Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 194 pages)
The same so called ohanaeze that shouted Ethnic cleansing some days ago Are suing for peace now..... Confused grown up adults.... Always here and there Never anywhere in the real sense Confused red capped citizen |
Children of hate and perdition are still pained While the country is forging ahead they are still nursing pain of last election. Wertin concern us..... Batman no send una Papa Anything to move the country forward, is welcomed.... HATERS can as well feel free to use the nearest available lagoon. |
Where is Orji uzor kalu E don make noise Go rest one side Typical characteristics of the noise making region.... So so noise, no results. Mtchewwwwwwwwwwwww |
Dey never saw it coming Batman just dey upper cut All this children of hate and perdition Gbogbo yin ma chop breakfast One by each. The headless mobs go come for Mr Authur Eze Dem go dey call am names now Intolerant fooooooolssssssssss |
😅🤣🤣😅😅😅😅😅 🤣😅🤣😅🤣😅🤣😅 😜😜🤪😜🤪🤪😜🤪 Nigerian crying babies don start 8years long faaaaadaaaaaaaaaa Naso una waste 8years of tears for Bubu regime. |
Finally Bush meat don catch Hunter Shakara don end.... Olisah Metuh is a typical example of what this polithiefcians and government appointees should learn from.... Power is transient. Lucky lrabor can't do jack now Another sheriff is in town |
Yoruba talk say When person do chop bellefful finish E go dey find, who go help am burst the belle. Madam you dey follow man do Do me, l do you ontop Bleep matter Hmmmmmmmmmm Hmmmmmmmmmm Hmmmmmmmmmm Issokay Bush meat go catch Hunter one day |
😅🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 😅🤣🤣🤣🤣😅🤣🤣 You wan run comot for house E be like you never see Person tell you wertin This subsidy removal dey do person Papa and Mama...... You dey chop free food, no bills , no rent, but na to run dey hungry you Okay...... My advice for you be say RUN OOOOOOOOOOOO RUN SHARP SHARP NO LET ANYTHING STOP YOU RUNNNNNNNNNNNNNNN E NO GO BETTER FOR WHO SAY MAKE YOU NO RUNNNNN COMOT FOR THAT HOUSE LAST LAST YOU GO GET SENSE NO SAY PEOPLE WEY TALK SAY NO PLACE LIKE HOME NO WERTIN DEM DEY TALK |
This guys should face reality Jareeeee David too, once said he use to attend tuface, Dbanj, Wande coal concert, wishing he was in their shoes Now he is claiming he pave ways for Afrobeats I no like Burna I no be him fan But This is BURNA'S TIME Make una let am drink water Drop cup Abegggggggggg |
NATO think say Putin dey play Na now Dem day dey break... Supplying weapons, when Ukraine is almost taken. Counter offensive kor Counter attack ni. This weapons should have come in early, the aggressor, Russian would have felt it too. But no matter what happened Russia will think twice before invading any other country. I mean they suffer lost too, Too many losses. |
Emperormartin:Wertin person wan take shakubula gun do When you get nukes and missiles |
Wike and Amaechi mumu drama Taking place in Kano right now..... I kukuma don know tey tey say Kwankwaso no be Ganduje mate politically But Sha Na friends Dem be Their matter Their headache |
Dis OBI na the SABINUS of Nigerian politics He too like play The judges will be sitting there Thinking.......... No wonder , he wanted a live broadcast He wanted to use our courtroom For another live BBN show. Werey ni Bobo OBI Yi sha |
drlaykay:Custom in passport office..... ![]() ![]() ??Baba e be like Dis subsidy matter, dey really affect your OESOPHAGUS....... 😅🤪🤣🤪😅🤪😅🤣🤪 😅🤣🤪🤣🤣🤪🤣🤣🤣 BECAUSE I SURE SAY NA OESOPHAGUS YOU TAKE REASON DIS MATTER NO BE MEDULLA. |
Yeyebrities with their useless half naked dresses...... No be only you be the lady abi woman wey dey there... If she had dressed properly, nobody would have said that to her. I love the officer, who told you that to your face. Celebrity no mean say, Dem supposed tolerate anything wey you do. |
The fight of the CATS..... Wertin come concern us with cat fight..... How dis yeye news now take make life of the man on the street better.... Thunder fire all of una Both old and new cats.... Wakaaaaaaaa 👋👋👋👋👋👋 |
Eluuuuuppppppppp One of una elected candidate don talk say Batman na the man for the Job What sayeth thou..... ![]() ![]() ?Children of hate, perdition and destruction |
Wertin concern Agbero with overload Wertin concern CHINEDU concern Lagos Shey Lagos na no man's land If Dem born una well Make una disobey the law Na wertin happened to that Bragodocious Eze ndigbo go happen to all of una....... |
Wike really pepper the Atiku camp, no be small. He played the spoiler role, so well The matter still dey pain Atiku, his camp and SUPPORTERS...... Wicked Wike 🤣😅😅😂😅😅😅🤣 😂😂😅🤣😅😅😅😅 😝😝🤪😝😝😝😝😝 |
Dem don start Released on what basis He has his date with a competent court of law Una go go find trouble finish Come dey play victim later. Let the court handle the matter please |
Ismael97:I love your determination Please kill the hate in you please You are a success story already You are not where you use to be, you have moved and you will get there... Please kill the hate in you, because of what you have passed through okay |
PDP senior Accusing PDP junior of election rigging. Family affairs Wertin concern me. |
Baby factory products No wonder dey come online Behaving like used tissue paper on all social media platforms..... #HEADLESS_MOBS# |
Emefiele go hear am Him problem still dey road He never start Shey sense no gree dey that him bald head Dis one na Problem level One for am More to follow |
Na you run go court Na you file case Na same you dey change already filed case each court sitting, like you are in National Assembly amending constitution. Now your lawyer said Henceforth we shall keep to our words So una too no say, una dey do konikoni with the case before....... ![]() ![]() ![]() ?Na you go tire Make una KWATINUE |
😜🤪😋😋🤪😋😜😜 😝🤪😋😜😜😝🤪😋 🤣🤣😂😅😅😅😂😂 Wicked Wike He really showed those Eluuuuuppppppppp miscreants Shege banza E use Dem play ludo wella Wike the baddest |
Dem dis one still dey day dream Dey bed wet join Make una still dey find OBI manhood up and down..... Na una go tire Las Las. |
How can you support publicly a particular presidential candidate, even attending his campaigns and now calling for a strike Nationwide........ Baba you don already take side Anything you do against this present government, will always be view from the political angle....... Ajero abi wertin Dem dey call you You don already shoot yourself for leg first ZOMBIDIENTS don dey prepare to use this strike, perform their evil intentions See as God just scatter their plan. |
😝😝😋😋😝😝😝🤪🤪 😋😝😜😝😝🤪😝😋😝 Eluuuuuppppppppp What sayeth thou ![]() ![]() ![]() ??ATIKU your senior colleague in foolery had spoken BATMAN don see shege Only one man carry two mugu mandate Wahalaaaaaa Wahalaaaaaa Wahalaaaaaa |
Display of wereys in Kogi state It was earlier reported that Jakata and his boiz shot at Bello , now it Bello who shot at Jakata....... Ati Bello Ati Jakata All of them they madttttttr So with all the shooting, none of them does... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() All of una wey dey follow do PR for this two devil's supposed die inside this gunshot... Una faaaadaaaaaa |
Na so this one go do Four years go past...... Na wertin Ambode take start be dis Dey pursue Fashola up and down |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 194 pages)

