Jehoha696's Posts
Nairaland Forum › Jehoha696's Profile › Jehoha696's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
Finally....,will dey sure fifa for d trash?? |
That lastma official should jejely consult any sure mfm deliverance pastor or minister close to him,to avoid pple writin #Rip on ur pic next seven days,i don yarn my own....ANYWAY I STILL CUM IN PEACE. |
If oga official tailor still dey kuje,abeg make we see d video,so intelligency report was given, but as usual u gat drop something for police station b4 ipo go release him boiz...,i swear down naija naw real casting..., No pros God save d angel wey bring me cum naija say me no go make heaven,if not i for put am for him body woto woto |
Gud luck to her,if naw normal win,cuz some go don tender dere pussy to every manager dere. |
Abeg which one beta, the virginity test or character test....,some go form virgin still be expert for Mouth Gig,virgin gal wey don suck dick pass PAMELA ANDERSON |
Who get the full video abeg? |
Hope no innocent life was lost,that's all dat mataz nd dats all me care, if soldiers waste lyk 30 bokoharam i for declare three days public holiday for govt nd private workers, but as e no happen,imma declare d sit at home oly in eastern states |
The oly thing i will miss is my FLIGHT TO COME BACK TO STUDY IN NIGERIA |
The president special convoy was attacked, kuje witnessed prison break right in the federal capital territory..., wonder what's next,pmb should @lest use d remainin days b4 he packs out to @lest put smiles on our face nd give us reason to vote his political party |
Who read d write up finish,or una read half begin comment, some naw juz oly headings dem read...anyway dere's God,if my grandparents survived the friendly war btw gowon followers nd Ojukwu loyal boiz,me nd my huz hold go survive diz nd more. |
What next for the bull...,if naw Nigeria,esp lasgidi..,hmmm..,u know naw,bull go don add up to stomach infrastructure. |
Pride goeth before a bottomless fall...,but i wuldnt conclude nor judge,cuz diz bloggers can lie die |
If dey all haz collectively join hands in building our health system,diz wouldn't av happened to him,i wish america & europe will ban our ministers,senators, nd doz in power from cuming dere countries wen eva dey fell sick ,But i know its not possible, cuz dey self dey follow gain from d money via d taxes wey doz hospitals pay. |
[font=Lucida Sans Unicode][/font] relate with any sure keke man,ask am as e dey go,esp d buying of union tickets,..then make beta mechanic,as in keke mechanic wey soji him work wella follow u go buy d 2nd hand keke,make u no buy keke,wey mechanic go use u chop woto woto,wey go make u dump d keke as scrab |
Abeg who clicked & watched d video,kindly share nor drop d procedures,cuz la link,no work for me[color=#990000][/color] |
I really dont av much to say,same way i saw one,selling pork meat close to the hotel,where me lodge,i really dont know what's wrong with our old celebs,its lyk the fame get in2 dem nd dey careless spend deir "cash/peanuts" |
Two nominee .....naija don cast |
Lol....cctv wen electric no stable nd d solar powered own cost about 50+,...remember dey must station sumbody dere to always keep watch,we have no facial recognition in diz kwatry,abeg how CCtv wan take work self? |
Money for logistics".... Who diz one dey deceive,ifa hear dem return am..,doz days in ss3 class b4 waec we were asked to pay #5000 for logistic,..(If you know, you know)... Still yet some pple wey no get expo,teachers no refund d money back,even doz wey fail,no see shi shi collect... (Watin go don go) God pass all of una combined 2geda |
Ilamina:Lizard lookin #sexy?.....Ha! Egbon naw so? |
Davido no get 6pack but check out Mark zucker of facebook no get muscle,but babe dey cntrl Buhari no evn fit do 5 push ups,but......(i no talk cuz of dss) Tinubu no evn fit jog for 6secs,but baba wan bcum next presido,nd he's the fada & owner of Lagos..... Abeg make una first,let money build you,use cash build urself |
Does she really deserve it,or it was her collaboration with whizkid dat gave her d limelight not oly to been nominated,but also to av won d award,anyway i wish her all d best.#Naija to dworld Fela 2baba Wizkkid Davido Burnaboy Fireboy |
I don't know what to say,apart from what i juz said now |
Baba juz fall hand,some dey face watin worst pass urs,but we still remain strong, with d believe dat one day everywhere go stew nd we go chop our jollof with more than enuf chickens nd meat,with best imported wine from France... |
I wished her all d best, make ASUU no juz act lyk village uncles to pause or tarnish her dreams & inspirations... |
Am forced to ask diz questn,abeg ,watin dey happen,re u an agent of bad news,u no dey eva report any news of good tidings nor tender pic of good report,all ur news naw death,trebble things, graphic pic of gruesome murder.... Baba easy abeg,life no balance no mean say make u dey hunt for bad news,or shey dem use am swear dash u? |
Pple wey dem yarn trash, most did worst,some wish to go back nd celebrate, but no chance...,abeg allow dem flex small |
I dont really undastand diz whole issue,abeg watin b ike crime, is donating organ a crime in UK,or is it cuz according to boiz age he's still a minor nd not ready for organ donation ![]() |
I av nothin else to say,i juz feel for the poor boy,i hope he's save nd for the daughter hope its not village pple visiting the sins of her fada on her,but dat babe can bleach pass iya basirat she don bleach even her siblings fit no recognise her again, from perfect dark skin,to upcumin whitish cancer skin.... MAY GOD HELP US ALL. |
The oda day at volks bus/stop a young soldier officer,came down from his Lexus nd tear one black suffer head looking lastma official beta slap, |
This life......in short certain things for diz life naw CHOP,I CHOP no gra gra for life, las las stubbord fly don follow dead body enta grave,mayb him believe on one small juju,this one wey plenty pple warn him no hear,i juz pity for his wife & kids nd oda close relations. |
They both knew demself....,abeg she dey find popularity,but fear most female celebs,esp naija breed....................... Cuz if you know, you know |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
,But i know its not possible, cuz dey self dey follow gain from d money via d taxes wey doz hospitals pay.
she don bleach even her siblings fit no recognise her again, from perfect dark skin,to upcumin whitish cancer skin.... MAY GOD HELP US ALL.