Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 81 pages)
Everybody dey in a hurry. Few dey go good things, plenty dey go do bad things . Hahahahaha... |
Make dem let this Dagrin rest ooooo, he don tell dem for him last song say make people let am rest. I remember when mama king carry herself go do show off for him grave too. Mama king funny oooooo, i sure say if she think of somethings now, she too go dey wonder why she do am .Hahahahahah!!!! |
I hope say no be to chop dem do am for. He dey make me wan vomit self. Nothing way person no go see. Hummmmm!!! |
Him no mind because him no write to make money but to make himself known, people way do am for the love of the money won't be happy about it at all. |
How person wan recognize am, when Person no see her face. Make God help am oooooo!!! |
He dey think about plenty yansh way him see for club come forget say him dey drive. I no sure say him use seat belt. |
The man be like person way dem force do the wedding. Wetin she dey wait way belle big like this before she do wedding. Congratulations oooooo!!! |
If you like make you be 18, na you sabi. This one na your celebrity age. Congratulations . |
That baby ears ehhhhh!!!! Hummmm!!! |
Marry, you no gree marry. Na you sabi.if those your life stock no reproduce, I go see how you go become the biggest life stock rearer. |
Uche, I beg you, make you no fat like that person way take you this picture ooooo . |
I still dey use my iPhone four oooo.when four come na so the gra gra be. Small time iPhone 10 go come. Money good ooooo. Congratulations mama king. |
How she take hide her belle, way people no no when she get belle self. She try oooooo. |
Lazy dude,he no wan do excercise way him mate dey do. He just dey house dey chop dey fat, now he wan do surgery to slim down. |
Thank God say Tania give herself brain waka leave this kid. Many women go still born for am. |
Rob just fat anyhow . Na fat make am accept this girl. |
Talking too much no good oooo, he don tell bad belle people him plan to comot for Nija!!!! Make God help you oooooo. Cut down on your fat, fat people dey suffer stroke, high blood pressure and plenty things . |
Avoidance of red flags leads to divorce. Whatever caused separation now, has always been there, but people think they can change it. |
Genevieve no go gree go, she go dey form wetin person no no. |
Oro di Hummmmmmmm!!!!! |
The waka don start be dat oooooo!!!! Any yeye question, na to waka comot oooooo. People way dey ask Oproko question for interview make dem know oooooo!!!! |
Na acid design him fingers
abi wetin? |
Cossy don talk finish ooooo, she say she dey high!!! Make that cheap thing way she take no put am for wahala oooooo!!!! |
An helmet would have saved his life. Dem no dey hear word, dem go dey rush rush everything . Make God help una ooooooo!!!! |
Make una leave the yeye woman ooooo, because the beating no jut start, she decide to stay with him. Plenty people are dying in silence because of what people will say . |
Pride goes before a fall. Bible talk am too. |
When i heard the song with the title" Airbrush" I thought it was one of beyounce's songs. I loved seyi, after I heard listened to that song, it sounded very exotic. Kudus seyi. |
Na burna boy be dat? That guy resemble burna boy oooooo. |
Na him final abode dem bring am. This people wicked ooooo, dem no even let am die before dem carry am come . |
She dey happy say she finally marry . Dance well ooooo!!!! |
Make we no hear yeye story after una shakara ooooooo. Wasted the whole of 10 years fuvking... This world don change ooooo, something way be abomination before don turn swagg now. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 81 pages)