2shure's Posts
Nairaland Forum › 2shure's Profile › 2shure's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 146 pages)
U go soon die Better go load 50 litres drink Or aday 1st timer Enter swimming pool Just 5 feet And drown a bit So u can drink enuf pool water I pray make u nor drink water na just God HMZi: |
How much |
God knw y we never sick Nawa o |
Must they snap Abegi |
This is what they call Awon fake drug production and repackaging dealers dream Cant imagine how much blood would be wasted. Nafdac abeg o Nor just try am. U all know those dat sell dagbo and expired drugs Na extra tank dem dey buy now for filling station. Them go drive Rush Even sef dem fit vex tear speedometer. Pharmacy bonanza loading. But 3 packs of ant drug And get two free loading Out in local stores roadside stores and dagbo pharmacies nationwide soon |
Lately af not heard from fayose Ffk Or nnamdi kanu No body is ranting anymore. Now its these weed smoke arizona idris dsts calling everyone a fool. I wish he was mayweather now or perso. Wey be say men im money don comot from pistol .he money don become basuka ehen I 4 say ok idris e true Dis dat But when its coming frm a broke niggi Old past glory nighi I need to say this once and for all. Idris weed man na fucking hero Cause just as we had predicted hez eventually runing mad Last last he go beat d person wey dey interview am sef Broke ass niggi filled with umlimited hate |
Can this eva come to edo state Cause here in benin city Coti sef na cultist If u go by mistake report any cultist to coti. The coti dem wey be cultist Go arrange with another cult group Waste u like dead fowl. Edo state ..esp benin city and ekpoma A place whre frm isihor to ring road Reach the whole lga majority na cultist And they even brag at clubs Beer parlour In front of mama and papa Say dem dey happy as cultist. Wtf |
How come no one has even given a testimony. So much scams online in naija yhese days. Even those testimony i saw. They look stage managed. I mean no pictures Nothing. Even in the ad of the product The part of chinese mans hair dst was missing The regrowth of the hair area is suspicious It looks like it was cut and placed on his head cause there is a sort of line below which spreads.so how come Chinese arr known for scams since time immemorial. U have 10,269 views And yet no legit testimony No naija pictures Nothing. Fucking scammer |
Do u understand i had pimples for long time And i pricked my face and head for some time Which left dot dot scars on my scalp My whole face is black while from my neck down im cream chocolate. So hope this would match my face color back to the rest of my body color I no wan bleach o donnaflexy: |
Hw much 2 paint crv 07/08 model Full painting Factory paint Standard |
U r greedy Wen belgium 03 na 1.5m |
Accidented and resprayed. U r a scam |
Biggest Bih my ex own na xxxl I ova fickd her Like 2000times |
If scrap buyer go c this 1 Na how 2get viaa go thr remain |
Men no idea I use spectranet But u can try either ntel or airtel U knw say na naija we dey E go slow fast.fluctuations blake777: |
Go for ntel |
Abeg wey dah aboki Abi na fulani wey be say men By himself dismantle ak 47 Abeg make he disarm dis bich |
Be expecting multiple suicide bombs attacks in lag soon. U kill Pakistan A place where the only thing they know is aboki cloth. Muslim And bomb. Boko haram go retaliate Base in Pakistani terrorists intl group links |
Bleaching creams not allowed. Ayofaks: |
Dis one pass yahoo o. Men see billing. 500k per hour Wen some day use am for 15hrs. Men nawa o. Dis 1 dem go geh money pass dem bill gates o. E money dey learn May weather dey loyal |
Where is idris abdulkareem d s.k and arizona smoka. Who will u call a fool Ans say iz stupid diz time around Maybe blackface |
See men dey observe pekus Yuck Opoe |
Africa always remains backward but why |
On a daily basis I screamat taxi men Okada men Gateman Network provider Customer care At the atm stand when a noob keps pressing no instead of yes to continue transaction. Everyday is a mad day in naija Nepa wen they bring outrageous bills At mechanics who want to u pocket dia account If u dont shout U wont be heard. Our movies na so shout shout for advert. For the movie sef na shout Our music nko Naso so shout Artists keep shouting Music keeps shouting at speaker. Beer parlour na shout Inside traffic shout Mosque speaker na shout Church speaker na shout. Look. At apostle Suleiman He is always shouting. I meant wtf |
26 What does age gpt to do with this. I grew up with pimples from 2003 to 2010 But now i got black scars. Cause i pricked my face and scalp daily So i just got spots everywhere now. I mean dot dot dot spots My face one side black other side chocolate I need a cure asap I want to be fully chocolate esp on face And cream to kill out those dark scars And make me wizkid color back again |
I sometime feel pain on my scalp. Later when i check i see its a pimple I burst it. On myface too. But now i look dark sided on the face While rest of my body is chocolate Its so embarassing Ia thr any cream i can use to remove the scars due to pricking on the face and head. Im a neat person.but my face very sensitive. I dnt know but when i prrss my face.i see some whitish stuff..some say its fat. Same on my scalp. If its wet.i press a bit i see whitish stuff. I need a cream to match my face back to my body which is cream color. Imagine having a dark face and cream body. How can i go back pls I dont need a bleaching cream o. I need a scar removal stuff for my face And on mu scalp And some on my chest. Pls epp me I try to stixk pricking my face Now all i have arr holes holes in my face And a whole scar face making me dsrk like charcoal on the face against a cream/chocolate body. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 146 pages)