Dreyton36's Posts
Nairaland Forum › Dreyton36's Profile › Dreyton36's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 126 pages)
heniford2:Chai omo ur sense small o Wetin concern Muslim as a religion with human behaviour ![]() Chai ur sense small finish bruh I'm a Christian and I know that religion doesn't define who we are , you can't blame a religion just because one acclaimed Muslim/ Christian ain't doing what's right That should be the person's problem not his/her religion Lights up my kpoli in peace |
Problem everywhere ![]() Lights up my kpoli in peace |
Nairaland mods have never been good so I don't expect anything good coming out from them Imagine pushing a last year protest video to the front-page When the real videos are pending on the trending session ![]() Shame on you all Macaroni wey Dem him house right now they shoot skits Lights up my kpoli in peace |
Fear women No nack puna on credit No mistreat any woman Fear most Nigerian women, their mind they their back Women are the only creatures in the world that have no remorse for what they've done, in just two days they've gotten over it Lights up my kpoli in peace |
lkillbrokehoes:This disgusting attention seeking mofo so you're here , I got my eyes on you Lights up my kpoli in peace |
In reality he spoke the bitter truth The girl lacks it all in the musical aspect Make she just kukuma turn Instagram hottie , she get breast to they entice men Music isn't meant for cuppy at all Which one be , I go take you to Italy, I go take you to America , take you to London , I go take you to Nigeria, and wetin she take end up come add gelato join sef Even davido sef wey no get real talent still better pass her that's why frog voice they always buy songs jeje make him no fall Lights up my kpoli in peace |
OlayemiAshraf:Shut ur trap if you don't know the legend Kelly handsome That's the problem with you acclaimed women , y'all hate the truth Kelly handsome never sang a song during his reign that didn't hit the market even without YouTube views then Is it songs like "like play like play? Is it "true love". Music isn't for cuppy , business is her calling and she knows it , if not can you use your own data to download dj cuppy songs ? We both know you're not the useless to do that Lights up my kpoli in peace |
Jesse6:Cowardice With this your mentality your country can never grow It's people like you fela anikulapo kuti sang about ![]() |
I no know say Dem dey sell farily used gf now o that's the nairaland olosho tormentor ![]() Lights up my kpoli in peace |
QuickStandard:Correct nigha I owe you some good kush loud Lights up my kpoli in peace |
Bring in ur U.S Local Banks with Good limits and ensure its an old account up to 3yrs ND above Including company azas Let's share funds Lights up my kpoli in peace |
wumi2017:No qualms ma'am, I promise to hit you up |
jezze:I no even know u sef ![]() |
wumi2017:Thought you're around Lagos , I was talking about delivering fee around Lagos Although most people do free delivery around Lagos when someone wanna buy much And also pay on delivery I just don't trade outside Lagos , needed it for my workers in lag |
Am i the only one who don't find naked women attractive ![]() Lights up my kpoli in peace |
Still a virgin and I'm married Lights up my kpoli in peace |
wumi2017:Prices and do you do delivery ? If yes say the price here and ur delivery in Lagos axis Don't refer me to Whatsapp Our bargain will determine |
Let me put myself in your shoes and reply the woman because me no get shame when it comes to a woman trying to disrespect me for being nice You see that word called "self respect" I no dey use am play that's why I respect everyone Me go reply the woman say "Madam thank you for the insult ogbanje wey they predict who go blow and who no dey blow Who see u now they insult me go think say you get level Na ordinary preek wey u wan go collect naim make u dey shout like this You wey ur matter don cast for area , ogberaga Abeg femi say make u dey wash ur puna clean , swear say ur children na ur husband the their real father make ogun kill u Omo I go find my way jeje , how u go they run conductor job and u no get mouth , you thank God say u never jam better woman wey her mouth bad Woman don ever tell u say ur armpit dey smell make u dey try baf ![]() Alaye man up , me and you know say if you get money she no fit tell you those rubbish, instead to take her words to heart, make u instead let her words ginger you Alaye go they bomb steady Lights up my kpoli in peace |
Las Las no be all Emeka dey make am Lights up my kpoli in peace |
Eyaah that's so sweet , you must be romantic My dear call him something verrrrry sweet that will burst his head totally "AKATANKPO". thank me later Lights up my kpoli in peace |
Liposure:As long as you don't touch my eriata ese you can take the rest |
Make I cap My woman na my real nigha , my vibe na her vibe That's why we no they need burn money anyhow cuz our own vibe simple Na to just fly go Kenya together , nack for plane inside toilet When we land we go just carry our oraimo mp3 big one oo no be those yeye mp Then we go enter better calm place wey be stream side , that kind stream wey they silent and the water go just cold Then play mixture of Phil Collins Michael Bolton Lionel Richie Akon R.kelly Neyo Boyz ll men Backstreet boys Wyclef And we're good to go We go arrange confirm berbecue and Spanish wine down , and of course enough kpoli to blend am She no dey kpoli Sha but she fit chop am if I use am do tea Enough nacking go still follow unto highness Lights up my kpoli in peace |
Make i no just talk Lights up my kpoli in peace |
jagorinho:Both ![]() |
Infolenka:See my own top 10 1. Eriata ese 2. Bolaji ogunmola 3. Nancy isime 4. Beverly Naya 5. Stella charles 6. Daniella okeke 7. Belinda effah 8. Ebube nwagbo 9. Onyii Alex 10. Lilian esoro |
I understand you perfectly I was about asking if you requested directly from her to find you with anything she can until I read the whole story Damn my guy make I yan you something base on agba wey I be and from experience A woman who doesn't have the ability to hustle can never be a giver Never you marry a woman who isn't a giver Never you marry a woman who isn't sacrificial no matter how many years you've been together Such women will ask you for money to buy your own kids pencil and pen which is very affordable by any human on earth Alaye forget 5 yrs matter in fact don't marry a broke woman , we both know she won't marry you if she was educated and buoyant , you don't expect a rich and educated woman to settle down for an ordinary fashion designer with no goo education and still broke Except in Nigeria movies I repeat knock off that thought of 5yrs it's a waste What's the possibility that she's not been sharing her kpekus north east west South No be say i wan use my woman brag o, but make I tell u one thing she can do Anything that has to do with me she'll go extra mile for me She's the type that you'll tell babe I need 50k even if she doesn't have it she'll go and borrow , and she won't even ask you what you need it for When the person she borrowed from is troubling her that's when I'll know she truly borrowed During my school days when man was helle broke She'll request money from her dad steadily and fund me and tell me "baby everything's gonna be fine I love you " Chai God bless that woman and she's my wife today Dump her and focus on getting a better woman for yourself Better still find one better woman where you are and avoid Nigerian women , if you must marry a Nigerian woman then don't marry a broke or poor one simple Don't marry for pity , marry someone that can stand for you Your woman represents you my brother Lights up my kpoli in peace |
Pls how did Jesus give up his life for you Biko explain i wan learn ![]() |
You fvcked up , you didn't try at all Ordinary iPhone 12 you can't buy for the girl you love You suppose sell una family house buy the phone idiot Na you be the first man for naija wey Dodge stray bullet still dey vex join instead to appreciate God and do Thanksgiving I no even know where una dey get una own mumu degree for sef orishirishi lo po ninu Nigeria Lights up my kpoli in peace |
C ![]() Lights up my kpoli in peace |
Omo me no believe this kind thing How normal human being go they work for 5 years him no collect salary , and he con still dey go the work when other jobs they for a whole 5 yrs How Dem dey pay rent , feeding, pay for olosho when konji come Pay children fees Light bill Buy clothes Drink beer or smoke Family assistance Omo Idonbilivit Lights up my kpoli in peace |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 126 pages)



