Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 322 323 324 325 326 327 328 329 330 (of 580 pages)
Jack005:You guys are been paid bak in your own coin you wanna cry Fulani asslickker... ![]() Coalition beggars this tears dey sweet me |
lol Coalition beggars ![]() |
ucee64:Lol tribalism as killed me when you people just wake up and start calling others name you didn't know this day will come where you people too will be begging people for unity, coalition and need to asslickk Fulani just to be on the ballot... You people are just hypocrite.... |
lol so na all this speech go win vote..... People wey win yesterday no write all this speech na wetin dem tender during the election gbe wan debe..... You people beta stop to dey listen to Motivational speaker Vote buying will continue so far poverty still exist nd na dere vote go dey determine wu go win.... |
lol And you people will be calling people's name like Unity Beggars abg wetin be diz na Coalition beggers I tought they can do it all alone.... |
And you people will be calling people's name like Unity Beggars abg wetin be diz na Coalition beggers ![]() I tought you can do it all alone.... |
lol 2023 people will sell there vote for as low as 200naira.... So far poverty still exists 2023 we will neva get it right cos some large quantity of youth and elders are ready to sell there vote to survive for that day.... |
helinues:Calm down dere vote dey for INEC Sever dem neva count dat so calm down.... |
lol NNPC wey some people dey use console dem sef and hold body na him this people jus wake up wan spoil dere mood... |
lol eh tears go soon full everywhere.... |
Las Las everybody go dey alright.... When I dey tell all this online voters making Noise that on election day derr vote will be canceled with money dey always come for my head.... As long as poverty keep existing Vote buying will continue to rain... Even the so called youth go colet as the old dey colet.... |
Chidex50:Yea everything is hate to you guys so far it involves your lord and savior.... A Party that needs to prove us wrong and show the world they're different and not clueless will not be acting like APC and PDP.... Buh u guys should keep it up keep defending your own.... |
Freethinker87:Lol people no wan pay the money bak even people wey colet Nisral loan no wan gri pay bak Nigerians just hate paying bak loan..... |
Freethinker87:The people I know didn't use any PVC is easy before they claim the money you people should stop looking for excuse is easy for you to believe your own buh once is other way around you will not believe..... |
lol him Motivational speech reduce lately... |
Buh wen dey say Tradermoni wey Osinbajo dey share den na Vote buying scheme u guys believe am... Buh once something involves your lord and savior you will always find a way to change the narrative buh if is the other way round you will believe once and come up with a theory sef... |
lol this APC no jus wan get dere shiiit right shey na every election dem wan dey get no candidate issue ni.... |
What me I'm still saying is if that ABBA NDLEA stunt no be Game.... Den NDLEA purposely fvckk ABBA up cos e no dey possible mak ABBA call someone wey dem neva du deal together before.... Maybe as dem see say dem Abba go double cross nd put mouth for there business wey dem dey use look front so dem decide to deal with him.... |
lol na musician and artist teach Nigeria aw to Bypass dere electricity meter abi... You will see a so called pastor bypassing a prepaid meter... People wey don dey corrupt nd dey immoral buh u dey find ways to look for someone to pin dere sin on.... |
When we tell dem dey need structure to get things done dere surpporter will say no.... If dem no need structure why dem dey find parties wey go merge with dem.... |
XerXers:They defected how long will it take them to make plans what if INEC says that no substitution after submission of name... We should stop looking for excuse for them at least they want to make a change they're meant to do something different and not act like the clueless party... |
ImmaculateJOE:Most especially that LP wey we think say with the hype them go get VP quickly buh dey av to du a placeholder like the clueless party wey we get before.... At least we know other party are clueless buh u people trying to du something different no suppose dey act like the clueless party.... |
Ok na Placeholder I know dey can't be this clueless... Cos someone can't be this clueless and the two People comes from same region... Buh why's VP taking them all forever to see.. |
Even me if I broke na my bank Overdraft I dey use rescue myself buh u will be finding wu to borrow you money nd act like say na free money dem give u... The world we are now is neva give what you can't let go... People wey dey owe loan shark app money without minding the Damage doz people will cause nd still mak sure dey dont pay dem bak... Na dem go come dey worried abt friendship if the relationship wan destroy mak e destroy wetin concern dem.. I know how many friend wey I don lose with this borrow me money wey dem no talk again after them colet the money.... |
Mak e sha no b say na mouth everybody dey mak jus to gt dere.... |
lol dem fit collapse am nothing wey no fit happen since dem no need any Rep member, NASS member nd Govenor Na only Presidency dem want... |
lol Jokers u wan power the Country with Generator or u wan use the improvement campaign I don't understand.... Wetin u no get right for over 7 years na next month u wan get am right.... |
lol |
lol infact more Duplex than we think sef... Mak I see APC manifesto maybe something new go dey dere or na continuity of Buhari failure.... |
Du extension for 12 years sef people will still wait till late hour.... We can see diz during NiN, BVN... |
lol the Presidential Primary election still dey torment him.... |
People wey life don tire go kuku go dem need to kill people for real so that e go sweet wella... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 322 323 324 325 326 327 328 329 330 (of 580 pages)
