Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 81 pages)
The lady even add piggy style join am. Na una sabi. |
This selfiee ehhhh. Well, na to take selfie for inside mortuary remain now. Na una sabi. |
Faze no wan marry abi wetin? Hmmmmm. |
Banana go soon dey scares,for market now. Hummmmmm!!!! |
Why dem dey call her papa,na her papa send am message. Na so dem go dey follow yeye boys say dem get boyfriend. Make una follow boyfriend, and girlfriend way go add better thing for una life, dem no go hear .make nobody call Pasuma ooooooo. |
See the black lips way he wan take kiss. He day call one phone fake, like say he fit make any phone. Yeye dey smell!!!!! |
See Ibo man way go give him pikin name way no get linage to where him come from. The way Africans are going ehhh, our tradition , and culture will soon be a thing of the past .Wetin be harviui? |
Lola forbid smile or laugh? Everytime, na frown she dey frown. Happy birthday oooooo madam!!!!! |
My friend, the day way you become celebrity abi na yeyebrity, na dat day your private things finish oooooo, no deceive yourself. |
Na Ghana currency ooooooo, and few dollars him dey show off . Yeye dey smell. |
See as bolt resemble Akpororo. Him matter with the girl way no mind say him cheat, na the case of Money stops rubbish!!!!!! |
She just use you cure her conji, she no love you. Since that time way Chris way she love don beat am,love just comot for her body, I pray she loves Drake. Sorry for your loss!!!!!! |
Is the lady by the left Omotola or one of her daughters? Seyi, no mind them, your breast dey vacation too. |
Mature things, no noise. Congratulation. |
Na person way person love dey do person bad. forgiveness is not easy, but if you are able to forgive,you will bounce back to life. LIFE MUST GO ON!!!!!!!!!! |
Why he say Africans too like to dey hide something. Na una sabi the true story oooooo. Make God help una. |
Na true ooooo, truth dey bitter. Bodyguards of pastor dem na him dey even surprise me. Pastors way suppose dey down to earth, carry themselves go high way be say, people no go fit even fit talk to them. You go fill forms tire before you see them self . |
She be mumu, she for just use am become star. What you don't want to be seen, is bad, so why do it in the first place. I no no weather to tell her R.I.P., because her mind fit no relax for there too. Hummmmmm!!! |
Everyday people just dey come up with devious idea to enrich themselves. God have mercy. |
This rope way dem put for him nose dey fear me oooooo. Hummmmmmm. I wish him soonest recovery. |
People don jam JJC , born comot , I dey pray make she born her own children for him, and stay with him forever. |
I courted my husband for two years before we finally got married.Ours was sex free during courtship. Am beginning to feel I have made the wrong choice,because my husband beg me for anal sex,after the normal sex. I was surprised when my husband brought out a gel he bought for anal sex, the first day I allowed him just to please him. Whenever we make love, he will insist on anal sex to complete our sex. Am beginning to think I married a gay. Am thinking of opting out of the marriage which is 5months old.I need mature advice as to what to do pls. Has anyone been experiencing same too? I need help. My fear is what family, friends, and people who knew we barely got married would think of me. I love my husband, but if he continues with the anal sex, i don't know how long i can cope with him.Am confused. |
Funke,I dey feel you!!! Na person way wear shoe no the place way the shoe dey pain am. |
He missed his London show. When Nija man miss show way him organize to make money, the matter get as he be ooooo!!! It is well . |
Why your brain allow you make mistake? Instead of "Their" you dey write "There".No dey insult women ooooooo,because you can't do without them. |
The girl dey calculate her papa money. Hahahahaha.... |
This life ehhhhh...... Anything can happen oooooo, make we move closer to God ooooo!!! |
I sure say that Ex go be of average height as him talk. Make person dey carry him hand go find heartbreak no good oooooo. Don't start what you know won't work is the lesson to learn . |
Make una let OJB rest in peace ooooo, if una no wan die quick!!!!!. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 81 pages)