Politics › Re: Beninoise Appeal Court Grants Sunday Igboho Access To Medical Care by Jayrow08: 7:01am On Jul 27, 2021 |
When dem go show dis man face say dem don really arrest am? |
Jobs/Vacancies › Re: 33yrs, ND Holder Without Job Experience ;any Hope? by Jayrow08: 10:02pm On Jul 23, 2021 |
Y.......... Hope dey bro Jst one word 4rm God can change Ur matter. |
Business › Re: Being Rich Is Not Easy (pictures) by Jayrow08: 1:03pm On Jul 22, 2021 |
Lekan239: I have no chat up a white man or woman before, I don't know about iTunes or whatever tunes card, but I earn my living online. I'm on my system every time Does it still mean I'm a Yahoo boy, Bros, put me tru any online biz na |
Foreign Affairs › Re: Youths In Ghana Reject Salah Rice Donated By A Member Of Parliament by Jayrow08: 5:24pm On Jul 20, 2021 |
If Northerners ft behave like dis.. Omo tinz go change 4 9ja |
Politics › Re: Sunday Igboho May Be Paraded Today by Jayrow08: 12:05pm On Jul 20, 2021 |
Buckeyemedia1: Talk is cheap, action speaks louder than words, it is most unfortunate that all you have is cheap talk. Wetin dey worry dis one. Get tat |
Politics › Re: Sunday Igboho May Be Paraded Today by Jayrow08: 12:00pm On Jul 20, 2021 |
Security source who did not want to be mentioned as he is not authorized to speak with the media, said there is jubilation in the security circle following his arrest. He kill person? Una fada there! |
Christianity Etc › Re: Bishop Oyedepo Sacks 40 Pastors 'For Low Income From Their Branches' (Video) by Jayrow08: 7:09pm On Jul 18, 2021 |
ruggedtimi: Lately I stopped attending church because I see most of them as a business center....one certain church in pH if you no book seat online you can't gain access to the church on sunday Are u serious? What is the name of the church?? God have mercy |
Sports › Re: How LottoNigeria Is Making Waves In Nigeria by Jayrow08: 9:10pm On Jul 17, 2021 |
Pple dey think as dem go take stop sport betting & gambling but still new betting company keep coming every day, na wa oo |
Politics › Re: Are We Not Boycotting Northern Cows Again?" - Joe Igbokwe by Jayrow08: 8:52pm On Jul 17, 2021 |
Wetin dey give dis man liver self? |
Travel › Re: Bad Road In Akute Vs Bad Road In Britain by Jayrow08: 8:48pm On Jul 17, 2021 |
U gan funny, here d name AKUTE |
Jobs/Vacancies › Re: Ever Gotten A Job Through Facebook Jobs by Jayrow08: 2:24pm On Jul 16, 2021 |
Some r real no go gog am oo |
Foreign Affairs › Re: Germany Floods: 42 People Dead (Photos, Video) by Jayrow08: 7:13pm On Jul 15, 2021 |
God too bless 9ja jor |
Sports › Re: Donnarumma Joins PSG On Five-year Deal by Jayrow08: 12:14pm On Jul 15, 2021 |
This life na real TURN BY TURN |
Sports › Re: Chiellini Claims He Put A CURSE On Saka Before He Missed The Decisive Penalty by Jayrow08: 7:29pm On Jul 14, 2021 |
longetivity: Bubu I command u to resign as president of naija.
kirichoco! Kirichoco!! Kirichoco!!! E no go work bcoz u no spell am well |
Foreign Affairs › Re: Zuma Protest: South Africans Are Taking Looting To Next Level (Pictures) by Jayrow08: 10:41pm On Jul 13, 2021 |
Even deaf and dumb thief ear piece |
Sports › Re: I Cannot Withdraw From My Bet9ja Account by Jayrow08: 5:31pm On Jul 13, 2021 |
NaijaBetInfo: See reasons u need NaijaBet
NaijaBet Unbeatables!
Enjoy �� • Withdraw As Low As N50 • Boosted Odds • 200% ACCA Bonus • Unbeatable Offers • Instant Payout • Cut-1 Assurance • More Juicy Markets • Unlimited Specials • Best Agent Commission
Sign up here � https:///3mVRoKW
#NaijBet Merrybet to the world |
Crime › Re: Lagos Police On Chidinma Ojukwu's Video: 'No More Comments' by Jayrow08: 9:42pm On Jul 12, 2021 |
Onyi22:
I see my Chidinma winning this case by God's grace May the gods of Erhiemokwokwarien visit una one after the other Ise! |
Crime › Re: Dispatch Rider Who Ran Away With Company Motorcycle After Employment Arrested by Jayrow08: 9:31pm On Jul 12, 2021 |
Dem go dey behave like say dem no ft catch dem. He has spoil d name of the guarantor now |
Health › Re: My New Girl Friend May Leave Me Because Of My Body. by Jayrow08: 8:30pm On Jul 12, 2021 |
Na 4rm girl toto u take catch am |
Sports › Re: I Cannot Withdraw From My Bet9ja Account by Jayrow08: 7:45pm On Jul 12, 2021 |
Merrybet to the world |
Romance › Re: The Disadvantages Of Being Handsome by Jayrow08: 5:44pm On Jul 12, 2021 |
Dem no lyk me I no lyk dem |
Crime › Re: I Didn’t Kill Usifo Ataga- Chidinma Denies Killing Super TV CEO by Jayrow08: 4:49pm On Jul 12, 2021 |
The bastard killer don dey try tell us say no b only her get hand 4 d man death. This is when torture begins so that she can name her accomplice. |
Politics › Re: Sound Sultan Was Kind, Lived An Exemplary Life – Buhari by Jayrow08: 3:56pm On Jul 12, 2021 |
Buhari u try. All d fine girls up in d club dem go dey pinging and chatting drop all Ur phones come to d floor u should be singing and dancing stop to dey form u r wasting Ur waist o move to d floor and wasting Ur waist o d guys dem dey come when u r goons e o dating b4 u go know dey r dating Ur dating aahhhhh show me Ur kokose show me Ur kokose shooooow me Ur kokose. Rip Sound sultan |
Crime › Re: Chidinma Ojukwu: 'Ataga Usifo Was Not In A Happy Marriage' (Video) by Jayrow08: 3:51pm On Jul 12, 2021 |
If u like talk till thy kingdom come. U must die! |
Sports › Re: Which African Team Can Currently Beat Italy And Argentina? by Jayrow08: 12:22pm On Jul 12, 2021 |
Algeria |
Christianity Etc › Re: Masquerade Dances With Pastors And Church Members In Church (Photos, Video) by Jayrow08: 12:07am On Jul 12, 2021 |
Wasted years that year |
Christianity Etc › Re: Pastor Abel Damina: Hallelujah Is Not A Heavenly Language (Video) by Jayrow08: 7:59pm On Jul 11, 2021 |
I no go talk! |
Christianity Etc › Re: Pastor Abel Damina: Hallelujah Is Not A Heavenly Language (Video) by Jayrow08: 7:52pm On Jul 11, 2021 |
Jesuschristus: Speaking in tongue is demonic, show me where Jesus did it Bros Jesus Christ no b ordinary human being |
Celebrities › Re: I Am Sexier Than 90% Of You All- Bobrisky Tells Hating Female Fans by Jayrow08: 7:48pm On Jul 11, 2021 |
4 ya mind. Abeg get tat |
Politics › Re: Amina Jauro Accused Of Defrauding House Seekers In Abuja, Gets Court Notice by Jayrow08: 5:25pm On Jul 11, 2021 |
Na sickness dey kill all dis kind pple |
Christianity Etc › Re: Primate Ayodele: Adeboye, Kumuyi, Oyedepo Caused Hatred, Envy In Christendom by Jayrow08: 3:41pm On Jul 11, 2021 |
It wasn't like this IN THE DAYS OF HIS POWER. God will it again |
Celebrities › Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by Jayrow08: 3:20pm On Jul 11, 2021 |
All d fine girls up in d club dem go dey pinging and chatting drop all Ur phones come to d floor u should be singing and dancing stop to dey form u r wasting Ur waist o move to d floor and wasting Ur waist o d guys dem dey come when u r goons e o dating b4 u go know dey r dating Ur dating aahhhhh show me Ur kokose show me Ur kokose shooooow me Ur kokose. Sound Sultan lives on..... |