Dreyton36's Posts
Nairaland Forum › Dreyton36's Profile › Dreyton36's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 126 pages)
If burnaboy no treat this CDQ fvck up den he don jonse It's quite clear from CDQ's post the he's got no iota of respect for burnaboy , just imagine the trash he's saying just because he wants to defend martins The same Martins has no time for issues Lights up my kpoli in peace |
Nigga As the CEO of weed association on this forum I'll make this short and simple You see this country naija ? It's only few men who can be as nice and caring and patient as you are Any woman who doesn't see her wrongs Any woman who talks back at her lover uncontrollably Any woman who's selfless Any woman who lack understanding Any woman who isn't sacrificial My nigha if at this point you're still keeping that bitch's contact on ur sweet mobile , I swear we the nairaland stoners association will come for you and ensure we tie you in a community tree close to a market square and flog sense into ur head YOU DESERVE BETTER CUZ YOU'VE GOT A GOOD HEART lights up my kpoli in peace |
mikeweezy:Go back to school kid |
This Oba sef Dey try get shame na at least for yiur family's sakeAbi make we dey shame on ur behalf ![]() Lights up my kpoli in peace |
Innerchesta innerbrutey Lights up my kpoli in peace |
If only we can elect Arizona as Nigeria's president We'll never experience poverty no more Vote for Arizona in peace |
I read your story and for the first time in my life I'm so speechless that I don't know the right word to qualify you with ![]() In this life you can loose everything except one thing "SELF RESPECT" Yeah you lack that How can you allow a woman ride you that deep for what fvcking sake ![]() What happened to minding your business like Wizkid and going home alone to save your self respect ![]() Such woman don't even last in their matrimonial homes because any woman who claims to know too much is a big disease and shouldn't be associated with Whether man or woman , as far as the person doesn't see their wrongs even when it hurts them deep , those kinda people are not worth even exchanging greetings with Lights up my kpoli in peace |
The preparation photos woulda been better I wonder how you find a tortoise worth eating tho ![]() Lights up my kpoli in peace |
mikeweezy:STFU kid, yenyenyen ![]() See finish no go kill you So it's blackface of all people you wanna compare with my wallet damn, you really insult me |
HitRun:Don't just weed, eat healthy meals too, bye |
Chai this life Sha May her soul rest in peace See how blackface look poor E be like person wey Dem swear for See him coat like the ones Dem take act the movie CYBORG of van DammeHe need loyal and chill so that 2face go bless am No wonder 2baba no gree smile because him mind no sweet as blackface dey there Lights up my kpoli in peace |
Something wey una never confirm if na true or not Some of una don already dey portray una hatred for burnaboy Useless people las Las na una go still say una no cap at all Lights up my kpoli in peace |
budaatum:Can you just stop being a nuisance in here pls? |
unamamatoto:You mentioned me What's up ? |
She wan go use the two cashout Chai Naija is full of wicked souls but as a hot nigha Lights up my kpoli in peace |
cybriz82:Omo ale jati jati Oloriburuku oloshi How wish you they weed up you for get small sense |
Goat wey say he stubborn make he ready to they chop Cain steady Okorocha na typical example of Karma is a bitchhhhh Now everything about him life don they turn upside down Na buhari own go worse pass Las Las Buhari go beg for death sef he no go see He go drink sniper he no go die Trailer go jam am he no go die He must live to suffer at the end Lights up my kpoli in peace |
cybriz82:Common sense isn't really common Who see u talk now go think say u well meanwhile we both know say u no well If u well how u go wan spoil another man sales under his own thread , that's why you refuse to grow and u no go grow ijn Amen Me no get work o , if u wan quarrel I dey available steady Iights up my kpoli in peace |
Chelsea has always been useless so what more do you expect |
cybriz82:Putting off another man's candle light won't make yours brighter Try get sense Oversabi Lights up my kpoli in peace |
Braintrain:There's nothing to like about a dramatic and noisy person Lights up my kpoli in peace |
Paul abeg make we hear word You no even know the privilege of sitting inside a rich man's floor sweet For my time na window we go stand , if u no tall u go carry block stand on top , we go reach like 10 wey dey peep from one small window Small time Dem go close am just because of say we also laugh for the comedy from the movie Poor man pikin laugh no good for big man pikin ear U go see say d go use opportunity send us errands , use us wash plates , wash clothes join sef with style Las Las Dem fit con let you sit down near door side or you go they back of door just stand like statue Only when Dem go give u stool na when ur mama popular for naming ceremonies and parties , Dem no born u make u mess and Dem no born u make u go piss because if u go , u go fear to enter back ![]() Chai poverty na disease o, no let anybody deceive you with motivational quotes , anything wey dey give u money hold am tight As long as u not feeding on blood Lights up my kpoli in peace |
pk2me:I swear creche sef |
My guy no be their fault Wahala for Lagos too much Agbero money Light bill money House rent money DStv money Food money Children money for school Loan u never pay Salary small Wife dey give u headache Data money Transport money Fuel money Haircut money Bet9ja money Beer money Weed money Short time money Family wahala money Mama swallow needle money Mama they catch cold money Money for family meeting Everything for person wey dey receive salary from 40k to 150k maximum And you say make the person smile after all these problems? Na only Lagos you go see man go drink action bitter and he no go squeeze face Conductor go drink dry gin inside hot sun even wear singlet join am they shout "ketu ojota mile 12 wole with ur change He go use cigar top am Na Lagos man go wear expensive Italian suit still beg u wey wear simple shirt okrika say make you help am with 100 naira say he they stranded Na everyday people they stranded for Lagos Problem yakpa for Lagos , but if your time reach you go make am Las Las Lights up my kpoli in peace |
Man wey wear slippers for native, that one na human being for your eye? Lights up my kpoli in peace |
See ur mouth "Don't date igboo smokers" What makes you think all smokers are irresponsible huh? The best man to ever get married to is a stoner, everyday na love no hate Lights up my kpoli in peace |
onoms4luv:Even all humans no know God but we still love am Dis boy sef Lights up my kpoli in peace |
Danhoys:Ozuor that one na ur problem, I no even dey see u Lights up my kpoli in peace |
Na only witches and wizards no go love Wizkid Imagine person like wizzy and u no love am ![]() Swag dey No drama No noise Talent too much Handsomeness overload Sexy nigha Money dey for bank e dey for pocket Ladies man Classic voice A Norseman Chai I too love this guy jare Lights up my kpoli in peace |
Small yawa happen now she go say she no need man Now she don they fight for gbola now oo Lights up my kpoli in peace |
at least for yiur family's sake


of van Damme