Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 135 136 137 138 139 140 141 142 143 (of 194 pages)
So, the Lagos State governor his the only one with SANWO OLU as the surname ..... ??Abi which message, you dey pass across now Wertin this your write up wan achieve now. |
Just three months into a relationship, una don dey knack, well done, Mrs knacker.... For the dog , na warning he dey give the guy say..... Uncle run oooooooo Run oooooooo I dey talk my own now Run oooooooo |
Hypocrite, Sheep in wolf clothing you dey greet same people wey you declare religious war against.... King of bigots Dey play Just dey playyyyyyyyyyy |
E pain am 🤣😅😅😅😂😅😅 😂😅🤣😂😂😂😂 She don carry beauty with bad character pursue better person. |
You see Malami and the late Abba Kyari Those two hmmmmmmm I will just say........ Malami has overtaken Abba Kyari He is in charge of corruption now Number one law corruption officer. Baba ban crypto, still dey do crypto low key Until he was bursted on Twitter |
Finally, you don see wertin you dey find Run oooooooo Run oooooooo Before we hear say, dem dash you another person Belle because you are in love Run oooooooo She go dey say, forgive me, forgive me My brother forgive her but Run oooooooo |
It is safe to say Politics is the biggest, safest, lawful Yahoo in Nigeria now. |
Specialist in Failure Looking for excuses and reasons to justify his failures, WEREY |
Malami Malami Malami One of the ineffectual baffoons that rock this administration........ Man is everything call corruption Even installing his puppet as EFCC head Imagine the most corrupt man being the number one law officer of the country. |
You need help, big help You think you are enjoying bah..... ![]() ?E don dey red for you dey go be that...... Before you no, na full red your life go dey show...... At least for you to come out and say dis You already know that something is wrong with you...... |
😂🤣😂😂😂😂😂😂😂😅 Shey na only him Dem do prison for ni.... Abi the cell be like him papa palace Orisirisi nonsense talk....!!!!!! Oga na prison you dey oooooo No be ya Papa house.... Prison be like public transport, nobody dey special |
She already let the would be husband know before hand that Na only pussy she dey carry enter the marriage..... Nonsense ingredients Community project them YEYEBRITIES |
Because Dem loss now The Andrew liver salt party supporters Dem go say na RIGGING, Anywhere dey win is okay...... Anywhere dey loss is rigged Werey dem, make una dey play |
If no be say, women don dey dash men bastard pikin.... Thanks to DNA Come still carry olosho lifestyle enter marriage.... Who else to better be your NEXT OF KIN if not your wife..... |
You start war wey no concern people You still dey force others to fight war, wey you start...... How many times have Putin himself visit Ukraine during this war, with all his heavy securities......... China, North Korea,lran all have one thing in common...... TYRANNY.......!!!!!!! THEY DON'T RESPECT OTHER CITIZEN'S VIEWS OR OPINIONS, THEIRS IS THE BEST EVER |
Are FCT people more human than other people in other part of the Country...... Una just dey shout 25% in FCT up and down Daft ignoramus zombies....... This 2023 election Sope oti lo............ You can cry for all l care, 2023 election is done, dusted and concluded |
🤣😂🤣😂🤣🤣🤣🤣🤣😂 🤣😂😂😂😂😅😅😂😂🤣 Wike shout Peter Obi run 😝😝😝😝😝😋😝😋 Ordinary shouting Ordinary delegate list Wike the badooooooo |
Mumudient that are still crying 25% in FCT how far. The electoral constituted body have spoken. I don talk am before It is a long cry and wail for you guys. Another 8years of sorrow,pain and agony for una. |
Wike on the offensive now Counter attack anything relating to Atiku Wicked Wike offensive will be loud on all Atiku SUPPORTERS |
Case wey go make God laugh tire Don already dey ground. God don see am already but He go like make people use their mouth talk am........ |
The USA can do nothing about it.... Same nitwits that are used to criticizing the USA on issues concerning Ukraine and Russia are here hailing them.... Na una Sabi..... The US can do nothing about this election, it has been concluded. |
E kukuma no mention any group or persons name but The headless, aimless and mannerless group know themselves..... HEADLESS MOB INDEED |
Amaechi just dey cast everywhere.... The Bobo petty pass Wike Sha Say bye bye to Odilis houseboy finally. Wike can still open his file with incoming government, if he so wish, since Amaechi is a political burden and liability to them anyways. |
Typical petty low brain individuals Anything contrary to their opinion must be boycotted.... Hope you guys have boycotted Elemule UBA too..... You wonder how some set of people reason Sha.... Because you disagree with them, quarrel don enter.... Like you are the ones feeding the professor and his family before now.... HEADLESS NITWITS |
Keyamanta abi wertin Dem dey call am Don dey fall comot from him eyes Na now dey break Mr DICK_SON |
Cownu still dey........ ![]() ![]() ?He don Chest beat himself into silence Werey don gentle..... |
Na you dey mumu yourself She don leave you long time... You sef take a forever long walk Stop fooling yourself, how are you sef... ??Na wa ooooooo |
😅🤣😂🤣🤣🤣🤣🤣 😅😂🤣😂😂🤣😂😂 Gathering of lossers and failures They have failed before, they will fail again Success always attract jealousy anyway BAD BELLE IS ALLOWED |
Yanga dey sleep Trouble go wake am.... Dis one no even Sabi the history of her Papa, she go dey shook mouth for wertin pass am. She don go use torchhlight find word, she go hear wertin go make her deaf. Fear NIGERIAN politics |
Una say the audio tape na fake Una still dey dey look for ways to justify the audio WHICH SIDE ARE YOU GUYS..... ![]() ![]() ![]() ![]() ? |
Any Baga wey wan disrupt that day Go collect wotowoto, Be warned If na lie, you and your family fit try... Na RIP go end una story Another heartache for the ZOMBIDIENTS 😋😋😋😋😋🤣😂🤣🤣😋😋😋 |
Oya ooooooooo Ndi developers Time to go home and develop home... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 135 136 137 138 139 140 141 142 143 (of 194 pages)
??