Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 194 pages)
Avogadro's law.... Made simpler by my English Teacher then English uncle, use song teach us Using ilorin kwara state tone " Avogadro's law, lo so wipe Equal volume of all the gases oooo Under the same temperature and pressure Contain the same number of molecules " Even our chemistry mistress no make am easy for us. |
goodnessme1:Please take your drugs has prescribed. Na another new year, you dey look so ooo E no go good make you still carry this disease enter new year abegggggggggg. |
🤣😅😂😅😂🤣😅😅 😂😂🤣😅🤣🤣🤣🤣 We tell una say dis guy man Just dey use NLC catch cruise Una dey take am serious 😂😂😅🤣🤣😅🤣😅🤣🤣 😂😂😅🤣🤣😅😅🤣😅😂 For those wey dey shout say, Dem pack people to that place UNA NLC PRESIDENT NA ONE OF THE EXCESS LUGGAGE WEY DEM CARRY JOIN BODY ENTER THERE. |
Hmmmmmm And l was told that Islam is a religion of peace....... |
GOTVee:Born again or born against.... Jesus no get time for terrorist. |
Their wickedness cannot allow them live on land again... They had to now live under the soil. Cowardsssssssssssss Islamic terrorist Come out and fight man to man. Lazy, dumb and useless terrorist. Flush them all into the mediterrean sea like dead fishes. |
Dem don start... Lick and chop polithiefcians... |
MR GBAJUE Go and verify We have verified. |
😂😂😅🤣😅🤣😅😅 😂😂🤣😅😂😅🤣🤣 See wertin Governor dey take claim achievement Christmas tree.......... 😂😂😅🤣😂🤣😅😅🤣🤣 😂😅😅🤣🤣😅🤣🤣😅😂 South eastern people go say OUR SOUTH SOUTH BROTHERS. |
So we should arrest and imprisoned her on your behalf.... Girlfriend not your wife. She is still a public liability company Baba shift go front Except if you just want to join in the community sharing formula. |
VeryWickedGoat:😂😅🤣😅🤣😅🤣😅 😂🤣😅😅🤣🤣😅🤣 Wereyyyyyyyyyyyyyy |
What of those, who can't explain exactly their source of poverty...... ![]() ?Why always police...... ![]() ??OGUN keeeee una there |
Anytime, baba talk, e dey do me like make thunder just fire am...... Abeg which of the poultry products is cheap.... ![]() ??Common egg wey fowl dey lay, person no fit buy chop again. Abeg, make Dem open border, make price crash. Nigerian market is too large for one person to monopolize. No be say, Dem go open border for some, close am against others. |
A sinners tithes is not as important as his/her soul.... If you like give all you have, your sins will still be the basis for your judgement, if you fail to repent. The soul that sinneth shall perish, so says the Bible. You no fit bribe God with your material things, so you can continue your crime. God no be EFCC abi Nigerian police |
Mtchewwwwwwwwww All the ones wey no empty wey Dem present this past years WERTIN WE GAIN...... Una just like to dey discuss nonsense and irrelevant things for this country... Like if it was filled, it will make the country better. |
What does it mean to be educated should be the question..... ![]() ![]() You can have Masters degree and still act, think, and speak like an illiterate. |
See who dey advise Nigerian youths After power, Dem dey get sense Las Las When in power, the sense disappear. Mtchewwwwwwwwww Abegggggg Baba rest |
E pain am The loss pain am pass Atiku own. Werey think say, Election matter be like juju music He learnt his lesson in the hardest way. Nigerian election is not for the faint hearted. Dem use crowd deceive the werey Werey no no say Election and campaign rally no be same. E supposed ask OBI WANNE |
Who said isreal does not know about the attack from intelligence sources... They knew beforehand But There is this proverb that says " When your enemy is making a mistake, don't correct them " The main objective has always been to drive the Palestine out of Gaza into Iran, Lebanon, Egypt, wherever they can go, just stay put of GAZA. |
Yanga dey sleep, trouble still go wake am Terrorist on this platform Go dey clap for Hamas now When isreal start Dem go dey shout say Isreal dey use sledgehammer kill mosquito Wertin mosquito sef dey find for person house Anything l see l use kee am E no concern anybody Papa |
So said a man that takes advise from mad people........ The ones Obi demolished in Anambra state as the state governor then, l guess the timing was right........... |
Yen yen yen Post evidence 18hours later Baba still dey find evidence...... Put your money where your mouth is ALWAYS |
Na Dem Dem If e don cast Dem go come social media Make we for carry their matter for head Yeyebrity nuisance everywhere |
As it applies to men, so also women Men cheat more than women Women cheat more than men Yen yen yen yen Superstory A cheat is a cheat, cheating is not a gender based thing. While men cheat openly Women cheat codedly. Na the unfortunate person wey marry dis community human commodities l pity pass. |
Leave her alone You are too harsh on her She is just a child We are in a civilised world Let her enjoy herself...... Na the results of those words una dey see so. Dem supposed gather the Papa and Mama lash Dem koboko for bumbum Finally e don red for them One child gone Make Dem manage the rest like that. |
Did l just read "embarrassed Amaechi " What exactly is the importance of Amaechi to APC in Rivers State..... ![]() ![]() ![]() ![]() ??Since the arrival of Wike, he has not been able to deliver ordinary 25% to APC in Rivers State. Let Amaechi getaaaaaattttt If not for Wike, how can APC get 10% votes not to talk of winning in Rivers... For now Amaechi is vegetative in Rivers State politics. Very very dead politically in Rivers. If l were Tinubu l will do same Na politics be dis No be village gathering meeting |
Unaaaaa Never see anything......... Shey una keee una own health system, dey travel abroad for medicals abi Na babalawo go soon dey treat all of us soon. Very very soon. |
Paraman:🤣🤣😂😂😂😅😅😂😂 Who Igbo support eeeepppppp All the clowns they supported Wertin Dem gain..... Una go just dey exaggerate nonsense Must everybody be Igbo to enjoy support Mtchewwwwwwwwww |
Hmmmmmm E don reach your turn My own don do do tire for me Female boss can really be very very annoying and oppressive intentionally I MEANT, INTENTIONALLY..... GUY Sha face your work Never ever respond to her rudeness Choose one single day, suddenly change am for her, as in stand face to face with her and give her all you have been bottling up but Never ever go physical Avoid any kind of physical contact with her Because that's what she will be running after, for you to do. Talk your mind give her, apologize later I swear, she go adjust shaperly. But if you no change am for her Na her oppression and abuse go keeee your moral for that office. |
Uncle Jona with his politics of zero bitterness He no just send anybody Papa I just love his kind of person |
🤣😅😂😅😂😅😅😅 All for their share of the loot Oga l no be your mate 🤣😂😂😅😂😂😂😂 Wereys in power |
Hmmmmmm Power is really transient The one time roaring lion of ondo state as now been vegetative..... Am in charge I get power, l get power... Where is thy power oh Akeredolu..... ![]() ?? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 194 pages)
Even though I'm a born again Christian, Fvck Isreal. May our Lord Jesus continue to guide and protect the Palestinians. Amen 