marriage, unless na play play marriage u want. Just use dem cure konji, nothing more. |
Romance / Re: Why Are Most Guys Scared Of Marrying Owerri Girls (picture)? by wizdomnzube(m): 6:07pm On Jan 08, 2020 |
Owerri babes nor follow joor, first of all they love money pass anything, their bride price nor be here, they can f*ck the full area and dey nor send u, nothing dey fit do only to find car wen dey go enta go flex, snap picture.... If u need wife bros check well oh, cuz most of dem na 40-40, Ideal Suite, Mimi's place be their office! 10 Likes |
Romance / Re: What Do You Dislike On A First Date? by wizdomnzube(m): 11:17am On Jan 07, 2020 |
seunmohmoh:Oh really? Name anywhere in the world you'd love to go then |
Romance / Re: Lady Buys 5k Wristwatch For Boyfriend As Birthday Gift, Laments As He Rejects It by wizdomnzube(m): 1:29pm On Jan 06, 2020 |
See girls don dey choke on top dis mata because na dia fellow broke ass buy am..... If na ha birthday naw she go dey expect iPhone 11pro, shopping and birthday party all running into thousands of naira, buh see dem dey convulse on top 5k. Annoying creatures! |
Celebrities / Re: Ujah Ruth, Queen Of Unity Nigeria Releases New Photos, Set To Launch Project by wizdomnzube(m): 6:36pm On Jan 05, 2020 |
Ur kpekus don give u unite you with the plastic crown, oya wetin u gain naw? Miss unity ni, Miss jagajaga ko 1 Like |
Family / Re: My Mom Is Suggesting A Divorce From My Dad by wizdomnzube(m): 8:07pm On Jan 04, 2020 |
cococandy:They will very much prefer to be at home laying eggs, getting fat and watching Zeeworld than go out and make money. It's just how most babes are now. Check the ones that ain't married yet, what do they do? Absolutely nothing, all they do is take pictures post on Instagram, sell their body and look expensive and at the same time bill their hustling bfs. Omo an average Nigerian babe na Liability(Not all though) 1 Like |
Religion / Re: Chinese Pastor Wang Yi Sentenced To Nine Years In Prison For Preaching by wizdomnzube(m): 7:37pm On Jan 04, 2020 |
This one head nor get oil sha oh. Who send am work? |
Family / Re: My Mom Is Suggesting A Divorce From My Dad by wizdomnzube(m): 11:55am On Jan 04, 2020 |
You still dey talk go far bros, NYSC too far naw, from 300l they don dey marry. They nor get nothing for account bros only pussy so na to dey house dey lay egg sure pass for them. Na if the husband pity dem he go open shop for them to use dey useful small. Marriage dis days na poverty alleviation scheme for dem girls! Plead: 2 Likes |
Travel / Re: Nigerians going to US reduce sharply, largest global drop-off by wizdomnzube(m): 7:47pm On Jan 03, 2020 |
Me I'm planning of leaving Nigeria this year oh, abeg which country sure pass for man pikin to go hustle make him parents proud? Help a brother here with legit and reasonable suggestions abeg |
Music/Radio / Re: 2019 Boomplay Music Facts, Top Artistes, Songs And Albums by wizdomnzube(m): 8:42pm On Dec 28, 2019 |
kenny1313:Bros nor be lie u yan so. Erigga came back harder! 1 Like |
Romance / Re: Guys, At What Age Will Your Tie The Knot? by wizdomnzube(m): 9:25am On Dec 20, 2019 |
Riele:Madam abeg ehn, shey u nd guys get any qualms? I've been observing u, always against guys like say one of us done use ur heart play 5 odd. Chill ok mk u for enjoy us! 2 Likes |
Romance / Re: Guys, At What Age Will Your Tie The Knot? by wizdomnzube(m): 8:30am On Dec 20, 2019 |
MrBrownJay1:Bros I love your reasoning. You reason so mature! Marriage is nothing but a bondage. 2 Likes |
Politics / Re: President Buhari & His Children, Hanan And Yusuf Buhari In Beautiful Photoshoot by wizdomnzube(m): 3:53pm On Dec 10, 2019 |
LordviccoDaGuru:Na ur papa houz he dey come rule. So get ready to chop cow shit as u serve ur master........ ZOMBIE! 3 Likes |
Foreign Affairs / Re: See New PM Of Finland, Buhari Is Old Enough To Be Her Grandfather by wizdomnzube(m): 12:21pm On Dec 09, 2019 |
Why their country nor go plum? Buh here for 9ja na one old fool wen nor fit spell he name dey rule us. For my next life, nothing fit make me come 9ja,me and baba God go get serious beef! 1 Like |
Romance / Re: Man Expecting A Girl, Takes $3* Enhancement Drug, She Fails To Come, Then.. by wizdomnzube(m): 12:18pm On Dec 09, 2019 |
Hahaha my guy no one come quick like Christmas day 1 Like |
Celebrities / Re: Cubana Night Club Designed With Cardi B Pictures by wizdomnzube(m): 8:39am On Dec 08, 2019 |
Abeg who Cardi B help? Instead una to invite the real Jesus(nor be d one wen una pastor dey tell una about oh) make he come help us arrange our country, una go carry person mama. Rubbish! |
Sports / Re: Anthony Joshua Vs Andy Ruiz Jr. II - Rematch (Live Updates) by wizdomnzube(m): 10:00pm On Dec 07, 2019 |
As e dey hot ehn, make AJ just use AR count score..... Make e clear for AR eyes like HD television! |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 14 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42 |