Dreyton36's Posts
Nairaland Forum › Dreyton36's Profile › Dreyton36's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 126 pages)
This OP na Chelsea fan Update scores Bruno Fernandes second goallllllllllllllllllll United for life Only one player wey better pass whole Chelsea squad Lights up my kpoli in peace |
There is nothing like big girl Just get money look sexy join , maintain ur skin well and women no be issue at all Just pick phone connect them on Instagram once them view ur profile automatically Dem go wet straight Next thing na , Hey , dorathy this is Dreyton the stoner from nairaland I'll book a jet for you in few minutes , I want u on shorts and package your breast well I wanna suck them to confirm they're real or not Send ur aza She sends .,.,.,.,. Gbagam alert ti wole 2million , use it on nothing and meet up with ur jet in few hrs time Now now dorathy go tell her mama , Mummy , nengi don go do another surgery for yansh o , she they hospitalized i wan go greet am , I go they there for two weeks bye I love you Mummy take this 200k take hold body Fiam she don move , next thing na motivational quote we got see Whereas bad guy don dey suck breast like who they drink cold pure water for under hot sun Lights up my kpoli in peace |
If this doesn't make front-page call me Igbo smoker Nairaland mods are always high they don't know what's front-page worthy Lights up my kpoli in peace abeg |
E good as E be say no be gbola kill you but slap OP post pictures here o nairalanders no dey click never I know Dem ![]() R.i.p to the slappee Lights up my kpoli in peace |
Oluromantic:E shock u too ![]() Lights up my kpoli in peace |
Saint obi Most married women's crush that year Njen jele obinna njen njele Nnemo si mo kaba tulunjo njen jele Nnemo si mo kaba talamba njenjele obinwa Chai those days when Nigerian movies were worth watching Lights up my kpoli in peace |
United for life I see United beating sociedad very easily Correct scores sociedad 1. United 6 Lights up my kpoli in peace |
If your bank account fat ur wife go fat If your account slim ur wife go slim ![]() Las Las no be by money na self care _WISDOM Lights up my kpoli in peace |
Happy birthday young lad Long life and wealth in good health Lights up my kpoli in peace |
mosdii:Obembe where u go since ![]() |
There's no shortcut of moving on from someone you love The only reason why you have to move on is to remember the fact that a lady who's meant for you can never leave you If she's meant for you she won't leave , she isn't meant for you so she's gone so move on , yours is coming y'all only had some good memories so knock it off with time man Light up some kpoli like I always do and make money then get yo self a life and you'll see your soulmate come calling for you Lights up my kpoli in peace |
Nice judgement The worst punishment is to free him so that everyday he'll be seeing his own cousin face to face in guilt Lights up my kpoli in peace |
Ilamina:Someone who used to be the most attractive man in the world ? U wey resemble Amala ![]() Lights up my kpoli in peace |
If David Beckham wasn't a football he would've surely made it as a model Wahala for who no get money con still worwor join ![]() Lights up my kpoli in peace |
I still love blackberry more than any phone till today except Huawei Lights up my kpoli in peace |
God no go let u join the list of men wey kpekus don kill AMEN Lights up my kpoli in peace |
Before nko person papa just dey lie upandan chai Nothing emeka no go see for badagry border ![]() Lights up my kpoli in peace |
If i can actually say it then I don't deserve their appreciation Useless topic Lights up my kpoli in peace |
You and the person wey u copy this from no get sense How you go expect person wey they cashout more than $100k weekly at the least , make the same person go they work for Nigeria where them go they pay am maximum of 200k which is not even possible ![]() Government wey worse pass Yahoo boys naim u dey write all these long queen premier for make them read ? Government wey go tell you say them spend about 10billion naira take pray against Boko Haram Spend about 300million take clear grass and if you complain against them , na secret assassin go knock ur door next Make Nigerian politicians first work on themselves The only thing una suppose they plan na how to they enter any nearest politician house wey they una environment make una light am make he go overboard one by one Once una don successfully wipe out the whole corrupt politicians then y'all can talk of how to reduce Yahoo Because it's even most of those government's accounts Yahoo boys use to pick money in large scale without traces Most of these government officials are pickers in disguise See Dino melaye fleets of rides and tell me say wahala no naked follow u If not for Yahoo, boys for don dey beg sef for street , the problem be say Dem too dey cast that's why , all these iTunes card boys naim dey cast pass No be aboki jet out of country to avoid 10yrs imprisonment? Poor man pikin fit jet out ? Na where the aboki boy see money jet out , no be him papa money from politics? If only you know how much e cost to jet out only you inside a whole jet , if you know the cost I swear life go tire you When you for they give link on how to capture buhari you they here they talk like those people wey they drink Legend beer Lights up my kpoli in peace Lights up my kpoli in peace |
Wahala don naked follow okeke Lights up my kpoli in peace |
Congrats to them Omo for the man mind now ehn Omo this woman womb na wa o, small pour wey I pour inside she first give me two children I con even still reduce my pouring this time na even 6 children making eight, omo me no go fvck u raw again for my life ukpa Who wan borrow me money now For the woman mind chai Omo six children, Dem go suck my breast tire o Who go they help me carry them now Make God bless my husband to fit carry this load o Amen We nairalanders wish you both happiness nd diving assistance from God almighty because Nigeria government are useless Lights up my kpoli in peace |
Correct score Barca 5. Psg 0 Lights up my kpoli in peace From a man utd fan |
Correct score Leipzig 4. Liverpool 1 Lights up my kpoli in peace |
inderhappy:Na where u wan put Ronaldo and Riquelme |
Some acclaimed Alfa males will call him a waste ![]() See ehn an heartbreak from someone you love and trust hurts ooo Especially when it involves your loved one sharing her private part with someone else , let's be guided o But nothing's just worth taking your life for Lights up my kpoli in peace |
All these upcoming Yahoo boys once them never pick Dem go they beef those wey don pick Werey dey disguise Lights up my kpoli in peace |
See as him face strong And those kind people they carry heavy gbola well well ![]() Na somebody girlfriend you impregnate , that's why mosdii said Nigeria girls are useless Lights up my kpoli in peace |
Jollylolly:67% of the people that voted for buhari in 2015 didn't vote for the love of buhari but for the love of osinbajo , and that's only because he's a pastor And the same osinbajo was even forced to take that position after much persuasion You unintelligent wasted sperm Lights up my kpoli in peace |
Idiotic speech Your Excellency my nyash ![]() Lights up my kpoli in peace |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 126 pages)



and Riquelme