₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,866 members, 8,447,472 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 11:28 AM

Toggle theme

Gigabyte13's Posts

Nairaland ForumGigabyte13's ProfileGigabyte13's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 194 pages)

PoliticsRe: When President Macron’s Presidential Jet Landed In Ilorin! by gigabyte13: 12:07pm On Jun 03, 2023
Una try
Una dey give GOMINA AbdulRazak
Packaging, issokay, that's good
But Aside prompt salary payment in his past four years, any other meaningful projects he executed that we are not aware of......huhhuh?
Baba try sef, pay correct salary, even as at when due....
Unlike one gullible, deceitful one time GOMINA and Senate President,
That one just turn the whole kwara state to another NORTH KOREA
MY PROPERTY THINGS
PoliticsRe: Confusion As Police seal Ondo Assembly complex, Speaker Denies Resignation by gigabyte13: 2:07pm On Jun 02, 2023
Governor don go vegetative
The remaining people wey supposed dey act in his place are busy behaving like goats....
I just dey pity who carry this polithiefcians matter for head.......
PoliticsRe: Governor Mbah Declares End To Sit-At-Home In Enugu, Begs For Nnamdi Kanu Release by gigabyte13: 10:30am On Jun 02, 2023
Kanu case dey court Abeg
Before una gather unasef dey call TINUBU Dictator..........
The same people wey no fit comot for their house on Monday in their own very backyard, go dey form James bond on social media platforms and for another person region.

Awon ONIRANU radarada
BusinessRe: A Loan App Just Served My Neighbour A Court Order by gigabyte13: 10:05am On Jun 02, 2023
Yen yen yen loan App are this
Loan App are that....
Wertin you sef find go there side
Yanga dey sleep
Trouble go wake am.....
If na your neighbors, family or friends borrow you money now...
You go dey form RAMBO ontop gbese wey you owe....
See your life outside now
PoliticsRe: PEPT Steps Down Obi, LP Petition Over inconsistencies by gigabyte13: 1:26pm On Jun 01, 2023
😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😝🤪🤪🤪😝🤪🤪🤪
😋😅😜😂🤣🤣🤣🤣
Person ask for 7 weeks
Una give am 3 weeks
Wertin una dey expect before
If no be hurry hurry evidence.......
LAZY PEOPLE ( LP) never ready for Court processes......
Dem think say court
Na Eke Market days
PoliticsRe: Peter Obi's Lawyers Bring Boxes Of Evidence To Election Tribunal (Video) by gigabyte13: 1:06pm On Jun 01, 2023
Yesterday it was PDP
Today na pdp low budget turn
Issokay,
Na person wey carry load come,
Go carry load go
Eleru gberu eeeeeeee
Oooooooooooo
PoliticsRe: 10th NASS Leadership: APC, Tinubu Allegedly Back Out Of Akpabio’s Endorsement by gigabyte13: 12:36pm On Jun 01, 2023
Dey play
Just dey playyyyyyyyyyy
BATMAN don't play, politics like that.
Make una dey play
Na June we dey
NASS election is here.
Wait let's watch
PoliticsRe: I Miss Buhari, Nigeria Man Cries Out After Buying Fuel For 600# Per Liter by gigabyte13: 11:23am On Jun 01, 2023
Na Dem na
Awon omo olori Pelebe
Werey dey disguise
The same BUHARI wey una dey wish death
Mmtchewwww
GETAAAAAAAATT
PoliticsRe: Evil Designs Being Hatched Against Me & My Supporters - Peter Obi by gigabyte13: 10:34am On Jun 01, 2023
This one still dey campaign after election
Better, meaningful and sensible Nigerians have moved on.....
Did you talk or write to security agencies about it and you were ignored.
Wertin come make you different from PORTABLE now.
Portable dey entertain us on social media with him pangolo swag
OBI dey entertain us in the political spheres on social media.
CareerRe: Civil Servants, Military To Experience Delay In May Salaries by gigabyte13: 9:18am On Jun 01, 2023
This post is late
Salaries arriving since yesternight....
More to pour in today and so on...
So for sons and daughters of hate and perdition... Sorry
Your hate came too late as usual.
PoliticsRe: Yari-Kalu/Kalu-Yari Senate Presidency: We Have joined forces, Not Backing Down by gigabyte13: 4:45pm On May 30, 2023
Kalu is not new to being a traitor
He has done it before, during and still trying after election......
His defeat and disgraced is eminent.
This time, e go fall flat like AMAECHI, no remedy for him at all......
PoliticsRe: President Tinubu Meets Emefiele At The Presidential Villa by gigabyte13: 4:21pm On May 30, 2023
taylor88:
Do you know the most difficult job on earth right now?

Imagine your job is to write Tinubu’s Biography?

Where you wan start?

How you wan get information of “15 things you should know about Tinubu”

Whoever that’s doing that Job now must be sweating heavily bcuz Omo

Writing Tinubu’s biography is like writing attributes of a ghost

Where you wan start from?

Date of birth
Education
Family
Growing up
Source of income
Cocaine and heroin etc

Guy you go faint looking for what doesn’t exist
Since you Sabi write biography very well
Write your Papa own make we read first....
Abi na how to write another person Papa own you go learn how to do.....huhhuh
PoliticsRe: President Tinubu Meets Emefiele At The Presidential Villa by gigabyte13: 4:18pm On May 30, 2023
First question....
Emefiele abi ki lo n tin pe e
Wertin do you wey you cease our money
See him head like
Abandoned football pitch
Worst CBN Governor ever in the history of the country....
Iran awon omo olori Pelebe oshi
PoliticsRe: Obi v Tinubu: Tribunal admits documents on Tinubu's alleged illicit drug offence by gigabyte13: 3:46pm On May 30, 2023
Jokers just dey find anything to console themselves...
Even the judges no say
Na play una come play
Dem just dey follow una play along.
The judges go go house after each sitting to tell their wives say.....

Dis idiots think say, na play Dem dey come play for supreme Court abi....
We Don kukuma adjourned sitting to watch another comedy display


And for those ones wey dey wish Mr. President death.....
Make l remind una say,
People wey wish BUHARI death both, young and old don die finish including their love ones and BUBU still dey alive Hale and hearty.
Una fit perish before BATMAN finish him 4years sef....
Remember that
PoliticsRe: Police Raid Auxiliary’s Home In Oyo, Recover Weapons, Ammunition (pics) by gigabyte13: 3:29pm On May 30, 2023
But Seyi dey real dealt with him guy
Auxiliary was Seyi's Armed wing
When did their love got sour.....huh?
Seyi really carry dis guy handicap over 2.5 things......
The guy must have threaten him, that he can do nothing without him, for Seyi to have organised this raid on him

Fayose don kukuma tell us say
Don't fight or keee for us oooooooooooo
If you die, na your family get your cadava.
PoliticsRe: Nigerian Man Breaches Protocol, Attempts To Approach Tinubu On Stage(video) by gigabyte13: 7:31pm On May 29, 2023
Children of hate and perdition at work
Dem just dey frustrated
Una go continue to labour in vain
PoliticsRe: Abdulrazaq Makes First Appointment After Inauguration by gigabyte13:
I asked a man from ilorin kwara state, why they neglected saraki stooge and voted Abdurazak again......
He told me that
Kwara state is majorly a civil servant state and Abdurazak paid all their arrears, gratuities, pensions owed by saraki and all his stooges put together for years......

That saraki himself once said publicly that
How can we pay pensions and gratuities to the dead, when we are yet to pay the living.....

Saraki really show kwarans pepper
Bye bye to bad rubbish
PoliticsRe: President Biden Congratulates Bola Tinubu On His Swearing-In by gigabyte13: 6:13pm On May 29, 2023
Afi igbati awon omo olori Pelebe Yi te patapata.....
Abi my eyes dey pain me ni...
No be the same Biden wey the people of Nigerian lsrealite write comprehension give be this.........huhhuhhuhhuhhuhhuh
Werey people don carry Dem madness enter international level...
Dem support Trump, dey ask Biden for favour.
No be today, Dem don dey practice their madness
PoliticsRe: Former President, Buhari & Wife Land In Daura (photos) by gigabyte13: 6:08pm On May 29, 2023
FuckTheMod:
You know God?
Which god? U don see god before?
Get behind me SATAN
Son of perdition and destruction
Pass me by, am not your candidate
PoliticsRe: Former President, Buhari & Wife Land In Daura (photos) by gigabyte13: 4:58pm On May 29, 2023
Imagine
Former.......
Power is really transient
Can anyone call GOD former....huh??
All power belongs to GOD indeed
PoliticsRe: Alex Otti Sworn-In As Abia Governor, Ikechukwu Emetu As Deputy by gigabyte13: 3:42pm On May 29, 2023
Just happy for this Otti guy
Alaye don hear wiiiiiiiii
For Nigerian political seen...

AMAECHI on the other hand
Just dey look for support everywhere possible
Werey don loss relevance for home
Na to dey go hustle for what to eat away remain......
See what greed has reduced AMAECHI to
The once darling bride of the APC
FoodRe: Went To Hilda Bacis Restaurant To Eat. Pictures And Prices And Review Included by gigabyte13: 3:17pm On May 29, 2023
Bad belle don Start
You carry your two left go person restaurant
With your #3900 just to do bad belle
God pass you and all of una.
RomanceRe: How I Caused Potential Fight Between My Girlfriend And Her Friend by gigabyte13: 12:49pm On May 27, 2023
You wey post this nonsense
All the people mentioned in your write up
Person wey carry this nonsense come front page............
All of una dey
Madtttttttttttttttttt
PoliticsRe: Diezani Sues AGF, EFCC For Alleged Libel, Demands N100bn In Damages by gigabyte13: 10:11am On May 27, 2023
Bush meat wan catch Hunter
If Dem born you well
Enter Nigeria.......
If na your Papa and Mama born you
And Dem born you well
Just enter Nigeria firsr
I wan see something
PoliticsRe: Morgan State University Choir To Perform In Nigeria May 29-31 — U.S. Consulate by gigabyte13: 9:36am On May 27, 2023
😜🤪🤪🤪🤪🤪😜🤪😜
🤪😜😜😜😜😜😜😜🤪
Another gbaz gboz weekend
For the children of hate and perdition...
USA and Supreme Court been giving ZOMBIDIENTS upper cut, throughout this week.
Make una use this one hold body for this weekend 🤣😂🤣😂🤣😂🤣🤣
PoliticsRe: Sambo, Oyegun, Akande, Binani, Others Commission Projects In Kaduna by gigabyte13: 9:32am On May 27, 2023
Awon Olori Pelebe no get anything to commission, have anyone noticed.....huh?
How Dem go get something to commission
People wey full of hate, jealousy and destructive tendencies, no dey see better things do for their lives.

They have been reduced to spectators,critics, pundits, panelist and analyst.
Awon alaye baje
PoliticsRe: With Today's Ruling, Is There Any Hope For Peter Obi At Supreme Court? by gigabyte13: 4:56pm On May 26, 2023
Crying promax
Who dey give Obi hope say he go win before
Obi wey be say him don no say
Him no get case
Him just dey fear the headless mob wey go attack him life and destiny if he give up
At least it will be a big relief for him
If Supreme Court finally decide on this case.
The headless mob, will finally blame his loss to the SUPREME COURT JUDGEMENT....
Una think say
OBI dey redundant like una.....huhhuh
PoliticsRe: Double Nomination: Supreme Court Decision, A Setback For Democracy - Atiku by gigabyte13: 1:26pm On May 26, 2023
Werey
Serial losser dey talk
Customer dadani
🤪😜🤪😜🤪😜🤪
🤪😜😜🤣🤣🤣😂
E pain am
Any judgement against Dem na setback for democracy but
The one wey favour Dem
Na victory for democracy
Typical Nigerian polithiefcian
PoliticsRe: May 29: Anxiety As Supreme Court Decides Tinubu-Shettima’s Fate by gigabyte13: 9:43am On May 26, 2023
Mmtchewwww
Who dey panic
Exercise in futility
PoliticsRe: Speakership Race: Gbajabiamila, Wase In Public Spat by gigabyte13: 2:09pm On May 25, 2023
Na Dem Dem
After inarguration everybody go calm down
No be new thing
PoliticsRe: SSS Uncover Plans To Disrupt May 29 Inauguration by gigabyte13: 11:46am On May 25, 2023
DSS na noise makers
Dem don dey behave like police
Una be secret service
Why una dey make noise
Arrest supposedly perpetrators if you have evidence.....
Una go just dey make noise yen yen yen
Like boys scout
Ndi Ara
PoliticsRe: Buhari Seeks Approval To Pay $556m, £98m, N226b Judgement Debts, 5 Days To Go by gigabyte13: 1:26pm On May 24, 2023
People wey talk say
President Bubu don dey mad
No mis_yawn
E be like las Las
The screen guard wey dey Bubu brain don remove , him brain don dey crack

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 194 pages)