Romance › Re: Illuminati Number How Do I Get It by Illegal1(m): 6:08pm On Apr 06, 2023 |
Blupen969: Bros i don tire it will be well, it will be well now i deh inside well omoh i don tire you no go understand bros even if na 3years them give me i go accept am i swear i don tire i no fit make am legally, i don see am omoh......u jst dey make me laff,no worry bro,every were go stew 4 us. |
Romance › Re: Illuminati Number How Do I Get It by Illegal1(m): 8:22pm On Apr 05, 2023 |
Omoh......guy u funny ooh,so u dn finally get mind to do dirties jst to get the rabas?E Clear.... |
|
Romance › Re: Wedding Of 21-Year-Old Couple Goes Viral (Photos) by Illegal1(m): 9:05pm On Apr 04, 2023 |
Omoh.....abeg i dey speechless |
Politics › Re: Peoples' Gazette Suspends Ayoola Babalola Who Posted Peter Obi & Oyedepo Call by Illegal1(m): 8:58pm On Apr 04, 2023 |
Omoh......See he face lyk yes daddy |
Romance › Re: How Do People Make It In Nigeria?? by Illegal1(m): 7:14pm On Apr 04, 2023 |
Blupen: But you get heart to the suffer abi?? you never begin suffer stupid pig, in your useless life no ever mention me again ewu omoh......bros take am easy with the bobo nah,shoor...wetin dey happen here na? |
Romance › Re: tell me what is the best way to become a Yahoo boys (romantic scammer) customer? by Illegal1(m): 5:30pm On Apr 04, 2023 |
Omoh......alaye,kukuma tell us say u dey fyn update,no dey here dey lie gv ur fellow guy men.
russia white woman kee u there. |
Romance › Re: How Do People Make It In Nigeria?? by Illegal1(m): 5:25pm On Apr 04, 2023 |
Blupen969: Guy i don tire i just no know what to do my mind deh tell me make i go meet baba so that my music go blow another thing deh tell me what if baba ask for human head, i don tire to the suffer like this na since them born me ooh 25years later i still deh suffer like this i swear i don tire bro omoh.......guy,no be only u ooh,my own cum even worst,i be 1st pikin.. if i cap u the load wen dey my head,omoh u go even begin pity me |
Romance › Re: How Do People Make It In Nigeria?? by Illegal1(m): 5:19pm On Apr 04, 2023 |
pansophist: Self-consolation.
I know few honest, naira billionaires in Nigeria, and they are they most hard working, honest men you'll ever know.
They are so lowkey, dressed in rags (I know them at Ladipo market), but bro, it is when you enter their house you'll marvel.
There are lots of honest business people, and their wealth last long since it's legal. If you went to be a billionaire in ten years time, I can tell you what to do. The question is, will you do it? omoh......bros abeg tell us,i'm 100% ready. as it stands nw,the only tin i no fit do to make money ryt now, nah to kill my mumsy |
Romance › Re: How Do People Make It In Nigeria?? by Illegal1(m): 5:13pm On Apr 04, 2023 |
Berrityga: God gives life, Satan gives money I got this advice from a mad man. omoh......dat mad man get sense bcus na wetin i dn see finish for dis life be dat.. God gives life while satan gives money....omoh,wats life without money? i rather be a rich nigga then die young than be an ancenstor then die poor... |
Romance › Re: How Do People Make It In Nigeria?? by Illegal1(m): 5:07pm On Apr 04, 2023 |
Blupen969: Am not waiting for miracle to happen am a barber, wanted to get an I.T skill but i do not have a laptop, man you won't understand i swear omoh......i swear,them no go understand wetin u dey cap bt i understand u perfectly well bcus me dey ur shoe.. i dey wake up almost every night,then begin ask myslf if nah person swear gv me or nah the will of God for me to be poor/broke as a young guy. |
Romance › Re: How Do People Make It In Nigeria?? by Illegal1(m): 5:02pm On Apr 04, 2023 |
Blupen969: Can you make it with 4k monthly?? omoh.....i wonder,4k monthly?which kind yeye lie be dat 1. |
Romance › Re: How Do People Make It In Nigeria?? by Illegal1(m): 5:00pm On Apr 04, 2023 |
MrBrownJay1: somebody yesterday said they can make it with ₦4k monthly.... so if they can do it with so little, so can you. hang in there! omoh.......na big lie jare,4k monthly?the person no dey chop? |
Romance › Re: How Do People Make It In Nigeria?? by Illegal1(m): 4:58pm On Apr 04, 2023 |
Blupen969: Be like God curse me say i no go make am for this life, everything i do i still come back to square 1......i don't even know what to do with my life again, i see people happy but i don't know if i will ever be happy am just tired to be very honest...... omoh.......be lyk say u read my mind ooh na dis same tin i dey think b4 i log in nairaland only to meet dis thread.. |
Business › Re: FG Approves 173 Loan Apps, Bars Illegal Online Banks by Illegal1(m): 4:45pm On Apr 04, 2023 |
|
Business › Re: FG Approves 173 Loan Apps, Bars Illegal Online Banks by Illegal1(m): 4:19pm On Apr 04, 2023*. Modified: 4:49pm On Apr 04, 2023 |
Omoh......the greatest mistake of my life na to join loan apps
dis people show me better shege last yr,i nearly get High BP,i use almost 450k to clear loans apps until my eyes clear and i stop to pay them
i still dey owe 5 loan apps since last yr bt i no go pay again..
make them cum my house make me settle d mata once and 4 all. |
Education › Re: UNIBEN Student Murdered Inside Hall 3 (Caution: Graphic Pic) by Illegal1(m): 2:50am On Apr 04, 2023 |
Illegal1: Omoh......the evil/enemy u fail to conguer today will later bcum an oracle to destroy u. |
Education › Re: UNIBEN Student Murdered Inside Hall 3 (Caution: Graphic Pic) by Illegal1(m): 2:47am On Apr 04, 2023 |
Omoh......the evil u fail to conguer today will later bcum an oracle to destroy u. |
Romance › Re: I Have Lost Focus In Life by Illegal1(m): 2:37am On Apr 04, 2023 |
tochez24: You think you're out of ideas simply because you're broke.. it's happening to many of us here lol
Oga calm down, even me too no get shi shi... We are many wey dey this boat of poverty.
Forget packaging, 90% of home based Nigerians are broke!!!! Ignore everything you see online lol
E go better one day make you no loose hope omoh.....u said it all bro. |
Family › Re: Before You Get Married As A Man In Nigeria by Illegal1(m): 2:35am On Apr 04, 2023 |
Omoh......on point bro |
Crime › Re: EFCC Arrests 21 Suspected Internet Fraudsters In Enugu by Illegal1(m): 12:54am On Apr 04, 2023 |
Omoh......still on still,dis 1 no change anytin..hustle continue |
Politics › Re: Anxiety In 25 States As Govs, 324 Others Move Against Election Results by Illegal1(m): 12:40pm On Apr 03, 2023 |
GeneralPulal: Lol..
Governors
Senators
Reps
Wey lost election no gree. Them wan challenge the results.. omoh.....tnk u bros |
Politics › Re: Anxiety In 25 States As Govs, 324 Others Move Against Election Results by Illegal1(m): 12:37pm On Apr 03, 2023 |
Omoh......abeg make sumbody summarize gv me,i dn tire to read.. |
Romance › Re: I Earn 30k A Month And I Give My Girlfriend Half Of It Every Month by Illegal1(m): 11:13pm On Apr 02, 2023 |
Omoh......be lyk say u go lyk woman well well ooh,all ur thread nah abt woman..
bros use ur num6 b4 woman go epp u use am |
Nairaland General › Re: Meet The Most Beautiful Nigerian Girl On Facebook (pictures) by Illegal1(m): 6:19pm On Apr 02, 2023 |
Omoh......one man food nah another man poison. |
Romance › Re: Yahoo Don Spoil This Country Finish by Illegal1(m): 6:10pm On Apr 02, 2023 |
Omoh......if u can't beat them then u join them..
las las i go join them with full force. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle United Vs Manchester United (2 - 0) On 2nd April 2023 by Illegal1(m): 6:04pm On Apr 02, 2023 |
Omoh......the tin cum be lyk both liverpool and man u jst lose instant form ever since they play dat 7-0 match.. |
Politics › Re: Obi Is A Simp Who Cry Like A Teenage Girl Dumped By Her Boyfriend - Omokri by Illegal1(m): 5:56pm On Apr 02, 2023 |
Monogamy: Lol
Obi don get new name
 omoh.....u are very correct daddy. |
Agriculture › Re: Strange Yam Looking Like A Hand Harvested In Ekiti (Photos) by Illegal1(m): 9:24pm On Apr 01, 2023 |
Omoh......i no go talk anytin until i see righteouness.. |
Agriculture › Re: Strange Yam Looking Like A Hand Harvested In Ekiti (Photos) by Illegal1(m): 9:20pm On Apr 01, 2023 |
adenine02:

You call this one strange, what will you call this omoh.....dis 1 slf nah yam? |
Crime › Re: Video Of Yahoo Boys Under Punishment For Failing To Catch Clients by Illegal1(m): 8:14pm On Apr 01, 2023 |
Omoh.......naso 1 chairman for benin nearly use punishment kill 2 of my guys
sum chairmen too dey over do jare |
Romance › Re: Freelancers by Illegal1(m): 7:14pm On Mar 31, 2023 |
Omoh.....i dey fyn who to teach me dis tin ooh. |