Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 120 121 122 123 124 125 126 127 128 (of 194 pages)
Dis one dey for ojuelegba dey cry for wertin dey happen for Bayelsa Mtchewwwwwww Alaye getaaaaaattttt Birds of a feather Let the best rigger win Pot wey dey call kettle black Dis Sylva sef, don turn to Atiku of Bayelsa state politics Every election, he must contest Baba go and sit down Abeg All your ministerial post, wertin we gain |
🤣🤣😂😂😂😂😂😂 🤣😂😂😂😂🤣😂🤣 Dino go drop beat very soon Dino for Grammy nomination Dinoliton |
Parents will always have preference among their children. Publicly expressing it, is where the probs is. I noticed my father preferred me Same for my mother Even though, l though spend on them like my elder brother does. But me as a parent Love my first daughter so so dearly. Even God got preference Who are we not to..... ![]() ![]() ![]() |
Hope uzodinma The one dey referred to as Supreme Court governor As now won official I wonder what they will now call him Against all odds Hope dabaru everybody 🤣😂😂🤣🤣😂😂🤣😂 |
Yeskeeeeee Una no fit to dey constitute nuisance online and offline....... Nobody fit dey tolerate nuisances in a civil gathering...... Dem for use uppercut and hot slap escort am out. |
Person don dey cry as usual before result declaration Na him normal way to cry.......... Baba go soon resume to his normal comedy life, it's been a while we heard his comedies Election matters has kept the werey busy. Cry me a riverrrrrrrrrrrrrr |
Make l just laugh 😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂 GBAJUE MOVEMENT Una mind no go touch ground..... |
What exactly are you doing to stop him from doing all these.... ![]() ![]() ![]() Just feeling pity for him right.... ![]() ![]() ![]() Something dey twerk for your head Lazy something. Just sit and watch him jump up and down for chores that you should be doing No probs Enjoy it while it last, one day you go wake up to reality. What you are doing, Incase you are not aware Is like your husband sitting idly watching You pay house rent and other bills While just saying, l feel guilty without doing anything about it. Just dey play Continue dey play |
Talk is cheap Gather credible evidences and your witnesses ready should in case Social media is not an avenue for settling disputed election cases. Una no dey ever learn Rabble raisers |
Person wey Dem go still beat again The prayer now be say Make the two eyes no come close finally remain. |
See good politics here If na the GBAJUE MOVEMENT now Dem go dey cry say The court only endorses illegality Mumu people |
Set awon developers The Nigerian billionaires Doing what they do best. Name checker association of Nigeria Report from Lagos west senatorial district |
Mass grave site for Anambra Issokay Anambra the so called Mecca of the south East. Shey Dem dey fight war for Anambra ni... ?? |
Pressured abi shame don dey catch you At what age.... ??Una go get official and unofficial age... Mama getaaaaaattttt Husband don dey hungry you You come dey use style throw lamba |
Mr Gbajue E no kukuma shock me I wasn't expecting anything different from him Like he would do anything different Birds of a feather with different colours |
So the strike was for the attack on AJAERO abi 🤣🤣😂🤣😂😂😂😂 🤣🤣😂😂😂😂😂🤣 NLC don turn tool for personal vendetta Las Las..... Baba Dem go soon beat your eyes close finally Shebi na semi close e be before E go be total closure now. Werey wan lock down labour because Dem police beat am.... Like seriously.........!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
Na family affairs matter Gambari kee Fulani Shey una dey hail those hoodlums E go soon reach all of una Make una dey jokeeeeeeeeee |
🤣😂😂😂😂🤣😂🤣 😂🤣😂🤣🤣😂😂😂 Baba dey fight seriously for 2027 relevance. Baba no wan make OBI switch lane drop am for another candidate come 2027. OBI oooooo You ooooooo Una supporters ooooo Una go still lule come 2027. |
Na madman still dey advise this LABOURERS group..... Madman advise never tire una ni |
I don talk am before say Na nonsense Mr Gbajue go do for him nonsense press So the same supreme Court that made you governor then is now a joke. The court said, you never presented any figures different from what INEC presented So the court was supposed to help you manufactured figures to counter INEC.... ![]() ![]() You just employed your riff Raff mobs, to dey help you shout rigging online and offline. SEE YOU IN 2027 WHERE YOUR POLITICAL CARREER WILL BE PERMANENTLY LAID SIX FEET BELOW |
🤣😂😂🤣😂😂😂🤣 😂🤣🤣😂🤣😂🤣😂 OBI is just another low budget Wike They want relevance by force by fire Normal normal Na still trash e go talk Customer dada ni |
😂🤣😂🤣🤣😂🤣 😂🤣😂🤣😂🤣😂 Very very anyhow set of people Na to worship juju remain Lai dis Biafra go too sweet oooooooo |
Na mumu dey believe this political pastor. Dis man Sabi talk plenty political nonsense eeeeeeeeehnnnnnn Just read all is political prophecies abi wertin Dem dey call am Everything failed. Very very mumu man |
See people wey get plan Some region dey take a day as serious as Monday Dey take sit down for house and gossip about other region Una go soon get sense last last |
Sin na sin No sin is greater than the other No let any Pastor deceive you Read your Bible very very well NO SIN IS BIGGER THAN THE OTHER IN THE EYES OF GOD NA MAN DEY RATIONALIZE SIN, based on their emotions. |
k4kenny:I didn't mention you as a terrorist or call you a fool. Why are you this pained. Make l just pretend like say l no see this. |
🤣😂😅😂😅😂😂😂 🤣🤣😅😂😂😅😅🤣 Cowards as usual So tey, Dem dey use ambulance run Shey una Sabi look for trouble Una don finally get wertin una want Foolish terrorists. |
Military trying to chase each other away E go be..... Wishing Guinea well |
JUSTICE FOR POOR MEN GOD PUNISH POVERTY |
While some states and region are focused on development and infrastructure Some are still busy doing Monday stay at home......... And you want a reasonable person to come and invest in a place where you the real indigenes are not safe and cannot invest. Make una dey play oooooooooooo Una eyes go soon open. |
Chai See wertin this cone head man turn labour to A tool of vegeance Oga go sue who beat you ooooo Abi na the two eyes blind ni You no see who beat you well abi.... ![]() ??You are on your own oooooooooooo |
Nigerians are the problem of Nigeria Na we gangan dey dabaru ourselves Every nonsense wey we do We go run hide under government Werey no sweep him room Na Government cause am Girl no gree for you Na government cause am Una go get sense last last. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 120 121 122 123 124 125 126 127 128 (of 194 pages)
