Jehoha696's Posts
Nairaland Forum › Jehoha696's Profile › Jehoha696's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 22 pages)
I fear fear ooo,cuz @ first i think say na Nigeria jujulist pour blood ontop players...,But na wa ooo,no single security,so any shit dat goes left,doz players are #OYO,i dont blame dem sha,dey re Buhari our nø1 citizen kinzmen & siblings,so insurance & assurance cova dem,buhari go stand for dem against Nigeria's |
God jus use doz RRS official to save the girl,its eida they wan use d babe run science,or take advantage of her unconscious state,rape her,then dump her for road,cuz y didnt dem take her to deir place or even lodge in a hotel,but watin dey dere to enjoy for rape,or go eida force Bleep or drunk d babe,my babe self,once she high i no fit fvck her |
Una sure say diz guy naw real pdp member,cuz him don dey yarn lyk saboteur |
Lagos & one way driving against traffic, some passengers dey evn encourage public bus drivers to follow one way, |
Its her life Its her post Its for her fans nd public..... Nothin concern her with d Queen's death,must dey dictate for her...,i dey ontop pussy wen my cousin send message say my grandma just die,...i juz use corner eye,see dcmessage kwatinue my round2 fvck,persn wey Germany wey me no evn know much about again aprt from what whatsapp video call show me. |
Anything to japa....anyway incase he succed i wish him all d best,but who know if mayb d guy don collect politics money,chop am but no wan deliver, now he wanna run,young man no b evry money u suppose collect chop,some bones sweet to chop,while some juz suck nd lick,then throw away,odaz naw juz use finger pinch am comot from stew or soup |
Naw normal thing...even for nyt for airport nepa dey take lite,...even inside delivery room nepa dey take lite,... No lele naw so God go use take the lite & life of doz wey put us for diz condition |
Does the president don't know about diz "face off" & loggerheads..,abeg who suppose settle their quarrel...,Unda apc government quarreling ova much,nobody wan settle nd allow peace to reign,(police vs peace corps,police vs soldier,police vs navy,dss vs police & soldier....etc |
Thank God none of Tinubu boiz nor apc foot soldier came to cuz havoc or bid their boss will |
If you aren't ok,jejely leave or una sworn for oracle front or take oat not to leave each oda till death do una apart? |
I understand,but believe me juz lyk festus keyamo if Obi give her one portfolio she go sharply grab am,with d excuse of "AFTER MEETING WITH MY PEOPLE AND HEARING THE VOICE OF THE MASSES I DECIDED TO GET CLOSE TO THE GOVERNMENT" by accepting diz offer ![]() |
I hear say BABA LAGOS aka LAGOS LANDLORD dey work for 20hrs per day i toth he haz aides nd assitants dem,or shey he's working for 20hrs actually meant the hrs he's on drugs...,Am jus curiously asking,i dont mean any insult |
The oly turn me wanna hear about in 2023 is "IT'S THE TURN FOR THE MASSES TO GET A PURE ELECTED LEADER WITHOUT RIGGING WHO WILL SERVE THE PEOPLE WITHOUT ANY SENTIMENT NOR FAVOUR,a leader for all zones nd everybody |
Old men with gray brain,so watin him special adviser on security mataz fit cum up with b diz,naija naw really THE MORE YOU LOOK,THE LESS YOU SEE,dey juz comot fud from some pple mouth,all the pple wey we get as leaders majority of dem naw chaff full dem brain. |
Where is emma powerful,where are the ESN,where are the Ipob soldiers,where re the ministers in charge of sit @ home... ....what a pity,so Buhari came,saw,commissioned, stayed,flex,moved around,waved nd conquered u guys before waving & leaving the state...,lyk dey say empty barrel makes the loudest noise...,baba chief of staff nd cso purposely arrange today just to fall u guys hand...,The problem i av is 2022 our president & govnors are still commissioning roads.. #smh |
See london police abi naw Scotland police with big tattoo for him head,this one christain dominated country,but for here....,i no talk b4 unknown gun men abi naw ungun known men with DSs clothin trace me cum GIGINYA BARRACKS i no fit shout |
Hmmm....we dey here |
But why should the FGN give sumone lyk Tompolo contract to secure nnpc pipelines,i know its slyvia under doings,but then what happened to our security forces,its more lyk the FG bargaining with terrorists, bribing & settling dem to avoid further attacks...the mata dey pain Asari cuz baba no see any contract chop. ![]() |
Simple advice goan work as the hotel manager cuz no transport spending nd u also av some tips to save,moreova the manager will attract u to lot of highly placed individuals,even if ur work is without off nd u closes by 11pm,u still av some few resting period..,Am just speaking from experince |
To the guy it might be easy outward,while he's dying inside,but to the lady,its kinda wierd,as in all d bedroom act for 6yrs,cuddling,bedroom fun,kiss nd later find out dat u re fucking ur broda |
I wish i know what to tell diz pple,but av already commented my reserve,so lets wait till 2023 nd see how many containers of handkerchief i will import for the wailers to clean dem face. |
Iffa hear stop hackers.... diz pple wan start anoda movie |
now I'm convinced this guy will die shamefullyk |
What of Dbang calling jazz naw just to yeye am nd use am catch cruise,or mayb baba just act lyk dat so to give media something to yarn about clot chasing |
Some pple no dey reason,persn de blame am why him rush dem...,baba any normal persn go first wan rush out to know watin sup,(reflex action)....d koko b say him don go,e go pain TIMAYA,but my guy need hunt for anoda manager or mayb run him parole by himself |
All diz one naw jealous act,i just hope naija is able to defend there own diz tym around.. |
This pple nd dinosaur, i cum even dey confuse pass confusion |
I no blame them |
MatrixReloaded:g You neva can tell what really went behind closed doors,dey fit don learn from the previous experince nd try to mend things up diz tym,but get me oooo,am not saying the first river Niger collected any soul °•°•°•°•°•° |
I blame the elders,i think am elder or some1 is eida trying to cover up a crime,or up to something...,If the king or chief in charge of d village does nothing to bring diz foolish youth to book,then ......****** i no go talk. |
The dick & pussy,nothing less,but plenty much nd more |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 22 pages)
