Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 300 301 302 303 304 305 306 307 308 (of 580 pages)
They will still come and blame Tinubu.... At least they've shown you a detailed data showing whr dem suppose du registration so you carry INEC system go church whr registration center no dey.... So you people can continue with jumping into conclusions and start accusing people just to get an attention and leaving UGM wey dey disenfranchise ur people for Village since na Lagos only Vote dey more important.... |
akwarandu:Yea what about the truth in your region have you accept that one first... |
oneclickng:You people are just hypocrites you that can't resist UGM disenfranchising you in your region dey cry don't face ur region nd let Lagos be ur headache wetin I know be say he fit be game by u people.... You people wey like attention and crying all over the internet.... |
They will blame Tinubu so far it happens in Lagos but the one by UGM disenfranchising dere family in dere Village is of no concern to them.... Na only Lagos dey give dem headache.... Maybe we should Blame Tinubu for the one happening in dere Village also... |
Ojuntana:Yea it was laced with ignorance no be this same Nigeria we dey wey dem Ameachi take Jonathan to court so that he can give dem money and share..... or wetin be diz wen dem approve Withdrawal... https://www.nairaland.com/4233418/governors-approve-withdrawal-1-billion Na u dey ignorant wey no know aw the Govt works.... You think say President fit take steps on his own ... |
So far no be us go pay for the Pipe no problem.... If na something wey go work and benefits the country no be everything we go dey shout make he pass tru South if na dere near to Europe fine..... |
Coldie:Which lie wu gave Buhari the go ahead to withdraw the ECA funds no be the Governors... https://www.nairaland.com/4233418/governors-approve-withdrawal-1-billion I remember when Ameachi took Jonathan to court den just to share funds... You think say President can du it all alone his just taking the fall alone ni all of dem are signatory to the looting... doz Governors and Nass assembly members are part of the looting unless you don't want to hear the truth... |
Underage Voters join the group chat ![]() |
Make dem win all the Money cause Dollar don go up we need more Forex to balance The dollar ![]() |
Everytime we are always blaming the Govt and Politicians wu be the Govt and politicians na we the citizens everybody's looking for a way to rip the system.... I don't think Corruption can be defeated in this country.... |
lol dem don carry Jamdoor handicap Dem don know say na mission impossible..... |
Tomorrow might come and dey will come and debunk the news... Clueless people.... |
![]() So EFCC too go dey parade Police like this i forget dey are constituted authority dem no fit parade dem... He forget to add say Police too dey deal with drug dey are drug dealers too e.g Abba nd co.... |
Everyone will be blaming Buhari for everything... I remember when Saraki no gri allow Buhari colet any how loan den... Every step Buhari dey take the Governors and senators are signatory to dem.... Cos Buhari no fit take doz step alone... So if Buhari is Clueless at least all this Senators and Governors no suppose dey sign am with him... The 1 Billion Usd wey Buhari withdraw for Security all the state Governors are signatory to the Withdrawal..... That 1Billion Usd dem share am together as security vote.... |
Dem be Ghost be that... Ghost oil supplier.... |
He no fit perform any Magic infact he might be messed up and the Govt will be full of saboteur that wants to make money... That's how Jonathan Govt was messed up because dey don't want him... One man can't du it alone if you don't dance to dere tune u go chop am dey will make u turn clueless.... |
This Breakfast will go round.... |
She no see attention since all diz days she needs attention really bad.... |
Ok na... |
why not Get ur Data available and a Gen or Solar den you're good to go... |
Porn don re arrange this one life and journey. ... No forget ur Pornhvb loginn cos u will be needing it in Jail.. |
lol you too goan break DSS office.. Buhari no dey read News person wey Bandit threaten he no see am na him go see ur statement.... |
The agent wey colet money from you tell u say you pay For No Holdup fees join or u jus dey look for excuse and attention..... If u like buy house for Sky in Lagos u will still jam holdup no mater what. |
I think politicians no dey rate all this Lecturers wen dey can easily forge certificate nd contest with it..... Go out dere u will see Lecturers doing Taxi doin Keke Napep driver... |
Kuku use all the citizen du blood money maybe that will reach ![]() All this loan Sef if u send am to the Citizen account we go secure ourselves.... No take any loan to secure us again send the money to our account we go secure ourselves bunch of Clueless leader..... |
donbenie:At least they can canvass dere member to Vote for wu av a balance ticket and av vision..... Cause the 2 party we av are clueless we need something new so if dey make mistakes he suppose favor the masses ni buh diz dere cry approach will goan land us one candidate from the 2 clueless major party.... |
rickyrex:You wey no sell your conscience congratulations since you people don't want others to av contrary opinion before you conclude wu dey ar supporting..... Let me say you're Ipob member since you want everyone to always think like you.... |
We don dey too see this one for News lately he no find solution to the problem we are facing in this country na attention he jus dey find up nd down.. |
Fcwilly:So cause I have contrary opinion I'm Tinubu supporter ok fine since you can detect a supporter cos of contrary Opinion let me say you're an IPOB member den since you people want everyone to always reason like you people with intolerance and bitterness.... |
lexy2014:Anyone that've a contrary opinion is always Tinubu supporter ok let me just say anyone who supports Peter Obi too is an IPOB member since you don't understand the message.... You want to play your silly blind game.... When Can is suppose to be canvassing and tell dere people to support the party with a balanced ticket buh na daily cry we dey see.... |
Fcwilly:You wey no b Inoki dey cry up and down na so all na use all na cry land us Buhari den nd be shouting dey want to islamize Nigeria till we land this failure called Buhari.... Don't goan campaign for your candidate so we can get it right this time around be using the same approach you guys used in 2015 las las u guys will land us anoda Failure from the 2 party with your approach..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 300 301 302 303 304 305 306 307 308 (of 580 pages)
