Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,618 members, 7,820,186 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 11:06 AM

Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! - Romance (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (70444 Views)

Can You Marry A Lady Or Guy Who Already Has A Child? / 6 Places You Should Never Toast A Nigerian Girl / Advice To That Babe Wey Say Her Guy Gives Her ONLY 1K (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (39) (Reply) (Go Down)

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:52am On Jun 20, 2015
scanning f0r daht NL ßabe complete...
0ya Lemme see...
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Shamstiel: 11:52am On Jun 20, 2015
Twaci:
angry Wetin b ur own?

U no see say my hair don dey old? undecided

Or are u interested? cheesy

You want make I sign up for magaship? I dodge am! cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 11:52am On Jun 20, 2015
She still dey wait weda I go woo am.mtcheeeeee you never chi chum chin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:52am On Jun 20, 2015
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 11:53am On Jun 20, 2015
She still dey wait weda I go woo am.mtcheeeeee you never chi chum chin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:54am On Jun 20, 2015
dharay99:

qood u sh0wed up.
Plz tel him to fill in ur name in daht gap

0r better still yhu force ur name der b4 draify sh0ws up.
who be draifyangry
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:55am On Jun 20, 2015
KingTom:
Sorry sir, let me modify it to him grin
oya go modify *insert name* put ma name thrcry
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:55am On Jun 20, 2015
Chaiii! Laff don kill me for here ooo grin

Make I try first wink

But na two crush me I get o, make I first woo one.

Ehen....... Wristwatch, Na you ooo, I no fit sleep, I no fit chop, na only you I dey see for my dream, your voice dey do me strong thing for body........ and your eyes ehn....... chaii! I no dey remember my name if i look inside your eyes, e dey do me like say make I dey kiss your lips every minutes and seconds, I love you die, your love don dey make me kolo........ S.heart, abegi nah, just try look my face, see as ur love dey kill me slowly...... be the butter in my bread, the bra in my wardrobe..... abegi........ Darling....... no let me die like this nah....... gimme your love.............

Abegi I don try jare........ grin grin grin



#TEAM SCENT
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:57am On Jun 20, 2015
ggrin:
who be draifyangry
ask ur kingtomtom na.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by yorubaboiy: 11:57am On Jun 20, 2015
Midehi:

which one concern you now with edo people?
lol.............op reminded me of ma first day in benin....
i was just blowing grammar anyhow.....me no knw say pidgin na una general language here o
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:57am On Jun 20, 2015
adeh39:
Chaiii! Laff don kill me for here ooo grin

Make I try first wink

But na two crush me I get o, make I first woo one.

Ehen....... Wristwatch, Na you ooo, I no fit sleep, I no fit chop, na only you I dey see for my dream, your voice dey do me strong thing for body........ and your eyes ehn....... chaii! I no dey remember my name if i look inside your eyes, e dey do me like say make I dey kiss your lips every minutes and seconds, I love you die, your love don dey make me kolo........ S.heart, abegi nah, just try look my face, see as ur love dey kill me slowly...... be the butter in my bread, the bra in my wardrobe..... abegi........ Darling....... no let me die like this nah....... gimme your love.............

Abegi I don try jare........ grin grin grin



#TEAM SCENT
shocked shocked
@ wristwatch don catch am finally.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:57am On Jun 20, 2015
ggrin:
oya go modify *insert name* put ma name thrcry


Jay kelly, I don't date men! grin I'm not gay grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:57am On Jun 20, 2015
MzMayD:
Adeh39
common , scentmarlc is waiting wink
Taah! Scentmarlc is taken joor......
Can't you see that he's dying for Twaci's love undecided


#TEAM SCENT
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by alberto2k(m): 11:58am On Jun 20, 2015
ggrin:
u no fit call me abiundecided
u go toast me abi tongue
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:59am On Jun 20, 2015
dharay99:
scanning f0r daht NL ßabe complete...
0ya Lemme see...



Mmmmmmmmmmmn wink



#TEAM SCENT
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by honeygirl17: 11:59am On Jun 20, 2015
Who I want woo, make scan tru
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by naijaboiy: 12:00pm On Jun 20, 2015
francizy:


Tiffany.. cheesy
Who com be tiffany? grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 12:00pm On Jun 20, 2015
XavierBlue:
Baby na this day i bin the wait for, i wan yarn you say na only you dey make my heart go kpoporipom. Anytime i see your comment my intestine go wan cut.


i swear i no go let mosquitoes bite you. You know say you be my VIRGIN Mary wey God send give me from heavengrin when ever i look your profile, my eyes go check out your back wey dey make me wan grap vaseline, that day sef i do mistake go carry aboniki thinking say na vaseline.


Baby i fit die for you but i no sure if i go fit try am.

Na MzMayD get amgrin,
cc naijaboiy

XavierBlue
shocked shocked shocked

1 Like

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 12:00pm On Jun 20, 2015
MzMayD:
Oya me sef wan woo.


ERM. boda Tomfrench.

He get something gidigba wey I be wan yarn you for time long . I don dey watch ya movement for long. I be warn yarn you say I like you smiley. ERM As you dey look me so , I no dey yarn rubbish. My talk name confirm. You see I like your smile sote he dey sweet me for belle grin.

I wan be your pikin male. I wan carry your belle. I wan be that person you open eyes see for morning and the person you see last for night.

I be no wan talk much. I no need your money ooooo. Na your touchi touchi and Oga Tom I want wink.
I no say as you fine reach na him you go good reach for nack. wink.

My heart dey go tingologo for una ooooo. I dey expect ya mind fa.




I hope he understands me grin grin
hehehehehe!!! grin omo, see punch lines o!!...Choii...i don enter grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by naijaboiy: 12:00pm On Jun 20, 2015
KingTom:




AgapeCharis don suffer, na him you dey call Afapecharis?

grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Oga na error grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 12:00pm On Jun 20, 2015
adeh39:




Mmmmmmmmmmmn wink



#TEAM SCENT
haha,
See her.

I can see yhu also taken dear.

#lemme see....
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Isaacmacdon(m): 12:01pm On Jun 20, 2015
Twaci:
Am fine dear smiley
e Don tey sha..how school??
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 12:01pm On Jun 20, 2015
Midehi:
shocked shocked @ wristwatch don catch am finally.

grin grin grin
Abegi help me talk to am nah, I love the guy diewink


#TEAM SCENT
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by francizy(m): 12:01pm On Jun 20, 2015
naijaboiy:

Who com be tiffany? grin

My hidden treasure.. tongue
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by naijaboiy: 12:01pm On Jun 20, 2015
ggrin:
u no fit call me abiundecided
Sorry I forget cheesy

Kingtom don drop wooing lines for you. Oya do your own. grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 12:02pm On Jun 20, 2015
adeh39:


Taah! Scentmarlc is taken joor......

Can't you see that he's dying for Twaci's love undecided



#TEAM SCENT
I think we should dig his grave now , Cos with what am seeing TWaci is into Kinglekan. grin grin



or what do u think wink

1 Like

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 12:02pm On Jun 20, 2015
dharay99:

haha,
See her.

I can see yhu also taken dear.

#lemme see....


Woo me nah wink

Abegi nahwink

Your love just dey do me one kain for body wink


#TEAM SCENT
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 12:04pm On Jun 20, 2015
Tomfrench:
hehehehehe!!! grin omo, see punch lines o!!...Choii...i don enter grin
smiley smiley smiley

Thank God you like it.

You don't know what I went through to type that grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by naijaboiy: 12:04pm On Jun 20, 2015
MzMayD:
shocked shocked shocked
E dey sweet your belle abi? grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 12:05pm On Jun 20, 2015
MzMayD:
I think we should dig his grave now , Cos with what am seeing TWaci is into Kinglekan. grin grin



or what do u think wink


Chaiii......... naso Scentmarlc go come waste him life?

Twaci consider him nahwink



#TEAM SCENT
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by naijaboiy: 12:05pm On Jun 20, 2015
VictoriaBee:

I can utter few words but would definitely bite my tongue. grin
I understand it 100%
oya type something in pidgin let me read. cheesy

I'll like to hear you speak it too but let's start with this first grin

1 Like

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 12:06pm On Jun 20, 2015
naijaboiy:

Sorry I forget cheesy

Kingtom don drop wooing lines for you. Oya do your own. grin
Guy you blind ni? you no see say Ggrin na man? grin

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (39) (Reply)

Man & His Braless Fiancee Use Bicycle In Pre-Wedding Photos. See Reactions / I Am Impotent & Frustrated / When Your Bride doesn't Want You To Fall Into Temptation (PhotoD

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.