Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 130 131 132 133 134 135 136 137 138 (of 194 pages)
🤣😅😅🤣😅😅🤣 😜🤪🤪😜🤪😜😜 All from one region Why Dem no go dey use smackdown and sliding tackles wake Dem Papa and Mama from sleep. Same wereys dey plan to upgrade INEC vote Dem no no say Person wey say, him Papa no go rest Himself no go sleep |
theophorus:The word SMART That's what they termed fraudulent and dubious activities over there "SMART" |
Those junkies online lawyers,busybodies , tribal idiots and political hallelujah boiz/men threatening to sue JAMB on behalf of this innocent girl. Should do so as soon as possible. I kukuma no blame this innocent girl, l blame those sponsoring and urging her to disclaim and attack JAMB in the first place Ignoramus elements Even people wey never sit down for JAMB exam for their entire life are urging her to go on and challenge JAMB from their 2by2 shops. Shine on girl See you at the top 👏👏👏👏👏👏 |
I don talk before say OBI and his employed junkies are just entertaining the law court. By the time the erudite Wole Olanipekun finished with them, with simple facts. They will start exchanging blows with themselves inside the court. I have been following this man Wole Olanipekun since defence of former president Musa Yaradua, baba Sabi mess up his fellow colleagues inside court with facts. |
Dem dis dot in a circle people go just send dis innocent girl to juvenile prison. Na so una go court Dey shout say, una be resident of Abuja say, say una no gree say Batman win. Una just go disgrace unasef for court still chop fine join..... Una go just worsen dis innocent girl case. Let's seeeee |
You too dey lie Stop lieing I don finish subscription now for two months, Am Still Watching sportyTv, NTA free of charge please Stop spreading nonsense please Me sef no say, all of Dem stupid but Make we no dey lie against them |
SS are delibrately and gradually building and integrating themselves into the main politics of Nigeria. The other lost souls of Israel are now the Wailing and wiping citizens of the Nation. It will be much more easier for a SOUTH SOUTHERNER to become president of Nigeria in the future than their fellow cry cry babies of the nation.... |
Dis wan don go smoke crack again What is there to tell that Beautiful young boy now Say him Mama na Community project abi what... ?Abeg pass away if you wan pass Wertin dey ground for dis nation pass Make person dey use him/ her own death threaten the full nation. |
You think say, you wise abi.... You called her your WIFE And you dey flirt around.... She is damn right What if she does exactly what you do too It takes two to tango.....!!!!! ALWAYS REMEMBER THAT WHEN NEXT YOU FLIRT OR THINK OF FLIRTING AROUND THE OPPOSITE SEX... SHE TOO CAN Na you first carry ant infested wood enter house.... Ant go full everywhere scatter Na you go tire last last |
Biafran prime minister Living in Finland have spoken Imagine 🤣🤣😅🤣😅😅😅🤣 🤪😜😜😜😜🤪😜 What's the definition of cowardice again ORDINARY chest beater |
Omo Igbo na fe trend Go to court as usual Dis sef wan dey relevant E go dey jump on any trend |
Who do Davido dis tinz Who dis guy offend gangan sef Make una forgive am abeg.......... I dey tell people, even grown up men Avoid vagina people wahalaaaaaa Una go dey form James bond Na one example be dis..... |
Na so una go dey talk wertin una no fit proof If Dem carry you go court now You go dey shout say Na play you dey play U no mean am that way Na so one eze ndigbo goat sef dey yarn for Lagos E don dey enjoy kirikiri now. Hope you can prove this, when the security agencies comes for you, because he that alleges must also provide evidence. |
Police van wey just follow one way here yesterday... Dem nearly jam people wey wan cross road sef.... Leave Nigerian police matter for God hand Abeg. |
They really entertained us at the tribunal Especially OBI Another low budget APORORO Infact l dey sure say The judges will go home at each sitting Laughing with their families and relatives. |
Dis wan too wan go Cyprus Baba OPM don wise faaaaaa Na straight sack, you dey use play Subsidy don comot, you dey use your only source of livelihood dance KWATINUE oooooo KWATINUE Dey use hunger play KWATINUE |
Agreement be like... Go and sin no more Or Return to the battle field Or Continue to live in Russia..... Which of the agreement is convenient for the Wagner groups............. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ??Putin never forgive or forget.... Wagner should see to the end of this revolution. Or else, they all will be skinned alive. No retreat no surrender. |
Russian Army is wack Very wack If Putin has a strong army, he won't depend on Wagner groups to help him lead the onslaughts against Ukraine in the first place The Wagner groups leader, don dey tell Putin since say, your army dey run for battle oooooooooooo Warn your chief of defense staff Putin no hear He dey form Superman. Superman don turn SABINUS now |
blowjohn:Where were the so called KGB, when the WAGNER GROUPS took over the war in Ukraine and where gaining grounds for the Russian federation........... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ?Mention one major achievement of the so called KGB on the onslaughts against the Ukrainian like the Wagner groups are doing.... ![]() ![]() ?The Ukrainian Army were killing Russian Generals, a whole General before the Wagner groups took over. Just mention one of the achievement of the KGB in the Ukraine aggression, am waiting. MAJOR ACHIEVEMENT I MEAN PLEASE |
Moniya4Real:Did you just say Ordinary 25k fighters..... ??Whitlow don catch you for finger before........ ![]() ![]() ![]() ??Just one finger, all your system go paralysed ABI Make boil catch for your crotch region. You go know, person fit dey alive physical but e don die finish |
That's how Putin apologist said, Ukraine will be dust in days, this is 15months, Russia is still fighting....... Putin is now faced with his gratest fears The WAGNER GROUP... His own non governmental heavily armed group. Owned by one of the oligarchs he created in Russia This is now the real war, not the Ukraine aggression. Russia is about to be given a bloodied nose. Putin is about to face the monster he created and fed. I just pitied the ordinary Russian citizen. Shey Putin dey shout nuclear weapons, nuclear weapons, any small talk nuclear weapons..... Make the werey use am now na. |
So because you be girl now You must toast me like toast bread and l must Gree Because you be girl abi..... The guy no get interest So wertin come dey pepper you na You sef, no fit count people wey you say NO to and life goes on.... The matter really pain the WEREY E SHOCK HER........ |
I thought ZOMBIDIENTS miscreants said , he is sick and on medical vacation.... Shey una MUMU no too much like dis... 8years long faaaaaa |
Orisirisi See who dey advise government Is dis playing.... ![]() ![]() ![]() ![]() ??Terrorist apologist advising a sitting government....... ![]() ![]() ![]() ??Dis ethnic nuisance talk too much. |
Abegggggggggg Make Dem just throw away this useless man inside Lions den .... The worst CBN Governor ever..... Very very useless bald headed beast |
According to them LAGOS IS A NO MAN'S LAND So what's happening You guys should fight back As na, no man's land as una claim Cowards, always playing victim mentality. Una go still see many things SHEY UNA BRAIN SHIFT COME MOUTH BEFORE E GO SOON SHIFT GO BACK TO UNA HEAD. |
So Chinedu sef go court Orisirisi Say he win abi..... ![]() ![]() ![]() ?Lazy party people too get many SABINUS for court Abeg..... So SHINEDU sef dey claim victory inside Lagos Orisirisi 😜🤪😜🤣😜😜🤣🤣😜 |
Stray bullet don dey fly E go soon hit So many of them........ Saraki himself is a beneficiary of all these judiciary arranged judgements. Judiciary rascality every |
Lurking around to read comments of children of damnation and destruction...... 😎😎😎😎😎😎😎😎😎 😎😎😎😎😎😎😎😎😎 Destructive elements l meant. |
Hmmmmmmm This breakfast wey Batman dey cook People wey go chop inside still plenty ooo We just dey start....... Baba just dey dish the food Small small E go reach everybody Make una no rush..... |
I don no say He go reach dis Bawa turn Na him dey cover for malami Malami yansh about to be blown up now. E no even Shock me at all |
No matter what Some imbeciles are still looking for OBI'S MANHOOD before dey come to reality. God go let una see, person Papa manhood wey una dey find. Wasted souls |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 130 131 132 133 134 135 136 137 138 (of 194 pages)
?