Romance › Re: Can U Date Or Marry A Lady Or A Guy That Has A Leaking Mouth? by Illegal1(m): 7:11pm On Mar 31, 2023 |
Omoh......i no try dat mistake 4 life again.
E Get 1 grl i be dey kpash 4 akwa ibom,at 1st i be no knw say dis grl nah basketmouth...nah 4 her frds mouth i take dey hear wetin we do 4 bed..
naso i brk up with her ooh,b4 dis grl go turn me to samson. |
Romance › Re: Which Music Takes You Down The Memory Lane by Illegal1(m): 7:04pm On Mar 31, 2023 |
Omoh......u don make me fall in love by Dbanj.
dis song dey always remind me of my 1st grl for village bk then,i dey always play dis music wen ever she dey around,and she go jst dey smile any how...
i still love franca,bt babe dn marry.. |
Romance › Re: A Catholic Church Is Where You Can Find Enough Wifey Material Ladies (pics) by Illegal1(m): 6:57pm On Mar 31, 2023 |
Omoh......me no fit talk if na true or nt bcus i no dey go church |
Sports › Re: Neymar Loses ₦1 Billion In An Hour Gambling On An Online Casino (Photos) by Illegal1(m): 8:12pm On Mar 30, 2023 |
juman: I support those with the opinion that betting should be illegal. omoh......bros abeg no talk am 2 times. |
|
Romance › Re: Pls Help! I Masturbate More Than 1o Times Daily by Illegal1(m): 6:55am On Mar 30, 2023 |
Donsgv: I'm a young guy of 29 years old,i started masturbating since may 2012,that's 11 yrs ago i does it constantly every day,i need help i try every means to stop it but prove abortive,house i need your advice omoh......4get advice,slf determination is the best. advice wen u gv urslf nah be the best advice,u go stop to masturbate only wen the tin cum 4rm ur mind..... |
Romance › Re: Bye by Illegal1(m): 8:26pm On Mar 29, 2023 |
Omoh......make una take am easy with the guy nah,abi na crime to cum bk to his father land? |
Romance › Re: Tell Us, Someone Might Just Help You In The Comment Section by Illegal1(m): 8:04pm On Mar 29, 2023 |
Zonefree: Nigeria 3rd hand used keke is valuable than a virgin Nigerian liability of a girlfriend.
I'm glad you placed your keke above your Nigerian girlfriend. You're a wise man. May the gods favour you. omoh.......ooh bros,dis 1 loud.u finish work 4 here jare.. |
Romance › Re: Yawa Don Gas by Illegal1(m): 7:56pm On Mar 29, 2023 |
Blupen969: E don pass self na onto the next now Illegal1 comfam... |
Romance › Re: It's My Birthday But I'm Not Happy (pics) by Illegal1(m): 7:45am On Mar 29, 2023 |
Omoh.....hw person wn take happy wen u no get money?
brokeness nah the highness kind of fever |
Romance › Re: Yawa Don Gas by Illegal1(m): 7:41am On Mar 29, 2023 |
Omoh......mayb ur oga no hate u,bt nah sadist lyk my own oga..
dem dey vex anyhow,i neary wear my oga slap yesterday bt i respect my slf.waka leave am...
@op,no too reason am,nah 1 of those tinx |
|
Nairaland General › Re: Front Page Challenge -How Many Times Have You Hit Front Page? by Illegal1(m): 7:25am On Mar 29, 2023 |
Omoh.......front page 4 nairaland nah scam,nah man knw man tinx.
imagine sum1 with a meaningful thread won't near front page bt u will see sum useless thread hiting front page bk to bk. |
Romance › Re: Share Your Experience You Had In A Passage House(face Me I Face You House) by Illegal1(m): 7:16am On Mar 29, 2023 |
Omoh......e no easy at all to stay 4 face me i face u house,bt wetin dey vex me past na those loud sex for night..another person dey lash bt nah u the tin go dey disturb......
i nearly bash my neibour door one day bcus the tin dn 2much,them dey lash bt my dick jst dey stand up and down.. |
|
Politics › Re: Emefiele Begs NLC To Shelve Protest Over Naira Scarcity by Illegal1(m): 4:29am On Mar 28, 2023 |
Omoh......both Nlc,buhari and emiefiele..all of una dey mad..
so nah now day break for nlc side?protest wen dem for do since day 1 of dis rubbish policy..
make them get out with their yeye protest |
Romance › Re: Pls Where Can I Get Sniper Around Abuja? I Am Tired by Illegal1(m): 7:53pm On Mar 27, 2023 |
Omoh.......i be tink say u dn join illamina crew. |
|
Romance › Re: Pope Francis Dripping With Swag (photo) by Illegal1(m): 9:00pm On Mar 26, 2023*. Modified: 4:30am On Mar 28, 2023 |
Omoh......It goes well... |
Romance › Re: Say No To Porn Video On Phone by Illegal1(m): 7:27am On Mar 25, 2023 |
myami: Lacey duvalle, Cherokee d'ass, vanilla red, lethal lipps decollecter and aryanna starr omoh.....u be bad guy ooh,u even knw them pass me |
Romance › Re: Say No To Porn Video On Phone by Illegal1(m): 10:26pm On Mar 24, 2023 |
Omoh.......as 4 me,i no fit stop to watch gogof*ckme and victoria cakes. |
Sports › Re: ‘Go To Court’ - Nigerians Tell Super Eagles After Shocking Loss To Guinea-Bissau by Illegal1(m): 9:58pm On Mar 24, 2023 |
inforesource: Chai. I nearly cracked my ribs when I read this on Twitter. This is what INEC has invented in Nigeria.
You beat me... Go to court I beat you.... Go to court You cheat.... Go to court You no cheat... Go to court You fail jamb.... Go to court You pass jamb.... Go to court.
New level. omoh.....i knw say 1 musician go soon relex 1 track title"go to court... |
Sports › Re: ‘Go To Court’ - Nigerians Tell Super Eagles After Shocking Loss To Guinea-Bissau by Illegal1(m): 9:53pm On Mar 24, 2023 |
Omoh......Dis match jst remind me of liverpool vs man u..7-0 |
Business › Re: CBN Releases Cash, Orders Banks To Operate On Saturdays And Sundays by Illegal1(m): 9:40pm On Mar 24, 2023 |
Omoh........since my mama born me,i never experience the kind hunger and suffer i went through bcus of dis yeye money policy.
nah beta thunder go fire buhari and that vulture cbn governor.. |
Romance › Re: F Irst Born Wahala by Illegal1(m): 5:43pm On Mar 24, 2023 |
Omoh.....1st born be like cause,nah only me knw wetin i de face for here... |
Business › Re: Disturbing Pictures From Nigeria Commercial Bank Halls (photos) by Illegal1(m): 5:30pm On Mar 24, 2023 |
Omoh......dis1 is strong |
Romance › Re: The Hype Of These Abroad People Is Making Some Of Us Feel Less Achieved by Illegal1(m): 8:01am On Mar 24, 2023 |
omoh......ghana slf nah still abroad |
Romance › Re: Couple Getting Stuck In Love Making by Illegal1(m): 7:56am On Mar 24, 2023 |
Omoh.......dis1 strong,only shame alone slf go kill me b4 people gather.. |
Foreign Affairs › Re: 10-Foot-Long Alligator Stuns Residents In Florida by Illegal1(m): 10:26am On Mar 23, 2023 |
Omoh.....see beta meat |
Politics › Re: Celebration As Alex Otti Wins Abia State Governorship Election by Illegal1(m): 11:41pm On Mar 22, 2023 |
Omoh.....make he pray make supreme court no remeber he junction(if u knw u knw)
naso we celebrate for yenagoa say david lion dn win election,las las supreme court dance zazu for he head.. |
Romance › Re: Beautiful Transwoman: Gabby Amour Pictures! by Illegal1(m): 11:37pm On Mar 22, 2023 |
Omoh.....hw person go see fresh banga soup with beta catfish lyk dis and u go say make he no smash.
omoh i go smash ooh,las las sumtin must kill a man.. |
Romance › Re: Why Yahoo Boys Stingy With Physical Cash? by Illegal1(op): 10:01pm On Mar 22, 2023 |
Merch: ogbeni comot your eyes for pablo money omoh......see rabas. |