₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,153 members, 8,420,588 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 05:37 AM

Toggle theme

Illegal1's Posts

Nairaland ForumIllegal1's ProfileIllegal1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 137 pages)

PoliticsRe: PDP G5 Governors: What We Discussed With President Tinubu - Makinde by Illegal1(m): 7:55pm On Jun 08, 2023
Omoh.......ever since old man lyk buhari promise and failed us,i no cum dey bliv wetin any politician talk...so there for,i no bliv dis man.
RomanceRe: I Want To Join A Porn Company. by Illegal1(m): 7:01pm On Jun 07, 2023
Ebenezer2021:
fine bayelsa babe give me. I hear say them dey get big backyard
omoh.......bayelsa grls nah comfam for big backside bt their billing 2much
RomanceRe: Best Hookup Apps In Nigeria by Illegal1(m): 5:51pm On Jun 07, 2023
Omoh........are u telling me the truth?
RomanceRe: Please How Can I Cheat This Nature? by Illegal1(m): 5:47pm On Jun 07, 2023
Omoh.......i dn already get am at 25
RomanceRe: I Want To Join A Porn Company. by Illegal1(m): 5:38pm On Jun 07, 2023
Omoh........abeg anybody wen get link to porn industry shud tell me oooh.
if na blue film man go act to make money for dis life,i ready do am..
RomanceRe: My Village People Really Be On My Matter by Illegal1(m): 5:34pm On Jun 07, 2023
yolada:
This weak man with small dick wey no fit make him girl moan again... My dick can make your girl sing praise and worship on the bed.
omoh........i lyk u joor,u no lose on both side.

u never get money bt u dn already get big dick wen fit make olosho sing praise and worship 4 bed..
RomanceRe: Girl Friend Forget My Birthday Date by Illegal1(m): 7:36am On Jun 07, 2023
Omoh........wahala be like nairaland.


so up on all the things wen dey happen 4 dis country,u dey expect make person pikin cram ur bday for head bcus u be jesus christ abi?

my advice for u be say,if she 4get ur bday,then remind her again...mayb she go remeber next yr
RomanceRe: Help!! My Girlfriend/wife To Be Keeps Saying This. Whats The Meaning? by Illegal1(m): 6:59am On Jun 07, 2023
Omoh........una too dey read meaning into every tin.

wetin u go cum talk wat abt me weh dey pray to bcum grl for my next life..
HealthRe: Ever Lost Someone You Love To Hard Drugs? by Illegal1(m): 9:50pm On Jun 06, 2023
Omoh........u dn remind me abt 1 of my guy,R.I.P Aro tata.


dis nigga dey take hard drugs lyk water,day break,i receive intel say tata dn go over board..


at 1st i tink say nah cult matter,bt i jst weak wen i hear say nah hard drugs kill my guy.....the guy mix over 6 dff hard drugs inside plastic coke then drink them b4 he sleep...day break tata no wake up again 4rm bed......naso my guy take go vahala..
Nairaland GeneralRe: At Your Age, Which Animal Are You Scared Of? by Illegal1(m): 9:36pm On Jun 06, 2023
labake1:
And you be man o
omoh.......i begin to fear snake well well ever since i see wetin small snake do 1 guy for our area.


snake no get big or small..
RomanceRe: I Have Become An Aggressive Fvcker by Illegal1(m): 8:59pm On Jun 03, 2023
Kiddogarcia:
Last last,Baba is just using nairaland to sharpen is writing skills and invite prospective client.

Catching cruise here while catching writing gigs.
Omoh.......i taught as much.


bt i got no reason to doubt the guy bcus he say things exactly the way they are in brotels.
RomanceRe: I Have Become An Aggressive Fvcker by Illegal1(m): 8:52pm On Jun 03, 2023
adeyemo1998:
Well done bro, cook up story.
omoh........dis might nt be a cook up story bcus i was once like him,i can relate to all he said..bt i never took the risk of going raw.
RomanceRe: As Seen In Nsukka This Morning by Illegal1(m): 8:26pm On Jun 03, 2023
Omoh.......abeg make person explain dis pix to me,i no understand am at all..
RomanceRe: Sex Is Now A Sports In Sweden.....(Video) by Illegal1(m): 8:15pm On Jun 03, 2023
Omoh......dis 1 go make sense i swr...
Nairaland GeneralRe: At Your Age, Which Animal Are You Scared Of? by Illegal1(m): 8:09pm On Jun 03, 2023
Omoh.......i never see who fear snake reach me for dis life..
since my mama born me,i never kill snake once,no matter the size..
i park frm my formal street bcus i see snake inside our compound..
RomanceRe: How Can I Cure My Konji by Illegal1(m): 6:51am On Jun 03, 2023
Omoh.......go fyn babe for brotel nah,since una area babes no gree look ur face.,
RomanceRe: __ by Illegal1(m): 6:42am On Jun 03, 2023
Omoh.......C is my spec
RomanceRe: I Am Homeless by Illegal1(m): 8:09pm On Jun 02, 2023
HellVictorinho6:
even if dem reason ur matias, dem fit no get money ,dem fit dey suffer too.
omoh.......no be lie u talk brodali
Foreign AffairsRe: Joe Biden Falls On Stage At U.S Air Force Academy Graduation Ceremony (Video) by Illegal1(m): 10:38pm On Jun 01, 2023
Rayban25:
See you..wan day tinubu go fall yakata
omoh.......tinubu no go ever fall reach ground lyk dis..
Foreign AffairsRe: Joe Biden Falls On Stage At U.S Air Force Academy Graduation Ceremony (Video) by Illegal1(m): 10:28pm On Jun 01, 2023
Beremx:
He probably tripped and fell. I see those people who carried him up pointing at something.
We are all human and prone to tripping. Na so I trip come fall for Ikotun the other day with a dislocated wrist. Some people have tripped and fell and didn't survive it.
Sorry Mr POTUS
omoh........i jst hope u will repeat dis words the day tinubu will fall..
Foreign AffairsRe: Joe Biden Falls On Stage At U.S Air Force Academy Graduation Ceremony (Video) by Illegal1(m): 10:21pm On Jun 01, 2023
Omoh........jst imagine say nah tinubu fall lyk dis,jesus christ....sum people for no let us hear word for the next 1 month..
CrimeRe: Four Nigerian Policemen Arrested For Extorting N20m From ‘yahoo Boys’ In Bayelsa by Illegal1(m): 9:11pm On Jun 01, 2023
Omoh......dis is nigeria,every body nah criminal..

nah only God go bless falz for dis song.
BusinessRe: Devaluation: ‘We Stand By Our Story’, Daily Trust Replies CBN by Illegal1(m): 9:03pm On Jun 01, 2023
Omoh.......which kind confusion be dis?
mr A say i no talk dis tin bt mr B say"oga u talk am...
RomanceRe: Wise Romance Sayings From Falseprophet1 by Illegal1(m): 8:24pm On Jun 01, 2023
FalseProphet1:
Imagine POS agent dey vex for filling station. This Life na turn by turn
omoh........u finish work for here my broda.
RomanceRe: Is Okay To Be Having Sex Every Week? by Illegal1(m): 8:22pm On Jun 01, 2023
MrXhime:
Every 2 days grin I can't be seeing big yansh for ntin. Never!
omoh.......sum tin must kill a man,na dsame league me and u dey play..

the beauty of a woman dey her backside..
RomanceRe: This Delta State Girl Was Laughing At Me by Illegal1(m): 8:17pm On Jun 01, 2023
Omoh.......honestly i lyk see dis ilamina face to face..
RomanceRe: Hello by Illegal1(m): 8:01pm On Jun 01, 2023
Sirchiboy:
.
Daddy don't pursue my helper
omoh.......bros abeg abeg dey ur dey ooh.

the kind rain wen beat me dis evenin still dey pain my body,abeg no carry ur own cum worry me ooh
RomanceRe: Hello by Illegal1(m): 7:54pm On Jun 01, 2023
OVB123:
Why did you give birth to 5 children in this present economy reality. Na u kill urself.
omoh.......i no bliv dis guy,nah fake story be dis..he jst dey look for comments.
RomanceRe: Hello by Illegal1(m): 7:52pm On Jun 01, 2023
Sirchiboy:
. Daddy help my children
omoh.......which kind expensive play be dis 1?
u dn ask if i dn eat dis mrn...
bros abeg abeg if nah joke,stop am ooh...
RomanceRe: Hello by Illegal1(m): 7:49pm On Jun 01, 2023
Sirchiboy:
.
The car na gift.
Help my children
Omoh.......shey u dey whyne us bah?


if the car nah gift,then sell it,use the money set up biz for ur wife..


bt bros,u get mind ooh,5 children?and i bliv say u born atleast 3 of them during buhari tenure...
CelebritiesRe: Zinoleesky Requested For 120k Comments On Instagram And Got It In Less Than 24hr by Illegal1(m): 7:28pm On Jun 01, 2023
omoh.......i no even knw 1 of dis guy song,mayb bcus i'm nt a fan of nigeria song

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 137 pages)