Jehoha696's Posts
Nairaland Forum › Jehoha696's Profile › Jehoha696's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 22 pages)
Police don run talk watin dem no see,make dem.self for create "THE POLICE IS WORKING"....black bullet cuz of sex!?...,One thing some guys don't know is juz smooch d babe wella,kiss,nd suck her nipple wella,finger her pussy wella,if she neat,give her head,or juz use d tip of ur nose press her clit,while shaking your head, aje after 3mins she must come, then u climb,do ur usual COME & GO..,as long as ur mind can carry you...,#chapterclose. |
1,2,300 times,all in one day,months or weeks?,....but how's that even possible....anyway naw oyinbo pikin,if naw naija I swear the pikin go even dey happy self...anyway i juz hope no STI/STD was transferred to d yung lad |
Shey CBN gov'nor big pass president...,cuz before i run any parole wey go affect staff i dey always first reason am with "MY OGA AT THE TOP"..., nd for chief of defence to provide am with military backing..,eida naw him money pave way or connections or naw still OGA AT THE TOP doings....,Hope Buhari no bring am out as scape goat,or Tinubu juz wan use am to appeal to naijaz |
Let's consider the following:- 1.Jus cuz dey worn custom uniform makes dem custom officials? 2.Do dey av any proof? CuZ lyk diz the mata don turn bygone |
300 for jus 1kg,but 250 if you are buying more than 2kg |
Pple wey dey cap sai naw based on cult mata,abeg how una take know, cuz to majority of us we think say naw ritual...anyway let's allow our secondary school boiz to do their investigation sha.... |
Ex military general wey head dat position since,nd we all knew how many tyms the former bokoharam head was killed, nd bokoharam still heading affairs in some northern States,the unknown gunmen still giving laws in the east,kidnapping still rdyin...,If naw c'mon girls guide go head that position for things to work,let's rdy with her. |
His crime is bailable so no lele,is as simple as sell property worth 35m, nd get bail out of 5m with two surety, settle the registra nd dats all |
I just hope she's fine, but av you tried reaching her via her mobile line,anything can happen,shima don travel from abj to lasgidi cum block persn cuz of dick nd she didnt inform any of her parents,unto say if she tell dem,dem no go allow her..I join you guys 2nyt in her safe return. |
Those doll make me remember dat film #shoki...,for here naw to kill nd sell d body parts,ova there naw to steal donated body parts nd traffik or sell the parts,but to who & for what purpose? |
For you to win the northern bigot, jus preach against anything called or linked to church (Christianity)..... Anyway all join naw religion cuz am,God created us all as one,naw religion & tribe dey divide us |
#275m just for verification of social media account...,abeg something is not adding up....... All diz pple go jus use fraud money dey oppress persn,now e don red for her,she dey plead not guilty,... Anyway its her mata,mine is to read nd comment nd waka pass |
TIME....,So my guy naw even actor,but d day one tv station featured him, which waz d first day i gat to know nd read about him,did didnt refer to him as an actor....anyway may he rest in peace. |
Am not really a fan of nollywood movies,but the lucky ones me wàtched dat this dude acted in,were all cool,he acted his part wella.... May his soul REST IN PERFECT PEACE,& God give his loved ones a strong heart to bear it nd carry on |
MeaslesMumpsRub:Haz the president eva cum on national tv to declare bokoharam a terrorist group, shebi naw northern gov'nors dey grant amnesty to bokoharam |
Philippine naw country,instead i bomb dat kwatry,i jejely bomb Ghana |
View this with me.... A man stole your fada's billion nd uses a thousand to epp you finance in building your house or taking care of you in hospital..... And a man who uses part of salary he earned from working for your dad nd some cash your dad nd relatives dashed him to help you,abeg which of them beta ...Naw questn me ask •°•°•° |
Since its oly hotel,no qualmz,but its still gonna affect d game boiz & handlers,i trust my state,d BIG MEN dat handles it,will soon talk to d pple incharge,as in the SSA nd aides, with cash,baba go calm down,so no lele |
I would av reason #BAT as an alternative, but since he said he's going to kwatinue from where @Mbuhari stopped, as in he's goin to rule on d legacy of Buhari ,no naw shey lyk diz we suffer reach Apc nd Buhari neva torment us reach,removing police from acting as stewards to vips is ok,but what of the agberos nd touts,who oly infest on pple's sweat![]() |
Scores and naw oly two pple me see with one AK 47,abeg shey dem dey share the guy use ni? |
Anway am yet to know hiz fada,so as usual i will drop RIP may God give hiz family .....(i don't know what else to say) anyway if he's fada or grandpa is among the looted cash in naija,abeg make persn epp me collect my #thankyou back. |
Angelfrost:Naw see finish yarn u give dem so,i swear naw d koko u drop so. |
Baba juz wan gba all the glory...,he felt disappointed that dey won 2:0 without him,abeg naw selfish dude,...ME nd my guys Win or Lose we all dey 2geda,..d koko b say must he play in all d matches,but e sure me say assume 70mins Manu neva score any goal, d coach for use am,but since dey are leading nd everything is goin wella on dere favour,mayb no need to call,he shuld rather feel proud...,naw 4 big fite dem dey always call me #armouranky |
I juz dey laff....who witness diz yarn...,naw mber month we dey so,naw so all diz winnings dey happen,...make una no fall for bet scam...,naw there way to encourage more pple in betting,u go juz dey hear nd watch arranged script online... |
I think state police will be gud,but will the state government be able to finance them,nd hope the gov'nors,elite nd doz in corridor of power wuldnt hijack dem nd start using dem as tools to fite their opponent. |
Who read & write epp,me dat cnt read nor write in chinese,but i dey bomb dem steady nkor?.... So long she gat a handiwork,not lazy,neat nd able to takia of our kids with giving me peace of mind....,i don marry her,still marry her again,then do anoda marry with her,before we go plan for the marriage cuz i go first marry her, wed her,before i marriage her,read & write kor,talk & answa noni. |
What's funny,...am not a #BaT am a full fledged banned #Obidient who's yusful to the course, but dude dat pic u posted is nothing, i don't really know what's doing there,cuz i wasn't there,but is dat now among the criteria ...?? Baba don cum of age,make una freestyle am jare |
Imagine funke as deputy gov'nor... Lwkm...,pdp no get mouth for lasgidi,jagaban isnt scared of pdp wining lagos state,cuz it doesnt look lyk pdp have any strong hold ova here,...,but who's labour party gov'norship candidate in lagos? |
Williamxcalper:Drop login link abeg |
...
,no naw shey lyk diz we suffer reach 