Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 81 pages)
But control this your fat ooooo...because health issues dey follow fat dey come.. |
Make una tell Genevieve say make she no follow dem show breast oooooo, he no fit am at all. |
She don dey fat ooooo. |
She get luck say she dey Nollywood, if na the other side, dem for don pursue am comot for acting for indecent dressing. |
It ended with a heartbreak,i wonder why people venture into love when it will only end with a heartbreak. |
Make she born for the man now , abi she no wan born again.? |
What could be special about the sacred Bilikisu's grave mentioned? Hmmmmm.... Am curious!!!! |
This two wont last at all.... Rob like indoor things, chyna likes crazy,and outdoor things... They won't last long at all. |
If you like make you no go find cure for that your pimple, and black spot, dey deceive yourself with concealer. |
The bride don loose hope for marriage , see as she raise her two hands up dey thank baba God. Hahahahah.....Congratulations ooooooo!!!!! |
I just dey wonder how many abortion way this lady don do for that 5 years. Wasted 5years with a man, and story enter. He say make you come holiday for Us, which can play lion go dey play with a dog, if not to eat the dog...Hummmmm...just prepare to endure insult from people way no say him come do engagement for your head...It will definitely hurt,but life must go on my sister. |
I love this lady plenty, she no let any yeye thing or past put her down. Dey flex dey go,nothing do you . |
Wetin make Wizkid no stay with this lady. Na wa ooooo, money dey really change person . |
How old is D1? He looks old.... Take care bros. |
If to say death no dey,man pikin for relax for this world,but all these will be left behind when death comes calling which only God knows when. Enjoy your life bro..... Hummmm |
Na green , and black be the colour of Nija flag. Hunmmmmm!!! |
Mummy : Derenle, when you go marry? Denrele:when I finish my werey,way I never sure weather I go fit finish. |
The comedians don do meeting say na baby girl dem go born. Akpororo, Jedi, seyi law etc... I happy for una ooooo. |
You no no say the song go blow, if you know you for no do am free. Na wetin happen to black face too. Make una chill. Life must go on . |
Whatever we learnt was from our peers, parents are damn too busy. I guess the mother Would be happy she was never told about the pregnancy. She go happy inside with the abortion. The person way carry am go na professional, she go don abort way be say no be anything for her again. Now,the girl eyes don open, na abortion whenever belle enter. |
Na Janet fat like this? Hummmmm!!!! Congratulations ooooo!!!! |
People way dey blame bloggers, make dem ask am why she stand besides that thing take pic . |
I thank God say my wife no experience any wahala after she born oooo. |
Wetin that one self carry her belle come outside come find, she come find food. Food way dey find food. |
Wetin be all this yansh way she dey show? She win come know say the man way wan marry her no good for her again. I think say she go don find another man marry since that time. Showing yansh, for what ![]() ![]() |
Na wetin the girl want before now, na omo baba olowo dey show himself. The girl been wan take the belle Marry straight. |
Wetin cause this kind thing way dem do. Na hospital the person way cause hardship dey? |
Timaya: I will beat you oooooo, you no me now. Empress: no start oooo, I no say you get hot temper. |
Empress, if you do mistake go back to this guy ehhhh, no come cry come here later oooo. Hummmm |
If na basket mouth I dey see so, na him be say, i fine oooooo, na make i hammer remain. Hahahahah |
She no say make him bring money come. Hummmm, are you for real, attension seeker ? |
No be Linus wife I dey see so. Hunmmmm!!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 81 pages)
