2shure's Posts
Nairaland Forum › 2shure's Profile › 2shure's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 87 88 89 90 91 92 93 94 95 (of 146 pages)
see his ugly hard face def he smokes s.k hez too ugly and hardened fuc u officer rick ross hahahahaha dey wear 2dollars fake jewelry from aliexpresss fake ass broke ass . sars my dic most of em are robbers see dat ugly blue shirt wey konga dey sell 1500 all those round neck shirts are too razz. u go buy american round shirt your singlet nor go show cause na standard shirt but once its china your singlet starts popping out by the side like say d singlet big pass d shirt razzaite |
boring |
men those sars guys go be omila kidnapping. like they said new wine old bottle if they scrap sars..efcc go full road o. dem sef go geh dia own sars..wich wee be efcc sars watch as efcc starts busting clubs roadside blocks bursting cafes ppls aouses start searching ppls phones if they scrap sars robbery go be times ten o unlimited |
iyawo mi gan ben le o. fuckin nacking day o. hey ay eh hay a ay hay o.(omo nawa o) apan ahn han ahn ahn.(duro o..duro) omo pupa ni i wan marry o. those okpos don dey colorbi i said (okpos don dey colorbi o) iyawo mi gan ben le jus wanna af a nackin time
|
had such a long day iyawo mi man benle o. aay pay aay hay aay hay apan ahn ahan an an |
sil slave in love |
i got millions offshore fuc dis high life shiit ma niggi u in SA and in SA SA niggis geh so fuckin jealous of 19 boys dey cud kill out of envy. live a quiet life off social media no. una go touch small 15m we no go hear word again den tmrw u wee hear that he got shot in SA |
my fwend shut up fool we can like to fool ourselve u fuckin hypocrite bich niggi quiverfull: |
my 2nights in police cell. ewbuotubu branch. its all happened back in 2014. as a poor yahoo boy..i dress neat.no tatoo..no earings..just a pair of jeans..nice polo and all stars..i set of to a cyber cafe just opp mat ice..sadly my spirit told me there wqs danger ahead but i waved off and said i must bomb today..having spent 2days at home with epileptic power.i was frustrated and needed to plug just shortly after i alighted from the bus went to eat at mama put. juat as i was about entering into the cafe.i had my earpiece on..my way of snubin ppl in public. before i know what was happening. 3 sad looking men in black stinking shirt accosted me and demanded to know what ibhad in my bag. wtf in public. next i rem i did not log out from my system. then i was into check craigalist bombing and all my addresses were in notepad. gen gen. i was dragged to ewbuotubu where they took my system to one bastard phone and lapy repairer.immediatel dah one used his wifi and connected yo my lapy gbam..my yahoo messenger.boys wey go carry my check don already send me details offline.. naso dem see am. dey happy say today i be dia maye and maga asked al series of useless questions. lastly they billed me 200k. i ddnt argue. i said dey shud take me to cell. i met several yahoo guys in cell some bailed themselves 50k others 20k. i was now left with about 4persons in cell. as a poor yahoo guy i only had my last 25k . i culdnt risk it knowing fully well how hard it ifor usa clients too pay. sha in the end .i called my uncle who had connections and i was releaaed on 2k bail. u need to see my ipo face very angry he thought he had met a mugu dah we pay 50k for wia. i was eating only bally and groundnut wit coke for 1day and half. i had 3k wen arrested. so i bribe police woman at counter with 2h. eida for phone use..toilet use ..or buy somethin come. infct i wanted to buy cold benson buh dey said its a crime to bazz in cell. last last my lapy was handed back to me. but with broken charger and missing card and reader so far af been too wise since den men sars nor fit see me again tho i was scared cause i received slaps from sars guys wen i said they shud put me in cell say if i see 200k i don travel out forget yahoo. yhey ddnt knw much abt check so my format they kept askin if its dating i do..or lotto.. most things benin boys do. na check cragslist employment i dey into tho e don cast benin sars are guy men some r useless while others are reasonable never argue wit them i jus thank my star that they the type that dont smoke s.k they were only smokin bazz cold benson and white london. dah year 2010..autostat ..sabotech and one other cafe by mobil junction called dercworld. see as coti dey burst cafe steady. there used to be a cafe just before dah filling station near agho junction wey be say na dercworld be dia isp see men dey buy system dis was as far back as 2009. benin boys dey pay for 1 system a month 25k imagine pentium 3 desktop dah year. dah year dem nor born u well to dey use modem for house as at 2009. na cafe tins.from ekewan to gra to ugbowo to basement underground cafe uniben..anatomy gate i browse tire for dia. inside uniben library for up. inside uniben computer science worst cafe ever...vicbiz cafe..ugbowo branch |
rich niggis geh more money broke niggis shud go burn in hell |
qnd yet no stable light buhari wee use the funds to travel bac to uk for check up |
i cant imagine the stinking smell that emanated from her pekus that moment yuck a smell laced with urine and rotten egg..yuck |
dumb shitt time waster snd shiit wtf wtf smokes s.k and smoke in daytime in public OP In m.i voice. your father |
all accidented cars he is a scam |
u be thief |
i jus shot at your sister bich niggi. im fuckin it up karma after karma odeshi..wow bullet piercing through |
i need 10m before month end |
its been long i got extorted . but all uniform workers are corrupt and useless esp ndlea but e don tay wey sars see me i hardly come out im a day and night yahoo vampire neva to be seen |
wetin b ab Bolaji299: |
did u buy from aboki hw did u know its real gold Bolaji299: |
yahoo ogume boiz full fah schl |
i fuc for 30mins max blue bandana on my face wen i'm cummin |
women n dia sharp mouth nice one coti beat craise commot 4her body ozwo |
in timayas instrumentals sound doom duun dun keh keh kainu doom doom dooom have mercy on us o oh no no no no. politicians leave the tin for us o na beg we dey beg o |
sense dem nor get buh dem go dey form posh online. abegi apako uneducated bich stfu hw dare u rrspond to several scam calls. for e.g what wud u like to have. can i use your phone then he leaves your sight. men u dull one thing bout me never talk to strangers na no offers shit from no stranger if u a scammer and a stranger i hate yall fuc off my tables cars.clothes. |
weedaloca |
so god did not tell you what nigerias problrm is and putting an end to it. the same god cant get us out of suffering instead hr told u its ok to bill church goers based on tithe package. God punish u |
the nigerian donald trump sadly on twitter |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 87 88 89 90 91 92 93 94 95 (of 146 pages)