Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 181 182 183 184 185 186 187 188 189 (of 580 pages)
Lol which kain Judgement be this Judge wey Give Imo state judgement don migrate go dat side |
Lol dere Supporter will still come and blame Hope for dere cluelessness... On the other thread dere oGA dey blame the judiciary like say no be all the Major Party dey get problem with the judiciary bkuz dey couldn't put derr house in other... |
Lol this people can blame anything for dere cluelessness.... |
If we can survive when the Govt seize our hard earned from us shey na diz one we no go survive... With all the wickedness Buhari don show us from Locking border, banning international transaction, seizing our currency abg wetin wan kill us again.. |
Ok... I think is time they've service centers in other states so people will know what they're putting dere money on can be maintained nearby.... |
Lol no party dey organized for this country... The other day LP supporter was blaming APC for dere Party crisis... He don reach APC turn now maybe dem too go find PDP to blame.... |
AchrafHakimi:When I did mine I got it immediately infact the thing downloaded on my phone automatically without even clicking on download.... I just went to check on my PDF app I found out the file as already downloaded... So after making payment successfully if there's anything like download click it automatically you should see it on your phone few minutes... |
Shaev7:Lol he doesn't need the NiN so far he has the sim linked to his NIN make he dial the NiN ussd code he will see is NIN number dey might just charge him 50naira or 20naira to get the number.... So after getting the number he should input it in his NIN app they will send him an OTP... |
AchrafHakimi:Click on Print NIN Slip after that a Page will load choose the Print Premium Slip after that a Payment page will load Make payment on Remita and the PDF file will download on your phone... |
hardbody:Wow why did you allow that why will you allow someone use his number... In any registration I don't allow using of 3rd party email or a number I use all my own details.... You don fvck up like this u know say anything Nigeria na long thing.... |
Lol why stress why not just download the NiMC app and pay 1k or 1200 and download the Digital NiMC and go print it on a Plastic you're good to go like that... Just put your NiN number on the app if you've the number already or dial NIN ussd code on the number you use to register to get your NiN number and input the NiN number on the app after that they send you an OTP.... |
SLOVFO:Nobody is frustrated anywhere what you can't take you want others to take it... Since you love development take your GRV.... |
Lol the attention Ortom av been craving for since Buhari don give him.... Development he no see give people of Benue... |
Lol shey PDP don apologize for Scamming SE for 24yrs of SE people serving dem nd dashing dem all dere Votes.. |
Lol I hope people that call others bigot will come here to hide dere head in shame.... At least they can ship GRV to IMO so that he can use his expertise to librate IMO.... Abi na only Lagos u want better thing for.... |
Lol.... Election don finish get to work and let your people not regret Voting u... |
Lol.... I Pray so.... The project still dey set he Neva ready School wey still dey carry dere Staff Bus and doz dere ETF bus go private Mechanic workshop sef dey talk Abt set.... I no even know wetin all diz schl dey teach dere student if dem still dey Visit mechanic, Call NEPA staff to come fix derr transformers.... |
Bello customer.... Why she come dey post the pishure for social media na SM go treat her people and attention... |
Lol car without a Radiator... |
Lol while women are afraid of a Poor man.... |
Lol this Minister of Public Holiday head no coret Una tenure go soon finish and u dey launch something.... Person wey no see the Prison secure and jail break dey happen left and right dey plan aw to secure the country.... |
Na only to declare Public holiday be this Aregbe work... |
Lol na Gala worst pass .... |
You go dey form Fish.... God save you say dem rescue you dere are things wey be say if u no sabi am no near am.... Water no get enemy not until u fall for Lagoon.... |
Lol campaign don finish buh diz one still dey campaign after election.... |
Deew22:Lol na cruise no take am serious...m |
Lol so in one word People using Sterling Bank will be having two Account Number at the Same time.... Abeg aw Sterling bank customer go take know which Faction dem dey like this Wahala too much for this country.... |
Lol Lapo Crew.... People are taking loan for Consumption.... |
Lol India on a borning spree as dem don See PM colet for UK.... |
Lol una problem.... Everybody with him specifications... |
No where come dey safe people now turning to Spider man 🕷️🕸️ |
Lol LASTMA too dey assault person na the day of derr own cashout be that.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 181 182 183 184 185 186 187 188 189 (of 580 pages)