Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 178 179 180 181 182 183 184 185 186 (of 580 pages)
SS really du do dere home work dey really deserve it cos no bitterness in dem with aw APC mail dere son bak to Bayelsa dey didn't go around abusing people nor cursing anybody for it... |
Lol all this people and looking for public sympathy shey the Apapa guy av the right to withdraw the party case jus like dat.. |
1Sharon:Doz ones are real buh I no dey eat am.... Anything apart from Nigeria food I no dey eat the day my guy offer me that uncooked pepper cut onions dere he come fry egg put, pack plenty small small fish putI no gri eat am some of dere soup sef na water he dey always plenty like Lekki flood.... |
Hamachi:Lol wake up from your dream if Coke is selling for 200naira when Diesel is selling for over 700 plus how will it now go up when They remove Subsidy not possible cause most Manufacturing company make use of diesel even most of dere distribution truck all runs on Diesel apart from the reseller that uses dere small vehicle that uses petrol.... So if Diesel that they're using majorly didn't make it jump to 500 who come be Petrol so you guys should rest with all this bad wishes you've for the country... |
1Sharon:Lol all doz things na hype I don enjoy Nigeria girls for free Wella... Buh when I reach Ghana the first girl I jam he Neva even reach 2 days I Neva even touch her hand talkless of inviting her to my house she don dey ask me phone worth of 5000 Ghana I was like naso una dey du for here .... |
1Sharon:Lol Ghana women are costly to maintain everything dere is costly dere women start dere Billing from 1000 Ghana with 5k some ur Nigeria GF will still smile at u buh not with a Ghanaian babe... |
tensazangetsu20:Lol even if they see job dere can most of dem afford dere Permit.... Ghana working Permit starts from $500 nd u go still need to bribe some Africa countries even take $1000, $2000 be like say na Nigeria Working permit cheap pass.. |
Lol Wahala.... Wu TV help anything wey my phone no fit view safe journey.... Now that we even av more and Alot of stupid people displaying dere stupidity online that we can watch to pass time I go come dey waste money on DStV... |
I don even forget say Ayade still dey Cross River where he go hide since all this days .... The guy no get any Tears to donate to Cross River people again.... |
Lol this people sabi package fraud... If we search NL now we go see thread where e dey chop curse like puff-puff |
Lol head wey no get hair before |
Fools and they can't use the same energy on herdsmen.... Acting like Nigeria Army that will see terrorist nd run away buh seeing civilian dem start to gt orgasmm... |
Lol oya sope Otilo.... Some people are still chasing dere long lost stolen Mandate.... Imo election go be Like Action Movie... |
Marriage is an achievement in this part of the world dem go soon start to share award for best marriage so that the competition go plenty more.... |
Lol |
Lol abi expired dawn.... |
Lol.... Itel I will rada go bak to Torchlight phone.... All this phone wey u go dey press all of a sudden Phone go dey hang and u go see error like O.S stops working... |
Everybody holding on to dere territory.... |
Lol forgive who you no vote for make una rest... This people sabi Joke I don't owe him any Forgiveness bkuz ordinary my single vote I no give him nd I can't still give him if dem tell me say na only him go turn Nigeria to Eldorado cos I don't believe in him for one seconds.... |
Lol apart from electricity nd maybe security... Nigeria is far better than Ghana Economically we are better if Akufo Addo try doz shiitty policy's we all survived I don't think that country will survive... When people say different jargons Abt Nigeria they want to go to Ghana that's better I tell them safe trip nothing cheap for that country even ordinary Olosho he cost.... With all dere 247 electricity isn't even showing in derr economy all dere things still costly than our own where the manufacturing company are running on Gen imagine Coke 30cl for 5cedis thats like 300naira apart from the big eatery in Nigeria 50cl Coke is just 200naira if anyone tells you as a Nigerian that Ghana is better and his living dere ask him to show you his bank statement when he was living in Nigeria and his Mobile wallet in Ghana to see if that electricity makes him more productive and his showing in his life... As a struggling Nigerian sef you can't afford dere Permit so why go stay in another man's country illegally derr permit cost $500 you will pay it in Dollars not dere local currency we Neva talk tips wey u go pay before dey even approve it which can also be like $500 making $1000 nd you've to renew every Year.. |
Lol Na Season of Fire Fox just fire someone too.... |
Lol Na Season of Fire CNN just fire someone too.... |
Lol some people Nightmare.... Today suppose be world wailing day.... Some people that've been wishing him death telling us his sick is on the hospital bed av gone into hiding.... Buh he be like say na the Clone version be this.. This is not Tinubu Buh Konate of EL Guinea |
maleekberry:Dem suppose carry u with him... |
Make them use the guy du scapegoat he should be sentence to 50yrs jail term with hard Labor... Since he don choose to be useless... |
People sha dey try aw this kain country dey get Foreigner still dey shock me.... |
Lol if dem tell u shey u go find dem the one will love .. Redirect ur question to people wey dey du hookup... |
Lol some people go soon start dere own Thoery of how he was buried in France buh Resurrected from Guinea as cloned... |
Nobody dey du anything because of God for this Country this one still dey share Walkie-talkie dey snap pishure with it... |
Lol na people wey him promise he fail I no follow dey.... Cause I no dash him 1 single vote like this.... I thank God all in all I survived nd still alive na testimony remain say I survived with my family say him policy no kill us ... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 178 179 180 181 182 183 184 185 186 (of 580 pages)