Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 194 pages)
If your helper unfollow you You the helper must follow am Oooooooooooo The matter be like I will never let you go, unless you bless me Who is ISREAL without DAVIDO..... ![]() ![]() ![]() ?? |
Emefiele 🤣🤣😅😅😅😅 Madman E dey display for the Religious bigots them AM PERSECUTED FOR BEING A CHRISTIAN THUNDER FIRE AM THERE |
Is like what someone close to the NIGERIAN ARMY told me about the new COAS is true oooooooooooo LAGBAJA DON LAND Eyin tamodo Run oooooooo Shey una talk say, Nigeria no go rest ni, una and una generation sef no go sleep. |
I love the way these polithiefcians are poking each other anus.... Atiku of all people dey poke Batman anus Hmmmmmmmmmmmm Atiku wey shit full him yansh... I dey enjoy these roforofo fight Sha Make una KWATINUE |
My mother and my younger ones.. You see the senior ones wey be Man Make Dem go hustle but the female(senior) I carry her join my younger siblings ( male and female)...... Those set of people don too try for me Aside God, no person fit love me like that again |
Politics without bitterness And their supporters will be threatening each other online and offline...... With fire and brimstone Una go dey fight on behalf of una oppressors, dey call Dem Messiah.... Children of hate and perdition everywhere you turn......... |
Marketers are affected by this subsidy removal..... ![]() ![]() ![]() ![]() Really........ ![]() ![]() So na una dey enjoy subsidy..... We go see who go last laugh Shey una say una get craze Una craze don jam antidote. |
South East, the latest cry cry baby of Nigeria Any small space Give us, it is for us..... Una go cry tire, people are busy working for what they want. Some lazy people dey online dey cry, like pikin wey Dem comot breast for him mouth. Na where person sow, e dey reap No food for lazy man |
Dem don do am Strong thing 🤪😜🤪😜🤪😜 🤪😜😜😜😜🤪 |
Thanks to this South African, American racist Twitter is gradually becoming history Elon the mumu man And there was a Twitter |
South East, the African Afghanistan I just dey pity una....... Una think say, una dey support better thing. Before your own very eyes, all of una people go become IDPs..... Make una dey play KWATINUE to dey play. |
Audio charges Nonsense ingredients...... This thing is not making sense at all |
Orisirisi PDP sef dey call Ortom the worst governor and fayose whom Dem support with their all, wen he dey dagbo Bubu anyhow... Sincerely, PDP is a party for the dogs... Association of shameless and useless people both online and offline. Wike have finally balkanized PDP |
Will you people get out You arrested a man for how many weeks now You are still struggling to press charges against him...... I mean meaningful charges Una go just dey do Initial gragra Just to entertain the citizen through the press Thunder fire all of una DSS, ooooooo Emefiele oooooooooooo All of una join |
If Dem like make Dem sit forever Wertin concern Nigeria All the time wey Dem no sit at home Wertin we gain..... ![]() ![]() ![]() ![]() Werey dey organized sit at home For their village family members and relatives Dey go out go hustle for other region What is the definition of foolishness again.... |
Who want to register business, Where you have sons and daughters of hate, destruction and perdition........... ![]() ![]() ![]() ![]() Charity begins at home they say Even their own CHARITY dey fear home. |
Make l sing Burna boy song for you and your like... " Mo so fun wan, ko gba ooooo Won fe gba ooooo Mo ni ko ma worry oooooooooooo To ba ya, won ma gba ooooooo " Once the tribunal gives it verdict, any other unruly behavior will be met with stiffer punishment...... |
Eluuuuuppppppppp 21 Eluuuuuppppppppp 30 LP are really cutting down on cost of governance........... LP the greatest party in Nigeria According to ZOMBIDIENTS BATMAN took a loan of over $500million abi na billion, LP lawmakers stay quiet, we know here pim, only Senator Ndume of APC protested against the sharing formula..... If you hear eluuuuuppppppppp Shout BIG SCAAAMMMMMMMM |
Na low self esteem dey make you feel pressured or intimidated by the ones flaunting their wealth wether gotten legally or illegally... People wey dey hustle gangan for mulla, no get time for show off.... Most of Dem, just dey do borrow pose If you meet Dem for real life Shishi Dem no get ...... So face ya hustle Let who wan flaunt flaunt Abeg..... Most of you wey dey hate, those who dey flaunt na because una no get If una get Una own go worst pass their own. I get them plenty I have lived with most of them SHINGBA no dey their AKANTTTTTTT |
Make l first laugh 😅🤣😅🤣🤣🤣😅🤣 😅🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 😅🤣😅🤣🤣🤣🤣😅 Broda, dis one na girlfriend material But if na to marry Run oooooooo Run oooooooo Run oooooooo No say l no tell you But if you decided to stay Wait till you are jobless or broke like hell And see the real person wey you dey date. |
Abrahamweb:When my neighbor is an enemy already.... ![]() ![]() ![]() Have you forgotten the say "The enemies of my enemy are my friends" |
Putin only made NATO more popular and more friendly to his own neighbours. If you are a good neighbor to your neighbors, they wouldn't go out, looking for help that you can provide in abundance.... |
Sheu Sani is just obsessed with El-rufai Like how can a full grown man be obsessed with another full grown man I thought obsession is just between two lovers , whose love got sour. Chai Mr Sanni, move on and leave Rufai alone. That Tinubu will loss at the tribunal is laughable.... Some folks who are still looking for their leader's lost MANHOOD Might not find it in the next 8years to come |
Reality don hit Dem beggie beggie mood activated. They behave reckless before coming to their senses...... Always acting before reasoning. Typical SAD_YEASTERNERS |
Just like subsidy, this one too, go end soon Shey una say una craze no Madness go dey follow una too |
"In a desperate move to ensure stability" I thought stability of both the lower and upper chamber is needed for democratic stability. So what's desperate about this move... The reportage itself is more desperate to create instability. Agreement is Agreement... Those goats shouting Eluuuuuppppppppp Eluuuuuppppppppp Up and down Una law maker don follow goat chop yam. Iffaaaaaaaaaa hear We are going to provide strong opposition from una again. |
Name checkers association of Nigeria South West region Name confirm Children of hate, perdition and destruction Always representing Never disappointing in evil deeds Over and out |
Typical of the lost Israelites Sons and daughters of hate and perdition After bragging They always ended up walking away with their tail in between their legs. Na so one eze ndigbo sef do For lasgidi We know how he ended. Oga chop ya apology. |
You are busy burning down those foods coming to your region Na una first start food scarcity now Una dey hail the wicked activities without considering the impact on your families,friends and relatives back home. Una think say, una dey sabotage Nigeria abi... Yinmu, last last na una go face those terrorist UNASEF...... But make una just allow una madness remain Last last Na una go tire Make una continue una foolishness |
Like like play SE is becoming a breeding ground for terrorist But una craze go clear If you guys decided to export your terrorism pass una boundary. Na that time una go realize say Una craze supposed get limit. Make una dey busy dey destroy unasef |
Mercury12:It says alot about their personalities and orientation and upbringing over there. |
Oooooh Na she go report JAMB Eyaaaaaaaaa Ignorance Pain, Agony and sorrow Na she go draw Lion for tail Poor innocent girl She learnt her lesson already LET THE POOR GIRL BREATH Make dis matter die Abeg |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 194 pages)
