₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,801 members, 8,513,765 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 01:20 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 321 322 323 324 325 326 327 328 329 (of 580 pages)

Celebrities › Re: Portable’s Aide Crushes A Bikeman To Death In Ogun State by inoki247: 4:50pm On Jun 21, 2022
he be lik say the guy need to rest for now...
Politics › Re: Buhari Defends Emefiele’s ‘Unorthodox’ Policies, Says It’s Alternative Model by inoki247:
lol My prayer to God be say make God no give us 2 clueless person as he give us Buhari and Emefiele this coming 2023 at once ...
Politics › Re: Happening Now In Enugu!! Thousand Of Youth Hit Inec Office by inoki247: 12:51pm On Jun 21, 2022
Las las u people go dey alright...

you guys are only talking abt registration you're not talking about printing people wey register PVC since Dec sef INEC neva start to print dere own talkless of you people wey jus wan register....

Las Las you people will only register nd INEC no go meet up with the printing.....
Politics › Re: Makinde's Christianization Agenda Will Fail, Vote Him Out - MURIC to Oyo Muslims by inoki247: 11:39am On Jun 21, 2022
lol this people too dey carry religion for head...


na people wey dey competent we need buh in 2022 na religion mata we still dey talk abt...
Sports › Re: Ronaldo's Employee Crashes His £1.8million Bugatti Veyron by inoki247: 8:33am On Jun 21, 2022
lol mak e dey comot am from him salary now...


Buh I dey sure say insurance cover am....
Travel › Re: Lagos Airport Staff Protest Salary Non-Payment, Seize Passengers' Luggage by inoki247: 8:30am On Jun 21, 2022
lol which kain wahala be this....


Seize my luggage I resemble wu employ dem abi I no pay for my flight complete....
Politics › Re: Osinbajo: Nigeria Needs New Leadership Culture by inoki247: 8:17am On Jun 21, 2022
Motivational speech don start again...
Politics › Re: Anger Persists In Rivers As Wike Reviews Next Action by inoki247: 6:35am On Jun 21, 2022
Smartrock:
You can't even type properly, talking nonsense
Dey cry up nd down you people hate the truth always wanting people to praise your lord oga support your own nobody is stopping you I have right to castigate cluelessness....
Events › Re: Sierra Leonean Runs As Wife's Family Storm Church Where He Was Marrying New Wife by inoki247: 10:03pm On Jun 20, 2022
lol why he dey run shey e no dey proud of wetin e dey du ni...


And why the first wife family dey disturb him e no kill person now....
Politics › Re: Oyebanji: We Didn’t Buy Votes, Ekiti People Supported Us To Win Election by inoki247: 5:45pm On Jun 20, 2022
lol I see someone saying Presidential election dey might pay as high as 50k for where wen dey can easily go to the remote area and get cheap one for 500 naira...
Sports › Re: Samuel Eto'o Pleads Guilty For €3.88m Tax Fraud To Avoid Prison by inoki247: 5:04pm On Jun 20, 2022
lol
Career › Re: Just Fired. How Do I Cope With The Emotional Trauma? by inoki247: 2:28pm On Jun 20, 2022
Calm down no too reason life nothing is certain in life the air you breathe sef no certain....

Just pick yourself up start another job hunting everything is going to be fine....
Business › Re: A Loggerhead With My Fiance Over Joint Account by inoki247: 2:22pm On Jun 20, 2022
lol
Politics › Re: Has Tinubu Demystified The "Shaki Shaki Daddy Tag"? by inoki247: 2:13pm On Jun 20, 2022
lol this thread go full Vawulence go plenty shocked shocked
Politics › Re: 2023: Court Stops INEC From Ending Voter Registration by inoki247:
Lol you people sha should remember na anoda thing to register na another thing to get it printed....


If dem keep registering and dey are not printing aw is the registration useful...

We don see am for Passport you can register today du ur Biometric and take you up to 6 to 7 month before you get your int passport ....


People wey Register for PVC since December sef dem neva start to print dere own talkless of people wey jus register...
Career › Re: When Bricklayers Parade Themselves As Engineers by inoki247: 1:59pm On Jun 20, 2022
lol
Politics › Re: Peter Obi Was First Governor In Nigeria To Form & Fund State Vigilante Service by inoki247: 8:02am On Jun 20, 2022
lol buh if dem say one Governor form RRS which is one of the best outfit the Police ever av till today u guys will come up with an excuse that's not achievement.....



Enjoy your hype oh....
Politics › Re: Running Mate: Reno Omokri, Doyin Okupe Clash On Twitter by inoki247: 10:33pm On Jun 19, 2022
Las Las everybody go dey alright...
Politics › Re: Subsidy Is Fraud , I Will Create State Police - Peter Obi Speaks by inoki247: 10:27pm On Jun 19, 2022
Another Motivational cool shocked speaker naso Buhari talk.

Fashola it won't take serious Govt more dan 6month to get electricity fixed 1 kilowatt e no see add as Minister for Power...

Motivational speaker everywhere....
Politics › Re: Hoodlums Attack Sanwo-olu Press Crew Bus At Akiolu's Palace by inoki247: 9:52pm On Jun 19, 2022
Lol Akiolu and hoodlums e b like say all diz island boy's no like him..

Dem dey find scope aw dem go take enta the palace again shocked shocked
Politics › Re: NNPP-LP Alliance: Obi Or Kwankwaso Can Accept To Be Vice - Agbo Major by inoki247: 9:50pm On Jun 19, 2022
ucee64:
chest beater lol I'm not surprised I have no time for you sir. Good bye
The same way your region beat dere chest that dey own Lagos jokers no b everybody dey lik u nd everybody can't be poor in Nigeria so u too go rest still dey wait for Obi before you think your life will av meaning....
Politics › Re: Tinubu Waiting For Obi To Pick His Vice, Obi Should Cancel Kwankwaso by inoki247: 7:43pm On Jun 19, 2022
Lol wetin Concern him with Obi when you guys already say his running a Muslim Muslim Ticket nd e no fit win....


Nothing wey we no go hear for this coalition beggars people....
Politics › Re: What Is That Story You Heard That Confirmed How Bad Nigeria Has Become? by inoki247: 7:37pm On Jun 19, 2022
When Snake chop Money...



And Monkey carry money run....
Politics › Re: NNPP Debunks Rumours Of Kwankwaso Becoming Obi Running Mate by inoki247: 6:28pm On Jun 19, 2022
lol Collation beggars jus dey use fake news hold body left and right....


Before na Jonathan is Cummin dem dey use hold body buh now Collation dem dey use give dem sef orgasm...
Family › Re: Share An Unforgettable Act Of Sacrifice Or Selflessness Made By Your Father by inoki247: 5:27pm On Jun 19, 2022
Father's dey really try buh u will still see some women dragging fathers day with dem...
Politics › Re: NNPP-LP Alliance: Obi Or Kwankwaso Can Accept To Be Vice - Agbo Major by inoki247: 4:18pm On Jun 19, 2022
ucee64:
APC and PDP is not the only party in Nigeria. Bro I'm not here to exchange words with you but I pray your life will be as tinubu.
Lol you wey ur life be like that of Obi you don't need to come online and be forcing your opinion on others I av right to say what I like or you think is everyone that's suffering like you or will wait for Govt before there life have meaning if Nigeria is not working or there policy is affecting me I dust my passport nd leave so stop thinking everyone is like you...
Politics › Re: NNPP-LP Alliance: Obi Or Kwankwaso Can Accept To Be Vice - Agbo Major by inoki247: 12:55pm On Jun 19, 2022
ucee64:
run along kid I thought you are wise.
Imagine a wise kid that saw someone else comment buh didn't av option than to quote the person and start crying up nd down....

las las afta diz cry u will add snipper to it....
Politics › Re: NNPP-LP Alliance: Obi Or Kwankwaso Can Accept To Be Vice - Agbo Major by inoki247: 12:10pm On Jun 19, 2022
ucee64:
You old sentimental mischievous are just scared of the inevitable.who's begging for unity support your candidate let me support mine ....see where Una sophiscated unity has kept this country no receive sense keep playing regional politics. suffer never do you
Cry cry brother your tears is delicious.....


Always blaming others for your woes....
Politics › Re: Ekiti Election Results Are Unacceptable - Jolayemi, Segun Oni’s Spokesman by inoki247: 11:05am On Jun 19, 2022
lol lik say all of dem no buy vote come online dey act like saint you people shuld goan rest...
Politics › Re: Kwankwaso Will Deputise Peter Obi- NNPP by inoki247: 11:03am On Jun 19, 2022
Coalition beggars shocked sad shocked shocked
Politics › Re: Labour Party, 195 Votes In Ekiti Guber Results by inoki247: 10:10am On Jun 19, 2022
They're now coalition beggars dem dey lobby for coalition up nd down....
Politics › Re: NNPP-LP Alliance: Obi Or Kwankwaso Can Accept To Be Vice - Agbo Major by inoki247: 9:22am On Jun 19, 2022
ogwumgbe:
I am selling rat poison, if you need contact me
You guys are been paid bak in your own coin you wanna cry Fulani asslickker... grin cheesy

Coalition beggars this tears dey sweet me

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 321 322 323 324 325 326 327 328 329 (of 580 pages)