Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,558 members, 7,820,017 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 08:31 AM

Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! - Romance (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (70438 Views)

Can You Marry A Lady Or Guy Who Already Has A Child? / 6 Places You Should Never Toast A Nigerian Girl / Advice To That Babe Wey Say Her Guy Gives Her ONLY 1K (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (39) (Reply) (Go Down)

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Mznaett: 11:40am On Jun 20, 2015
mtcheew wink ah no sabi type for pidgin. Maka dey here dey watch sha e b lyk say d tin go tight small lol



Since i no get crush 4here maka use dz chance holla una greetings sha. I hope say 2day dey go on wella 4 una area o?

Naijaboiy u c d@ tin wey i bin post lastnyt no mind me o na joke i bin dey sha..hw ur side na? E be lyk say market dey go on 4here well well lol
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by robosky02(m): 11:40am On Jun 20, 2015
haa twaci....
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:40am On Jun 20, 2015
KingTom:
Name (Insert name here)


I just dey sleep yesterday na hin my Taribo rise dey dp jigbijigbi, I look your profile chai e be like say make I lash my phone, you don turn me to weyrey see as I dey type rubbish Abeg just gree for me na, make we freestyle small make You give me rice make I give you beans. you know say banana no dey always sweet until e enter mouth abeg na. I dey read your comments e dey do me poko poko, kpai kpai I dey Kpekere for your kontus my piakatus wan enter your kpekus chaaaaai




grin grin grin
angryangry
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:40am On Jun 20, 2015
naijaboiy:
Yea he's own is a thick Warri pidgin.
It's a bit complex. They've got their own slangs too.
So you can't even speak the general pidgin? grin
I can utter few words but would definitely bite my tongue. grin I understand it 100%
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by hadura29(m): 11:40am On Jun 20, 2015
He get one girl wey I like her diary, but as I like I dairy reach he dey fear me, but as a guy I go still chuk head as na one ting dey kill a man and our Urhobo pple say na wetin dey bitter (horror) na Im no dey kill person, so me sef go turn to vampire so that I go fit blend for her adventorous world if she gv me chance I go make her smile and I go help her bring her broken heart back togeda...if I her put her name she fit vex for me but I go still put am to satisfy my conscience... At least I don talk my mind...
Ooooh misssclassy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:40am On Jun 20, 2015
MzMayD:
but Iike you sad

you must hear me out sad


its a must undecided
alry den,
Let's seeeeeee......
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:41am On Jun 20, 2015
XavierBlue:
the person wey teach you the pidgin no teach you well na, you for don understand wetin i mean.


XavierBlue
whatever tongue
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:41am On Jun 20, 2015
francizy:

Hehehehe, ashewo free of charge.. grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:41am On Jun 20, 2015
dharay99:

alry den,
Let's seeeeeee......
Not interested tongue.

bye
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:42am On Jun 20, 2015
francizy:

Muhehehe, ggrin, didn't know you did surgery oh! shocked shocked shocked
Guess you were tired of being a man (Kim K's dad).. cry
grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:42am On Jun 20, 2015
KingTom:
The reverse is the case in her condition grin
herundecided
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Twaci(f): 11:42am On Jun 20, 2015
Isaacmacdon:
well... e no go dey easy cos me no get person way I like for here currently.... all d same.. to all nairaland girls una try wella... d Don dey hail Ena... hope say e dey go well with all of Ena? anyways I pray say tins go go in our favour by God's grace.... cc ladyboss1(My thick lady),ireneony,misssclassy,slimadenike,twaci,victoriabee,farano,rokiatu,nneka123,richgang,trypa(Figure 88)... etc
Amen cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Shamstiel: 11:43am On Jun 20, 2015
Twaci:
I fit toast u?

Can u take care of me? cheesy

You dey find maga abi? grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:43am On Jun 20, 2015
ggrin:
angryangry
qood u sh0wed up.
Plz tel him to fill in ur name in daht gap

0r better still yhu force ur name der b4 draify sh0ws up.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by MEGGATRON(m): 11:44am On Jun 20, 2015
KingTom:
Name
ISHILOVE



I just dey sleep yesterday na hin my Taribo rise dey dp jigbijigbi, I look your profile chai e be like say make I lash my phone, you don turn me to weyrey see as I dey type rubbish Abeg just gree for me na, make we freestyle small make You give me rice make I give you beans. you know say banana no dey always sweet until e enter mouth abeg na. I dey read your comments e dey do me poko poko, kpai kpai I dey Kpekere for your kontus my piakatus wan enter your kpekus chaaaaai




grin grin grin

1 Like 2 Shares

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:44am On Jun 20, 2015
Shamstiel:


Yeah, I love solving mysteries...so how come did you get to understand pidgin?
Really?

The start by knowing the meaning of mystery first. tongue

it's clear you don't know much about it cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:44am On Jun 20, 2015
prettythicksme:
Put ori-ife naa cheesy
I say anybody wey like am go put the name na grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Twaci(f): 11:44am On Jun 20, 2015
robosky02:

haa twaci....
How far?

U wan buy plantain?
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:45am On Jun 20, 2015
naijaboiy:
Kingtom Alberto2k Orijin101 Jacksparrow0100 Tosyne2much Stephenqueen Misssclassy tongue Ladyboss1 Twaci Tomfrench Adeh39 Deejavuu Truckpusher Afapecharis Ronald4lif
E.t.c... e.t.c...e.t.c
u no fit call me abiundecided
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:45am On Jun 20, 2015
ggrin:
herundecided
Sorry sir, let me modify it to him grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by XavierBlue(m): 11:45am On Jun 20, 2015
MzMayD:
whatever tongue
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by francizy(m): 11:45am On Jun 20, 2015
KingTom:
The reverse is the case in her condition grin

R. Kelly daughter? shocked shocked shocked
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:45am On Jun 20, 2015
immortalvoices:


Chai baba hausa babe set and fine ooogrin
Chaaaaaaaaaai grin grin grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:45am On Jun 20, 2015
MzMayD:
Not interested tongue.

bye
safe journey ahead dear. cool
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Isaacmacdon(m): 11:45am On Jun 20, 2015
Twaci:
Amen cheesy
Yh.. How u dey na??
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:47am On Jun 20, 2015
naijaboiy:
Kingtom
Alberto2k
Orijin101
Jacksparrow0100
Tosyne2much
Stephenqueen
Misssclassy tongue
Ladyboss1
Twaci
Tomfrench
Adeh39
Deejavuu
Truckpusher
[size=28pt]Afapecharis[/size]
Ronald4lif

E.t.c... e.t.c...e.t.c



AgapeCharis don suffer, na him you dey call Afapecharis?

grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

4 Likes 1 Share

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:47am On Jun 20, 2015
Adeh39
common , scentmarlc is waiting wink
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Twaci(f): 11:47am On Jun 20, 2015
Shamstiel:


You dey find maga abi? grin
angry Wetin b ur own?

U no see say my hair don dey old? undecided

Or are u interested? cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by robosky02(m): 11:48am On Jun 20, 2015
Twaci:
How far?

U wan buy plantain?

i thought its shawama? if it plantain then it ok.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:49am On Jun 20, 2015
francizy:

R. Kelly daughter? shocked shocked shocked
Jay kelly! grin grin grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Shamstiel: 11:51am On Jun 20, 2015
MzMayD:
Really?

The start by knowing the meaning of mystery first. tongue

it's clear you don't know much about it cheesy

Ok mysterious!
You never answered my question btw undecided
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Twaci(f): 11:52am On Jun 20, 2015
Isaacmacdon:
Yh.. How u dey na??
Am fine dear smiley

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (39) (Reply)

Man & His Braless Fiancee Use Bicycle In Pre-Wedding Photos. See Reactions / I Am Impotent & Frustrated / When Your Bride doesn't Want You To Fall Into Temptation (PhotoD

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.