Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 177 178 179 180 181 182 183 184 185 (of 580 pages)
Lol after he don Carry almost everybody go where dem no know is going bak home jejely.... |
onuman:Lol i don't need to bring anything to back it up go to dere shop you see a Nigerian opening as early as 7am go to Ghana at 10 O clock some people are still sleeping.... If they're productive like a Nigerian with the way Buhari Policy's deal with us our economy suppose don worst pass dere own buh still we no allow the policy reduce our productivity..... Ghana av 247 electricity and is not showing in derr economy and you still want me to bring proof of how lazy dey are... I know na only wetin u dey read online you've not experience Life in Ghana that's why you think is better than Nigeria with dere electricity.... Go dere and spend 1yr download your Nigeria Bank account statement and also download your Mobile money statement in Ghana for that one year and see for yourself if that electricity av any impact in ur life nd increase ur wealth ... |
onuman:Lol but with dere electricity dere economy is in shambles.... An average Nigeria with a Generator is more productive than an average Ghanaian with 247 electricity... Check dere inflation rate with all dere 247 electricity check dere Loan sef if I'm not mistaken they're owing more than Nigeria and right now they don't even av any credit score that can qualify them for any loan.... |
Quenncee:Lol nothing is cheap there that 380 is wrong calculation 10cedis should be around 600naira na CBN rate the Op dey use... Imagine buying Coke of 30cl for 5 Cedis like 300naira when we still buy coke for 200naira in Nigeria... |
Lol Tomatoes is costly everywhere it seems the world's going through Tomato scarcity.... |
Lol Tomatoes is costly everywhere right now... Cross border to all this Neighbouring countries is still the same Tomatoes are costly dere also... I don't know Wu du we Africans like this we av the land still Farm produce still dey cost... This is not Rice nor Wheat so why experiencing hike in Price of Tomatoes... |
misano:Lol water can be attacked also..,.. Right now any route that will take people home is what we need not we debating on what we don't know nor av idea on... I know they've people on ground and they can't just wake up nd say they're taking the Road Route dey must av done dere assessment and see what which is more affordable and less risky.... |
Lol indians are moving dere citizens through ship nd aircraft... The goal is to get everybody home safely... I don't know why u dey rant this isn't a time to show Any mumu Giant shiit even US nd the world Power had to beg for 2days Cease Fire....
|
Lol buh you don forget you both roll together before now.... Election don finish this one still dey campaign.... |
timesuploaded:Lol why the tears under my mention... I have the right to my own opinion so save your tears ... I know you've not engaged yourself with anybody from doz country that's why you're still crying ask any of dere citizens which currency will dey take between dere Local Currency and Usd nd see Dem embrace dollars.... |
This Benue matter don dey confusing... Shey herdsmen keep something for dat State wey dem no gri allow Benue people rest.... |
Lol |
Lol joker's.... Talk to Chinese Vendor or a Russia Vendor tell them you've Dollars to pay them and dere Local Currency and see the one they will choose..... All this News wey no dey translate to anything I can still remember the Yuan Naira swap till today he no get any effect on Dollars.... |
Lol why u wan forgive Wu u no vote for.... Make una rest.... He didn't owe me any single vote so he no offend me he made sure the breakfast go round people that loves him and believe in him na dem chop the breakfast pass... |
Where did u leave Mins of Foreign Affairs.... You hardly hear from him when Nigerians are having problem outside... |
Who deliver the letter make dem first arrest the person and put him in jail till he provides the writer.... |
Lol marriage Wahala too much for this part of the world.... |
Lol your tears Neva start wen we tell you people den no be attack una dey attack us call us names... |
Ok mak dem throw am open den na still SS go get am.... |
Lol be like say this person just reach Nigeria say u see ur name online no mean say dem don choose u for real naso my Friend name come out during the INEC as hoc staff after training everything he reach 2days to election my guy no see him name again.... Some people fit don replace ur name everything is a man know man now even if the job is jus for 2k . |
Lol until this one colet now his people will now start crying victimization.... Na him blog kuku carry am... |
Lol Wahala no too much like this... When Marriage as been turn to achievement this what people start Getting some people are just going into Marriage for going sake.... You beta run for your life... |
Lol Manual on how to Marry a Nigeria Men lol Dem go soon carry some people handicap... |
Lol Which NaNs almost all Nigeria Student don join TikTok so I no think student too get time for TV again... |
Ehn ehn everybody dey du wetin go pay dem so why the tears... |
cowboyT:The thing we mostly av increments on are things been transported with Petrol like Farm produce... Go check doz previous years Petrol doesn't affect produce been made with diesel nd transported with diesel... When Petrol was 87naira 50cl Coke was been sold for 100naira when Buhari adjust the rate it was still being sold for 100naira not until after Covid when Diesel start jumping up it went to 150 from 150 to 200. So tell me how petrol will ditact for product being made with diesel if petrol jumps to 30Naira per liter and diesel is still at 700+ du u think coke will sell for 100naira... |
cowboyT:So it was petrol that's dictating our economy and during scarcity it didn't tell on Coke or other products been manufactured here In Nigeria... Bkuz ur candidate didn't win doesn't mean the world will end you people being patriotic only ends with ur candidate winning all of a sudden u turn economist.... The last time I checked all the Major candidate told us subsidy is going so why all this bad energy believing is only your candidate that can remove Subsidy and things will still be balanced.... |
Lol some people don see opportunity enter Cairo like this dem fit run away |
Lol |
I think is time dem re do all this market electrical work make he neat with good wires and no more join join... |
Sudan una really try oh as things be like this he mean say Nigerians go dey Afghanistan.... |
Lol where this people dey always get all this Manual from.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 177 178 179 180 181 182 183 184 185 (of 580 pages)