2shure's Posts
Nairaland Forum › 2shure's Profile › 2shure's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 146 pages)
na lie. security 150k na im boys neva enter street ita between 5 to 25k highest Dannieln1: |
budget padding. abegi all those jobs. highest na 20k lowest 5k. stop telling lies and misleading ppl |
dino melaye felt he has it all. fuc u dino. u cant afford this. dah one wey buy landcruiser of 2017/18 model nor fit near dis one. e money go broke if he try am no big deal. na too comot the engine. put am inside g wagon use am fly express march roadsafety head and highway express patrol coti go give way.na cheetar power. horsepower too small jaguar power
|
the way rita D be jumpin up and changing diff dics bich im proud of u |
u r dumb OP too dumb dey act like say na yankee u dey God punish u. idiot. fool. i pray sars beats u up soon. who geh time dey highlight points for gun happy drunks. dem go jus shoot u move ahead. better settle dem. if e too much 1k like i keep sayin all those sars guys be guymen like u and i. reason mature with them. nor go dey quote law. nor be normal coti for uniform o. na sars. who most of the time are dead drunk and high on SM or SK a thousand naira is not too much to spare your life. dnt be greedy drop dat phone at home or wipe off data complete b4 steppin out of your selfcon fool. sars they good niggis.buh wen u wan dey form smart and i know my rights. niggi sars go waste u with bullets to the left |
he wee soon die. mark my words. i had a tailor who drank at least 3 to 4 bottles of coke daily we asked y.he said its enjoyment he died 5months later of diabetes miqos02: |
y do abokis love sitting on the floor are they permanently set to sit on floor.even d educated ones. wtf must they sit on the floor. |
sha fuc her. but dnt cum inside her. to cum dey sweet buh e dey hard to remove dic wen cummin cause e dey sweet. |
my guy fuc off scam fesriders: |
in reality this is what they call back to sender |
did he see sars 1km ahead or did roadsafety seize his car cause if its in lag say na lastma normal na. to strip naked is allowed jus yo evade arrest |
scampage |
how much for meter can it be bypassed |
its a normal format if its not money wash wash its asking for directions to supply a container of non existing goods. like laptops.gold this that. chemical to wash money. i carry a safety knife and God epp me i get called by them. i go follow them all.then stab them all in the neck. kick them out of a moving vehicle. stab the driver till he dies then i jump out of the car. i got zero mercy for bad guys im more hardened dan sars |
im flying to usa soon to be a hardened trained sniper |
daz y i hate camry 2.4 no stamina for road |
very easy as he makes move. dodge it seize d right hand. bite it hard he wud drop the axe. den blow his two hands. twist the three fingers beat him then run away and dont look back those fingers make sure u break dem with the axe both left and right |
we in dis shiit togeda bro from 3k monthly nepa bils me 15k monthly wen nor be factory i dey run. guy jus pay wat i can afford even if na 2k. dem go add d balance to your new bill continue paying like dat till u get meter . i wan buy meter by next year feb so i can use my electricity in peace and by pass heavy gadgets like pump..ac..iron..bla bla bla 2016easy2017: |
anytime i see sars on the road i always smile cause i know say last last na roger no time to argue bro. check my phones im clean. check my licence and Work ID im legit jus beg me and ask me by saying anytin for boys. and i roger that. simple. dont drag with sars esp benin and warri..okere community sars. na abeg and abeg wit no exibit. wit maybe 2k or 1k beard..i got beard. the day i carry my big phone enter town.im always nervous but wen i move around with my nokia torchlight watch me smile ma niggi.ma game is focused fuc things not to do shitt.ma niggi money nor be BONUS wen sars flags me down and asks if they can check my phone. oh yes. why not. feel free. nokia saving lives ive been doin dis shit since way back
|
na dis kind burstin dey sweet for SARS. dem go open market for d guy head d girl sef go pay like maye |
bich im proud of u. btw what phone was it dnt tellme its a worthless phone of abt 20k value wtf u geh time. d last time a bich ran away wit my samsung note i jus lock up and got a blackberry passport aft two weeks. way back 2014 |
where is EVANS |
y does everyone always filter dia pix why |
i don old o. dah year wry i dey sec schl i dey like her movies then sandra achums dem dah big eye girl wey day abuja. njama abi wetin be her name empress njama big eye way back. |
who epp am roll d rizla tie am for am. and whr he take dey buy am dey light up. nawa o. see as he dey light up for roadside at least its better than baaz all those baaz smokers like olamide and all other nicotine addicts to all ese change and benson smokers white london dunhill switch ati beh beh loor smoke is beta dan baaz |
imagine wat these miscreants wud turn to wen sars leaves the road. besides dat dugbr..queens cinema area is notorious spot for sars guys esp from iyaganku. dem full dah area.dugbe . shoprite side cocodome na dia base queens cinema na dia spy area |
its not even digital dash. buh men d dvd screen na mini lapy screen size o. big boys drive digital dashboards whipps drug wannabez rush prado like and landcruisers like say na desert we dey id match your head with my fj cruiser and bash your resr lights with a bad ass G wagon
|
thread for homos |
homo. u got low self esteem. used to have that shiit before but got my ego back and its so damn high. how can u be mingling with a common gateman and u expect him to respect u. wtf.bob got no visitors hez always alone no guy no gal no neighboor noting how can a stinkin smellin gateman be in my bedroom sitting room every damn place wtf u aint my steward dumb ass niggi fuc u homo yuck ugly ass bleached homo |
she don go bleach |
ive ran out of love and respect adeboye the new scammer all rccg pastors are scams rapists dey love sex die God has departed from nigeria long time ago decades ago. God of Man bastard |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 146 pages)