Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 81 pages)
Kim just dey dress like ashawo, Muna is more beautiful. If person say two of dem be ashawo, me i go choose responsible ashawo oooo. Hahahahaah.... Muna all the way jor !!!!!!! |
My people make una think wetin for happen to this man if him no be public figure. If him no be celebrity dem for don kill am say dem catch armed robber. Most illiterate na police dem dey. |
Nothing way person no go see where women dey.Na wa ooooo |
Thank God say no be kidnap ooooo. Kalu na gentle man to the core. |
Person hammer, una dey ask am why she leave. If the work dey yield money , she for no leave am oooo. Na sugar daddies the ladies dey take survive. Who go leave where money dey, if no be say the person see where higher money dey? |
No be every woman dey tolerate nonsense oooo. Is either you are faithful or we part ways!!!!! It is better to be single,and happy, than stay in an unhappy relationship with a man or woman. |
This woman dey watch shape, they invest in beauty product, but she no wan born another child for Ay. Madam, pray make Ay no play away match oooooo. Who no fine? Na money be fine oooooo. |
I hear say Linda dey find single guys,, this woman no lie oooo , na single guys way go come chop her money she go see. If to say Don foster don marry this babe that time way she dey beg am, this woman for no talk plenty like this ooooo.....sorry madam, continue to dey find single guys, you hear. |
Na we dey cause our wahala ourselves most times. Your fiancée tell you how many abortions way him pay for? Move on with your life, marriage no be by force . |
He just spoil him friendship with correct people because of woman. |
She be like tooth pick. This girl no wan marry, abi wetin? All these miss whatever no dey fit find man marry dem upon say dem fine. Hummmmmm!!!! |
The baby too resemble Davido. The baby no wan hear say dem wan do DNA test, she just take everything resemble Davido. |
He just take him hand spoil him marriage , and friendship with those way him accuse. Happy birthday ooooo. |
Plenty men be gay now ooooo, dem no dey like fvck puna, na yansh dem dey like fuvk. their wives, and girlfriends don tire, and just dey die in silence. Those way declare themselves try oooooo, because many people still dey hide dey do am. |
This one no dey think about marriage at all, na to dey show body she know. |
Police, and lawyers don finish for this world? Some people go just dey take rubbish until them die inside . |
Dj cuppy becareful ooooo, no go follow people way go dey abuse your papa ooooooo. |
Men no dey see dem to marry dem abi wetin. People no wan marry again oooooo. Beautiful twins. |
All those talk na stories now because children of these days don wide eyes . Hunmmmm!!! |
If he dey beat am come make am born children for him,no problem ,because na children and to answer "Mrs" Jenifa dey find oooooo!!!! |
When you know what you are doing, people's critics can't pull you down. Staying focus , and knowing what one wants, and what one is good at is the key. |
Is not about money my people,you dance this way if you know that the God you are serving is the God that can make all things possible. Esheeee oooo baba, adukpe ooooo baba!!!!!! |
I still dey wonder why she and her husband divorce. Beautiful woman, and daughters . |
Two baba hold yourself oooo, because many women go still wan born for you. The way your children dey fine ehhhh, many woman no go mind to be 20th wife ooooo. Hummmmmm. |
If the boyfriend no marry her,make she show the man way go marry am this picture ooooo!!! |
So this guy don marry ? I no dey see wedding ring for him finger oooo. |
Congratulations!!! I love her, any film she is featured in is a must watch for me. |
She dey talk this one because people say na sugar daddy she born for. Holy Nadia, you try |
So iPhone 3, and iPhone 4 dey worthless. Na wa oooooo!!! |
She go open her breast for Gombe state,hummmmm. She try ooooooo!!!! |
So person no fit enjoy for him house again? Na wa ooooo |
It will never be the same. Once you are caught, forget am oooooo. Players make una play well oooo, make dem for no catch una. players heart no dey ever dey at rest. You are relaxed if you are not doing shady business . |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 81 pages)