Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 119 120 121 122 123 124 125 126 127 (of 194 pages)
SOMTOCHUKWU Una don export terrorist business go abroad abi. Drug no fetch una better money again. Small image wey we dey manage una go soon scatter everything... Who swear for una like this. ABI iru awon oloriburuku eda wo re Tori olorun. |
🤣🤣😅🤣😂😅😅🤣 😂😅🤣😂😅😂😂😂 E don dey reach everybody No free food in Freetown again Every man must hustle Abeg make nobody mention Nigeria here Abeg, the case no be same Nigerians dey find work, no be work dey find them. An average Nigerian is a government on his own, he provides everything he needs by himself. |
But is there lies in all he said.... ??He knows how deadly Hamas can be since he is also an insider..... He knows they are bombers hiding behind women and children Cowards. Come out with full chest and fight |
Why is EFCC not on this list |
The kind of democracy will practice here still baffles the people who introduces democracy to us..... Our own kind of government here is DICTATORCRAZY The other time it was a local government chairman in ogun state that was removed his offence... He exposes governor Abioduns ceisure of local government funds for years |
Police don go find trouble as usual This nonsense between police and other uniform men should just stop. It is very embarrassing Shameless cowwwsssss. |
Dem dey always get sense outside power Vagabond in power..... |
overseasnbeyond:Hunger bad TINUBU effect |
😂🤣😅😂😅😂 🤣😅😂😅😂😅😅 Is that supposed to be a joke or what Paying for a full fledged human being in instalment..... If you no ready, rest Which one be say, l pay down, l dey come balance later. If you try that kind nonsense with my daughter, you no go even try am with me What nonsense |
Online lawyers, go begin analyse nonsense now, People wey be charge and bail lawyers, go dey talk trash . What happened to suing INEC..... ![]() ![]() ?Must you guys be crazy about everything No be by gragra If una do anyhow Una go see anyhow Make una remember say Na craze Dem take dem take dey cure craze |
Na Otti performance, Dem go take market Eluupppppp in the next election... Like the APC jump on fashola performance to market denselves...... Make Otti just dey play Just 3months, e don show say Na food he come government come chop Elebi oshi..... |
Nigerians dodged a bullet by not voting This Andrew liver salt party.... Government of the GBAJUE by the GBAJUEs and for the GBAJUEs. Make una dey play....... Eluupppppp indeed. |
Hmmmmmmmmmm Government of GBAJUEs by Gbajue for the GBAJUEs.......... Eluupppppp is really a government of the people. You go dey trust Nigerian polithiefcians |
Dem go first die spiritually Dem go dey seek spiritual assistance when spiritual yawa enter Dem.... Na that time prophet of soon go feed on them like rabies. But for now, Dem go dey think say Dem dey enjoy Make una dey enjoy oooo |
Like a candidate suing is own party 🤣😂😂😂😂😂🤣😂😂 🤣🤣😂😂😂😂😂🤣🤣 This guy is gone Supreme Court can't help him at this moment. E don loss this one Congratulations to the APC |
Yobabad:I use to behave and reason like you, until l read who brought the unity system of government upon us. The same people wanted out now, because it has backfired on them. Please take your time and read. |
😂😂🤣😂🤣🤣🤣🤣 😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂 Dis contri eeeeeehnnn Wereys dey open fire on their selves If Dem see Boko boiz now Dem go throway uniform run But sha Must police be involved in every uniform wahalaaaaaa .... ??Police and this Police and that Why always police |
🤣🤣😂😂🤣🤣😂🤣🤣 😂🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂 Sanni don murder The GBAJUE MOVEMENT Like merging Ferrari with Peugeot 🤣🤣😂😂😂🤣😂🤣🤣 😂😂🤣🤣🤣🤣😂😂🤣 The Andrew liver salt party will not take it See you in court soon. |
tiswell:Na dat shoot at sight gangan E supposed be.... Thanks |
Abeg, l wan ask question This kidnapping things Is it not a terrorist act..... ??What is stopping the government from making kidnapping a capital offense punishable by death...... Except the government herself is interested in this kidnapping activities..... Nigerians as of today, now see kidnapping as another way of cashing out. So saaaaadddddddd. |
Atiku still wan show Dem Shege pro pro max The man Sabi dazzle the ZOMBIES eeeehn Especially the GBAJUE MOVEMENT people As as Dem quickly embrace the idea. Atiku will be president of Biafra one day Go and write it down. |
Chineduuuuuuuuuuuu You shall stubborn like ibo fan |
Better to talk with China than Russia The Chinese get ear to listen Taiwan is a case study But that thing called Putin That one na Wike in diaspora, Dem no dey gree hear word. Everything na gragra. |
Wertin dey shock una there All dis BBN and Nollywood so called celebrities are just package oloshos.... They can Bleep anything for moneyyyyyyy Something wey we Don cast longtime. |
Werey dey vex Wertin dey vex you gangan You don see intimacy gadget Una two dey madttttttt |
😂🤣😂🤣😂🤣 😂😂🤣😂🤣😂😂 People wey no wan work before People wey dey collect oshofree money Una come lock their office 🤣🤣😂😂😂😂😂😂😂 If una like, make una close am Forever Like e bother them..... |
Love no follow for this AS matter oooooo The suffer and frustration wey go follow, pass wertin love fit stand oooooooooooo Hmmmmmmmmmm Story full ground Abeg |
🤣😂🤣😂😂😂😂😂 🤣🤣😂😂😂😂🤣🤣 Abeg l dey find Who go come recruit me for rally as side hustle The rich will employ the poor To cry on their behalf, when they encounter what they perceived as Injustice. Nonsensical nonsense |
Last last OBI don dey drop shishi 😂🤣😂🤣😂🤣🤣😂 🤣😂😂😂😂🤣😂😂 OBI omo ogbon |
So people still dey die for polithiefcians Shiorrrrrrrrr Na Dem Dem Who no go, no know Na follow Waka, dey follow go |
Wertin go come happen to the loan now.... ? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 119 120 121 122 123 124 125 126 127 (of 194 pages)
??