Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 179 180 181 182 183 184 185 186 187 (of 580 pages)
helinues:I remember the household own na 500k my friend took 5 na for him parlor dem bring am for him dem jus tell him to provide 5 BVN and he will part way with 50k each... Same with the Farmer Scheme by NiSRAL we all applied for we saw a slot of where the man say he go colet 15percent imagine 15percent from Loan money wey dem no dash us my Friend took it use the money travel out while me I go dey du strong head say I no du till now Shishi I no see..... Even the TraderMoni dem use am Play Game some people take 2k from the 10k..... |
lhordspy:since dere was a scheme during the Covid 19 era for household through NiSRAL derr might be one for Subsidy also.... |
You're mad.... How SS go take be Political mistake.... Them no play any Politics of bitterness with how APC mail dere son bak to OtuOke they moved on and still balance dere vote without pouring dere egg in one basket.. |
Lol Person wey don run away make una dey use us play.... |
Lol defender of saint are here again I'm sure if it was Tinubu or Atiku Jet that was used we no go rest dem go start to give us different theory and curses.... All this people are together buh some people still believe derr own politicians are saint and holy different from others.... |
Lol Dem dey play na SS get am... |
Lol |
Lol the List no clear I believe on phone Call na Northerners go full the list cause na dem sabi buy people old sim and sabi call wrong numbers ![]() |
Lol this man du all diz wickedness on purpose when he wan come dey go he dey find forgiveness... |
Lol |
Lol always blaming someone for dere cluelessness... That's aw dere supporter waz not bold enough couldn't ask derr lord wetin be him crime when he had issues in UK buh started blaming the FG and APC... Which party no dey face crisis like this APC dey face him Own PDP too dey face him own I remember last election even 2019 election Sowore Party face dere own share everybody's just greedy buh instead some people will start to look for someone to blame.... |
Lol all man for himself.... |
So na Scholarship scheme the guy dey run like this.... Be like say more stupid people av been deposited in this generation.... |
Money no dey tire beggars free money dey sweet for derr mouth... |
dfrost:So na the people go maintain am.... |
dfrost:Lol this is a FG property you no read before you just comment.... You want to blame the Citizens for FG cluelessness also... |
This one na FG property.... So FG no fit maintain dere own property.... Same people that implement Laws are the one floating the Laws... |
Lol Buhari don carry State Govt Handicap... People wey dey always owe before aw dem wan take du this one ![]() |
Lol Buhari wan carry State Govt Handicap before he go... |
THEGALADIMA:Who be all this kids that always believe everybody must worship what they worship if you can't take my opinion why not jump and pass... Why crying under my mention.... |
Lol.. This can never happen In Nigeria aw much is Charcoal and Sand how much be Acid... Maybe Acid his cheap over dere.... |
Lol everybody hustling for derr future dey don't care Abt the masses.... |
Lol you go soon see Red Sea... |
Lol we know before so tell us something New aw many u don prosecute nd recover for the Govt... |
Lol people dey try sha dem dey go Sudan if dem give me all expense paid trip derr for jus a week vacation sef I no dey go I will rada use my leg cross border enter Benin Republic.... |
Lol Bandit feeling like king.... |
Lol oga dey hustle for Senate President.... |
Racoon:Lol then what do you've to say about some people that call the country Zoo... |
Lol go apologize to ur family.... After showing us wickedness with you silly policy's.... The worst part when he dey wicked us e no dey talk na Wickedness wey carry silence.... |
Make he sha pack his load and go with all his clueless policy's of Seizing our hard earned money from us, Close the border, all our cards can't mak ordinary 50usd international transaction... A Stone will do better than Buhari..... Person need to go to church to go du Thanksgiving when he finally leaves at least 1 month non stop Thanksgiving every Sunday Thanksgiving for a month... |
If dem kill the Hippopotamus 🦛🦛 chop now Animal right people go dey cry up nd down... Be like say Benue people too nice if Dem born the Hippopotamus 🦛🦛🦛 well make he go Bayelsa if dem no Suyalize him and his generation... |
Eh eh this one don allow dem brainwash her go land for hell fire ... The Pastor and the Husband needs to be sentenced to death both.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 179 180 181 182 183 184 185 186 187 (of 580 pages)

