Dreyton36's Posts
Nairaland Forum › Dreyton36's Profile › Dreyton36's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 126 pages)
Where's this guy na Too much delay dey make person loose interest o Lights up my kpoli in peace |
That messi goal no be beans at all Chai Lights up my kpoli in peace |
Tracie mcoy ft Bruno mars_Billionaire? For over 4yrs Lights up my kpoli in peace |
Edo state Auchi Inu umoru street Papa oshios place Chai konami suppose give me bonus ![]() Lights up my kpoli in peace |
All these years boys wey they make women talk anyhow To use you do ritual just they hungry me unfortunately I no be ritualist You know Emoney of today , kcee brother He lived at Ojo with his wife in a single room , face me I face you , he no get bed to sleep na mat them they sleep Yet the lady stay with am with all love, today he's a billionaire Make I ask you sef , this ur woman how much she get to contribute for the 2 bedroom apartment? Abi them tell you say na only man they pay bills ? Woman wey no get shishi to drop , na only kpekus she get to offer then you carry her wahala for head to displease your pocket Guy stop disgracing men in general abeg u with God name If your woman no fit understand say you no too get money to spend for now , then give her space U don even try test her sef? Pretend to be completely broke for one full month and serve her garri and groundnut make u know the kind woman wey you get Woos wobi , don't marry , travel Lights up my kpoli in peace |
Zlatan like fight right from time I watched him grow back then in Agric He's very good at football also There's no day he won't fight in the field , alongside his friend kakadu ![]() He's a giver tho , and his dad is a pastor for that matter His mom a trader in food stuff items Jah change his ways , he's still got that street o.t in him Lights up my kpoli in peace |
Somebody need to sharperly use that guy do ritual ![]() What a waste ![]() I no fit use my night food money sef give woman not to talk of my gbola The girl tell you say she fit even use her index finger do ritual for your sake ? Black sheep of the family naim this slowpoke be Lights up my kpoli in peace |
Good news What of Ibori boy called Iyede? Lights up my kpoli in peace |
officialmario:Alaye drop this story once and for all You seem to like arguing with people Ignore and type jare las Las u be blue bst Lights up my kpoli in peace |
Emeka ike do pass this one but where he dey now ? Duncan mighty even sing "obianuju" for him wife but wetin end am ? My question is , if Lola omotayo change am for peter who he go run back to ? Who go stand for am ? Las Las marriage na scam Just open legs make we born , live your life and I live my life and we good We make money together and get stoned together Never choose a woman over your family And never choose your family over your woman either In Popcaan's voice and I quote "Me nuh lie , me love mi family but me nuh trust all of Dem" Lights up my kpoli in peace |
You're delaying this story Type it all once and for all gee Mention me on ur next episode.. Lights up my kpoli in peace |
FalseProphet1:And you go trek in Jesus name amen Lights up my kpoli in peace |
Wahala for who believe in the book written by 3 wise men Christianity na pure scam All those Bible stories major scam See daddy freeze now All pastors major scammers Till today no pastor get any prophecy of how naija fit better None of them they get vision of how to solve our little problems If you're not a member of a particular church , God no they ever show the pastors revelation about you except you be member Shey na cult? The only religion I know is HUMANITY Lights up my kpoli in peace |
In Barry jhay's voice and i quote: "You no need to chop somebody to be somebody" Las Las dead men don't cap and island is our final destination Lights up my kpoli in peace |
See how i calm down read am from beginning till the end Meanwhile even primary 4 mathematics sef I no sabi Anything wey don involve calculation wey no be money calculation i no dey like am right from time that's why I dey always pray make my children use mathematics and anything counting resemble my wife and resemble me with anything spelling and definitions Lights up my kpoli in peace |
United for life Manchester is red and they made my day , na God save Chelsea say na ojoro referee blow our match else Dem for chop Cain Lights up my kpoli in peace |
If Nigeria doesn't get you angry pls check yourself well Lights up my kpoli in peace |
Anything calculation wey no be money calculation, my head no dey carry am That's why I no like mathematics at allllll But for this one my woman go solve am in just 2mins and it'll be perfect Lights up my kpoli in peace |
It's possible afterall davido no get choice for woman matter Na anything he they go for ![]() Lights up my kpoli in peace |
miracood:Because happiness knows no age May we find happiness too Amen Lights up my kpoli in peace |
angie541:Forget about him and move on Karma is a bitch , it fvcks everyone who deserves it And karma isn't a 2secs man, it lasts for days and years Wish you the best and remember people get their wedding cancelled just a day to their wedding day, some even on their wedding day, and they still move on Lights up my kpoli in peace |
Abeg post yoir picture I wan see something I wan know the reason why this marriage thing they pain you pass the dupe wey him dupe u Abeg i dey wait Lights up my kpoli in peace |
Lights up my kpoli in peace |
Whether he's gay , straight whatever Believe me bobriski has helped more people more than the Nigerian government including you criticising him ![]() YES YOU READING THIS Let's always learn how to appreciate people for their kind doings , whether for clout or for bragging , believe me someone's sleeping happily tonight out of the love they've garnered from bobriski Lights up my kpoli in peace |
The only actor who is naturally funny when without a script You can't see Charles and not laugh else you're Bewitched Lights up my kpoli in peace |
It's better keeping dogs as friends than keeping humans as friends Lights up my kpoli in peace |
Las Las he sef wan fvck Person wey give you 175k na bcuz he get the money When he wan nack u, na 175k nacking he go nack u like carpenter Las Las na pvssy repairer u go buy Nice guy tho he try ![]() Lights up my kpoli in peace |
Abeg who know strong babalawo wey Sabi strong wicked juju I want make he help me spiritually convert the vaccine to acid make them melt buhari for me I go pay Lights up my kpoli in peace |



