Generalwo's Posts
Nairaland Forum › Generalwo's Profile › Generalwo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 91 pages)
Your fatter know say na nursing mother and he still kill am.... Who go come cater for her kids..... Wickedness every where.... All because of meat wen no go reach una chop for 2 days |
Maybe babe Don serve am breakfast and he dey use ASUU strike as excuse....... If them strike how e take concern am?? Abeg make I drink my beer jare..... Wen Heineken and big yansh never finish for life na im I go kee myself because of ASUU strike.... ASUU never baff!! |
WriterNig:.... How u no go support then wen non of your family members dey abroad/Ukraine?? |
NwaNimo1:. ...... Abeg help us go put crater since na u be the new weapons expert wen nairaland Don appoint |
We need to be careful of the kind of bad words we use... We don't know the ones that may come through |
Olaoluwa112:.... We need to be careful of the kind of bad words we use... We don't know the ones that may come through |
Da grin |
Tenneagers and already ritualists... Leaders of tomorrow indeed |
Report his Facebook profile and let the whole world see his face.... Don't spare him...... Drag him on Twitter, Facebook, Instagram... Everywhere..... If u no fit drag am, send me DM make I help u.... Such thieves are not supposed to be spared....... I don't blame u one bit because it's not a crime to see a guy you met on Facebook..... No b your fault say thieves Don full internet.... You were just a victim of your own simplicity..... Na those kind people dey make am hard for ladies to trust guys these days |
Totilopussylick:....what about using human meat to cook Egusi soup..... Or beheading people and using the head to play football in broad day light.... Or stealing bread all in the name of sit at home order.... Or ultimately, dealing in drugs / drug trafficking?? |
Nice article until u got to the part where u asked if Nigerian soldiers can be allowed to travel in such large numbers..... U want make them go roast the dog wen dey white house?? Abi u want make them go shoot one USA soldier say na accidental discharge? Bros leader deh pass leader........ USA President na leader...... Our own na eader |
I think say na like 100k e give am.... He will probably pay the same amount or slightly higher if he goes to a car wash so whah be did was just reward for labor...... |
I do not know if i should call this poverty or cruelty.... Hope as u chop am now, u no go hungry till u die Anything wen una see na im una dey chop..... Even tortoise..... Tufia |
Kriss216:.... U won't make heaven wallai.... Lol |
Until u go help the guy buy condom make e take f**k your babe before u go get sense.......... U don start am.... U go finish am....last last I know say na tears go end am because soon.... Your babe will begin to find you friend more interesting than yourself....... Learn to know where to create boundaries in your relationship.... |
Bad guy... He wants to make Nigeria feel comfortable and over confident... And then boom.... Them go knack us akpako |
Maybe na my mind sha but na the same eyes I still take deh look her.... |
U not alone bro... What you need now is to first, stop virtual.... That shit kills faster than cancer... Even if na N100 tickets you deh play, u will still be a big boy based on what you earn...... Please don't judge yourself and don't feel depressed. As for those apps that sent messages to your contacts calling you a criminal, if u pay them, na u Bleep up...... The character defamation is payment already for what you owe them... The book Don balance..... God no go shame us |
Soup when you give international chef 20k to cook and the one wen another man give him wife 5k to cook no go ever taste the same.... |
For those saying it's a siberian husky, look the pics and tell me how e take be siberian husky.... For those saying it's a normal dog, go your local vet go tell them say you wan buy this exact breed.... If u see am, let me know... I go buy am times 3 of the amount wen u take buy am.... If some of una see wetin people do and una no fit do am, the next thing for una na to bad mouth am... Make una change... Na 2022 we dey so!
|
DarkCaesar:..... Them know and that's why them no tell u say them dey try to create wolf |
U have 1m at home and u killed someone's son over 1k? This world no balance sha |
The real slay queen... No be the one wen dey slay from one bed to another. . |
U sleep with woman wen dey with relationship and u come here dey ask werin? The only thing I have for u is that one day, when u love a girl so much, someone will F**K and keep her in his crib and u will know about it.....what goes around comes back around........ Good day |
Oga put your brother money for bank..... Use your own do the secure investment wen u get for mind.... Now allow devil use you..... Keep him own for bank for am...... No say them no tell you........ |
Strong man.... Oba Gha Tor Kpere....... Iseeeeeee |
For those of us wen still dey carry.... It is well o..... That's all I can say...... Make God help us make wetin dey sweet us no kill us |
cr7lomo:.... Even if u put a combo of Lewandowski, Messi, Ronaldo and Ronaldinho in the number 9 position at arsenal, the combo will still struggle for goals........ Arteta team is not set up to make a striker bang in goals for fun.... He sets up his team so that anyone can score, even the goal keeper..... He's taking after pep but unfortunately, if no be pep, e no fit be like Pep..... I am not convinced arteta is the man to move arsenal forward |
Here I was thinking the car gift was because she kept her promise to remain a virgin until... It is well sha... Lemme drink my garri in peace |
Fahdiga:.... The igbos using someone's head to play football, kidnapping monarchs, using human meat to cook Egusi soup and u said the yoruba should learn what I no be yoruba but any yoruba man wen say e Wan learn how to live in peace from the igbos, na ogun go kill am |
If no be small thing, I for call u bad name..... What do u want people to say? That you facilitated the divorce so u can take your sister's place in her marriage? Madam if u no see who marry, become a Rev sister.. Much better than doing this to your sister and your entire family...... U messed up even allowing him to your place on a regular basis........ What are u thinking for God's sake!!!!! Hope u never open leg for am? At 30,u should know better!!! |
He was sent to terminate her from time.... If not she will be the cause of machines rising against humans... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 91 pages)
Anything wen una see na im una dey chop..... Even tortoise..... Tufia