₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,900 members, 8,447,624 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 04:21 PM

Toggle theme

Gigabyte13's Posts

Nairaland ForumGigabyte13's ProfileGigabyte13's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 139 140 141 (of 194 pages)

PoliticsRe: Govs Forum leadership: Abdulrazaq Emerge Chairman, Makinde (Vice Chairman) by gigabyte13: 12:26pm On May 24, 2023
Wertin be the use of this useless position called Governor's forum sef.........
Na to just Unite and share national cake, aside that, l never see any singular usefulness of them.

WEREY DEY UNITE
TO LOOT AGAIN
ALUTA CONTINUA
PoliticsRe: Photos From Bola Tinubu's Meeting With Tony Blair by gigabyte13: 10:13am On May 24, 2023
Una don start dis morning
Shey una wan keeeeeeeee
Children of hate and perdition abi
Make una dey pity Dem small small
Na person born Dem too
PoliticsRe: Election Tribunal: We’ll Expose INEC, Obi’s Lawyer Declares by gigabyte13: 7:02pm On May 23, 2023
😂🤣😂🤣🤣😂🤣🤣
😜🤪😜😝😅😅😜🤪
Make l just dey laugh dis clowns
Una run go court without witness
Una still dey threaten INEC join
U dey threaten your only source of credible evidence

By the way
Make una come pack witness for NAIRALAND
Una witness yapa for here
BusinessRe: Is Lagos The Best Place For Dangote Refinery? by gigabyte13: 11:13am On May 23, 2023
Children of hate and perdition don open thread......
Dem for put am for una family compound na
Since him borrow money from una family purse build am.....
Bad belle creatures.
EducationRe: Professor Jamiu Mosobalaje Oyawoye Is Dead by gigabyte13: 11:02am On May 23, 2023
I went to the same school with the daughter
The same level
The same course
The girl know book Sha
Very brilliant babe
ONE OF THE BEST IN OUR SET
PoliticsRe: Peter Obi And Adedeji Adeleke Chatting At The Commissioning Of Dangote Refinery by gigabyte13: 10:54am On May 23, 2023
Original PDP vs low budget pdp
I no go talk pass like that
PoliticsRe: What Do You Expect From Tinubu's Administration? by gigabyte13: 10:26am On May 23, 2023
Improved economy
Improved power supply
Improved health care delivery
Improved infrastructure
Na Security own, l no too sure
PoliticsRe: I Thank President-elect Bola Tinubu For Creating Lekki Free Trade Zone- Dangote by gigabyte13: 5:02pm On May 22, 2023
Those Olori Pelebe will not like this...
They are allergic to anything good in Nigeria, especially Lagos........
Person built a whole refinery
E no follow drag Lagos
Una wey follow night bus enter Lagos, dey manage 4by2 Shop go dey shout up and down say
Lagos na no man's Land.....!!!!!!!!
Make una dey play
Una eyes go soon clear
RomanceRe: My Ex- Girlfriend Wants Me To Impregnate Her. by gigabyte13: 4:56pm On May 22, 2023
Dem dey call you make you come shook hand for fire, you dey HAPPY....
If na your sister dey call her ex come Nack in this situation you come hear am,
Wertin you go tell her....huhhuh??
Reason am yourself

NA SO UNA GO WAKA GO BURN UNASEF
COME DEY LATER CRY FOR HELP ON SOCIAL MEDIA....
PEOPLE WEY KPEKUS DON SCATTER THEIR DESTINY NO GET NUMBERS FOR DIS LIFE..

YOU CAN ALSO ADD YOURS
IT'S YOUR LIFE.....
SportsRe: I am not your friend: Tebas, Vinicius Jnr Clash over racism claims by gigabyte13: 10:13am On May 22, 2023
Spain the new Mecca for football racist
Spain overtook Italy just like that......
Let them asked England, how they were able to tackle and reduced theirs
PoliticsRe: Fact Check: Did Obi Request 7 Weeks From Tribunal To Produce Witnesses? by gigabyte13: 10:08am On May 22, 2023
Make una dey MUMU unasef
They do "fact_check"
Werey no get witness
E carry him two left leg enter court
They shout "Stolen mandate" up and down...
😅🤣😂🤣🤣😂🤣😂😂🤣😂
😅🤣😂🤣😂🤣😂😅😂😂😅

Issokay oooooooooooo
Dey find witnesses
When you ready
Court no dey go anywhere
Na your time you dey waste
ONIRANU SOMEBORRI
PoliticsRe: Group Begs Sanwo-olu To Consider Igbo For Political Appointments by gigabyte13: 6:52pm On May 21, 2023
🤣😂😂🤣😂😅😅🤣😂😂
😅🤣😂🤣😂🤣🤣😂🤣🤣
😅😂🤣😂🤣😂🤣😂😂😂
Dis ethnic group again...
Abeg no be only una dey Nigeria Abeg...
Una Scope don cast
Na wertin person sow, e go reap
Una no fit sow corn, wan come harvest Yam
E no go work.
PoliticsRe: Re: Give Me Seven Weeks To Produce Witnesses, Obi Tells Tribunal - LP by gigabyte13: 6:34pm On May 21, 2023
So this news is finally true
I saw it in three authentic platforms
I be think say na joke
Dis one no serious
E still dey find witness up and down
Like, shey dis Bobo head correct like dis


YOU CARRY PERSON GO COURT
STILL DEY ASK FOR
SEVEN WEEKS TO PRODUCE WITNESS
OBI IS SURELY A BOY
E DON MAD FINALLY
RomanceRe: My Girlfriend Broke Up With Me by gigabyte13: 5:29pm On May 21, 2023
Una two dey craze
What sort of radarada is this........
PoliticsRe: Kwamanda To Tinubu: Your Secret Deal With Kwankwaso Will Destroy APC by gigabyte13: 4:43pm On May 21, 2023
johntolu:
GigaB, you be original 'abami-eda'.
I am sure you go be as bad, in real life', like your 'highly ferocious and combustible' write-up grin cheesy
🙌🙌🙌🙌🙌🙌🙌
Respect Man
Foreign AffairsRe: Congolese Minister Kazadi Impregnates His Deputy, Aminata Namasia by gigabyte13: 6:38pm On May 20, 2023
Learning finally completed....
They deserve national awards
😂🤣😅😂😂😂🤣🤣🤣😂😂
😅🤣🤣🤣😂🤣😂🤣🤣🤣🤣
PoliticsRe: Buhari’s Last-minute Provocations Of Tinubu By Farooq A. Kperogi by gigabyte13: 12:55pm On May 20, 2023
Yoruba people talk say
Who Dem dey carry wife come meet for house, no dey stretch neck.....
Na that Emefiele be my own target
Make l just catch am
GIVE AM, ONE STRONG KNOCK FOR THAT HIM BALD GORIMAPA HEAD
JUST ONE EYE ROLLING, BODY FAINTING, LEG WOBBLING KNOCK FOR HEAD
CelebritiesRe: 'General Overseer': Seun Kuti Leads Prayer Sessions In Prison, Gets New Name by gigabyte13: 12:25pm On May 20, 2023
Finally,
Nigerian police don put
Mr Slapper in order
Is God not wonderful
All the kiti kiti , Kati Kati don end.
WEREY BOY
IF NIGERIAN POLICE REALLY MEAN YOU
E DON ZEH FOR YOU BE THAT
PoliticsRe: Matawalle: Bawa Requested $2 Million From Me, I Have Witnesses by gigabyte13: 12:51am On May 20, 2023
Na dis kind roforofo fight l dey like
Make thieves in power dey fight and exposed themselves........
E go reach where, stray corrupt bullet go touch some people silently in position, CHOPPING money, wey person no even know sef


LET THE ROFOROFO FIGHT CONTINUES
PoliticsRe: Seun Kuti Suffers PTSD From Family's Experience With Police - Reno (Throwback) by gigabyte13: 12:05pm On May 19, 2023
Person wey use him mouth brag say
E dey slap police anyhow
Come dey suffer PTSD abi wertin you call am.
Shey he forget say
These policemen sef, wey he dey dash slap anyhow na person Papa
E just dey start
E never suffer anything

Even if police sef, dem dey useless
Slapping Dem no funny at all
PoliticsRe: I Am In Disbelief Blinken Called Tinubu After A Fraudulent Election - Atiku by gigabyte13: 6:35pm On May 17, 2023
See who dey talk
Kettle wey dey call pot black
Una think say
US get time for all una rubbish chinanigans...
If una like, make una finish unasef
Wertin concern the US, as long as their interest is protected.
YOU ALL CAN GO TO HELL
PoliticsRe: Blinken's Phone Call With Tinubu: US Will Strengthen Partnership With Nigeria by gigabyte13: 8:36am On May 17, 2023
Penguin2:
Lol

If this is confirmed to be true, then Tinubu Owambe boys’ year is made.

But that this phone call took this long to happen is enough to tell you that the US had, and still has, her reservation on the conduct and outcome of the election.

This can only be the product of intense lobbying and extraction of one million and one commitments from Tinubu.

But if the US makes the mistake of supporting an illegitimate and suppressive government in Nigeria like they did during the Apartheid Regime in South Africa which is why the ANC party which displaced the Apartheid government has made themselves enemies of the US. I hope tomorrow when we recover our mandate and starts going against their interest they will not complain.

Tinubu is a mandate thief.

A drug baron.

A vagabond with no known history.

A certificate forger.

A corrupt being.

And no one voted for him.
This one don dey threaten US already......
🤣😂🤣😂🤣😂😂🤣🤣
😅😂🤣🤣🤣😅😅😂🤣
PoliticsRe: Blinken's Phone Call With Tinubu: US Will Strengthen Partnership With Nigeria by gigabyte13: 8:33am On May 17, 2023
Another sifia pain for the
Children of hate and perdition
They will not like this, after writing millions of petitions against the president elect to the USA....
The USA replied with a congratulatory message , to the one they wanted to be criminalized.....
See wertin God fit carry your ENEMIES do for you......
Una 8years of Wailing and crying loading...
FamilyRe: How Do I Save My Marriage by gigabyte13: 1:03pm On May 16, 2023
Lagos men don dey shine her Kongo, courtesy of your mother in-law.
Na your mother in-law GANGAN be the problem.......
She don dey drive your wife go where she no know........
You can't force her to come back, just be responsible for your kids in whatever way possible.
Be a responsible Man guy.
Let her be, she go soon see wertin she dey find.
SportsRe: Irina Shayk And Ruben Loftus-Cheek Spark Dating Rumours by gigabyte13: 2:09pm On May 15, 2023
Tiki-Taka play,
Pass me the ball,
I do wertin l like with it...
Just make the ball go round....
If you no understand, wertin concern me
FamilyRe: Group Of Divorced Nigerian Women Celebrate Initiation Of New Members (Pix) by gigabyte13: 11:07am On May 15, 2023
Hmmmmmmmmmm
People wey go still marry
Na una future in-laws be this
Oooooooooooo
Association of divorced future inlaw
PoliticsRe: Tinubu Should Have Been Poisoned By His Wife - Apostle Kassy Chuckwu (Video) by gigabyte13: 10:49am On May 14, 2023
Ibos taken this their hate everywhere
This one sef na Pastor
Hatred on the supposedly holy alter.
If we call Dem
Children of hate and perdition now
Dem go dey vex like
Punctured tire
PoliticsRe: Oseloka Obaze: We Will Kick BATISTS And APC Out, And Nigerians Will Rejoice by gigabyte13: 9:49am On May 14, 2023
Kizz Daniel said
Don't sleep , Don't sleep wake up
This one still dey day dream
Baba wake up
Brace up
The BATMAN is coming.......
FamilyRe: I Had Been Restless Having A Chat With My Elder Brother by gigabyte13: 2:03pm On May 12, 2023
Depending on what you said and how you said it. For him to have cried, your tone wasn't friendly at all and you know it.

You must have really made him felt bad instead of encouraged.
Go back to him, with an assistant planned in mind. He needs physical assistant not just washing him with words.
Go back and support him maximumly to your own capacity. Not just talking
PoliticsRe: I Didn’t Lose 2023 Presidential Election, Atiku Declares by gigabyte13: 10:33am On May 12, 2023
Loser don drop quote
Peter Obi
Your Papa
Atiku don drop quote
FamilyRe: Do You Make Someone Your Enemy When You Are Generous To Them ? by gigabyte13: 7:41pm On May 11, 2023
Your hater is just that person
You have helped before
Take it or leave it......
Once the help ceases
The hate begins.....
Hate me till thy kingdom come
If l no get, l no get
I no owe your generation Money

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 139 140 141 (of 194 pages)