Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 134 135 136 137 138 139 140 141 142 (of 194 pages)
😂😅🤣🤣😅🤣🤣😅🤣 😂🤣😅🤣😅🤣😅😅😂 Domestic violence pro max Na this kind thing I dey reason yesterday Oooooooooooo Say ,how l go go marry person wey fit beat me Hooowwwew Howwwwwwww AS IN YOU DEY DATE WOMAN WEY GET MUSCLE AND POWER TO DEY BEAT YOU LIKE KINDERGARTEN...... THAT ITSELF IS A RED FLAG RUN OOOOOOOOOOOO |
Dis one don start with him Political shenanigans Na so e do, for 2019, make APC loss Zamfara last time. Stubborn goat |
Interviewer : mentioned a certain amount as my monthly pay. Me : instantly l no do for that amount Interviewer : Got angry, something that people are looking for Me : Na Dem be that Collect my papers from him and leave Make l come work from 7am-7pm daily For #30k including weekends.... Even if l be machine, l go quick spoil That was in 2013 Fo |
BATMAN always every step ahead of his haters Person wey God don bless Let no man curse...... As far as NIGERIAN politics is concerned Presently...... No NIGERIAN politician Can beat the Batman Atiku try, e chop am Saraki try e chop am Dino chop am OBI with his headless mob chop am BATMAN MAN WEY SABI |
Betting after your life abi Na you go drag am for tail.... My brother na life source of POVERTY you dey romance so........ God go help you oooooooooooo Because na very difficult addiction be that But no addiction that cannot be broken away from, if you are so so determined..... KEEP AWAY FROM KEEPING BETTING FRIENDS AND ASSOCIATES , LET'S START FROM THAT ONE FIRST |
Medicine after poison So PDP still dey run after Wike and his boiz Sincerely without doubt PDP missed WIKE PDP is brokenly broke Dey needed, Wike and Makindes money 😅😂🤣😅😂😂😂😂😂 🤣😂😅😂😅🤣🤣🤣😅 Wike really peppered dem |
Interviewer : why do you want to work here...... ![]() ![]() ![]() ??Me : this place is fine, cool and befitting, moreover, shey only you fit do the work.... ![]() ![]() ![]() ![]() If Dem call you back for work, make devil repent. |
TUTU147:🤣😂😅😂😂😂😂😂😂 🤣😅😂😅😅😅😂😅😅 |
Hmmmmmmmmmm, This road remind me of one stupid road from okigwe that lead to Abia via the LGA route... Hmmmmmmmmmm The incoming no go see the other from the other lane...... Wahalaaaaaa Wahalaaaaaa Wahalaaaaaa Anytime wey Dem dey carry us pass that road, l dey always say my last prayers |
Hmmmmmmmmmm Person no dey sow corn Come wan reap Yam Since 1999, we have had 5 Senate Presidents...... From the Eastern part of this country Not a single one from the South South Na only una wan chop..... ![]() ![]() ??South South lo kan Make una use that one drink water first |
Case never even enter any gear Baba don tire........ Una nefa chi CHOMTIN |
gigabyte13: |
😂🤣😅😂😅😂😂 🤣😅😂😅😂😅😅 Obi don carry him bullying, abusive and destructive supporters handicap. Na the same SOYINKA we una dey insult be dis oooooooooooo Una papa don go pay Homage Last last before 2027 All of una go sense |
Werey dem Say na the cheapest Shey na as other countries dey give regular supply of electricity to them citizen, na so una dey give us....... ![]() ?Thunder fire dat mouth una use talk am Set of crazy and mad people in power |
I can count the number of times my Dad beat me and his beating is like playing world cup finals..... In mortar combat they call it FINISH HIM.. My Mama beating na like playing, friendly matches and qualifiers.... Her own beating na RANDOM SAMPLING |
When your money finally lands you into problems bigger than your money. Ten years go soon reach Ikweremadu go come rest for him village jejely. |
Wike just dey pepper him haters anyhow... He just dey give Dem Wotowoto back to back Guyman no send una Papa. As e dey sweet us E dey pain dem |
Abeg na only lgbos dey dis country... Always Wailing and crying over everything.. Abeg you guys should GETAAAAAAAATT..... |
LIKE SERIOUSLY WHO DEY DECEIVE DIS ONE SAY HE WIN....... ![]() ![]() ![]() ??DEY THERE DEY PLAY JUST DEY PLAYYYYYYYY |
Ihateheadslamer:😂🤣🤣😂🤣😂🤣🤣😂 😅🤣😂🤣🤣🤣😂🤣🤣 |
Dem don start..... Shey una mumu no too much bayi 🤣😂😂🤣😂😂😂😂 |
Wike just dey pepper ZOMBIDIENTS anyhow Baba no send Dem Papa 😅😂😂😂😂😂😂😂🤣🤣 Make una dey cry Una go wail tire People wey Sabi the game don dey align |
Jokers..... Obi himself is from........ ![]() ??Alex Otti is from..... ![]() ![]() Your party spokesman is from..... ![]() ![]() Una come hijack people's party, dey form virgin Mary ontop Make una dey playyyyyyyyyyyyy Make una dey make mockery of unasef 2027 don near finish |
This one still go prison for wertin be community product..... You chop Let others chop too. |
Una don see say The Batman no send una Papa |
USA don carry their useless democratic wahalaaaaaa enter Sudan.... It is simply a proxy war between Russian ( Supporting the main government ) and USA ( Supporting the paramilitary part ) |
[quote author=AfonjaConehead post=122721123][/quote]Pori lyalaya baba awon omo olori Pelebe ti de ZOMBIDIENTS |
The headless mob team The Andrew liver salt supporters The yes Daddy team Will not like this........ They are have been sharing and deceiving their fellow ZOMBIDIENTS that the BATMAN is on life support machine and will never return to the country..... ZOMBIDIENTS HOW MARKET THE BATMAN IS BACK......... |
Other uncles Shey una dey see Uncle Jackson Adeleke I no go talk pass like that |
People wey no deliver their own ward , they advise people wey win election not to collabo together..... E be like make AMAECHI dey warn Tinubu make e no collabo with WIKE, Abeg wertin be the political value of Amaechi....... ![]() ?Orisirisi.... This is politics, and not socio cultural groups please..... No be person run from APGA to PDP to LP........... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ?? |
Who dis one dey deceive Campaign after election Dey play Just dey playyyyyyyyyyy AFTER HIS FAILED RELIGIOUS WAR SPEECH WEREY, OLORI PELEBE 1 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 134 135 136 137 138 139 140 141 142 (of 194 pages)

