Jehoha696's Posts
Nairaland Forum › Jehoha696's Profile › Jehoha696's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 21 pages)
I JUST HAVE TO READ THIS STORY ABOUT FIVE MORE TYMZ TO UNDASTAND THE STORY, BUT STILL ON STILL UNFORTUNATELY I COULDN'T UNDASTAND SHI SHI |
Win or lose,we stick togeda...,moreova what are friends for...,abeg make una free Dj cuppy alone, shey naw by force to marry or is getting bf/gf now an achievement? |
You win some,you lose some, but in all you learnt a lesson. |
Her three friends were there,culd any of dem cum up to d dock to collaborate her story,cuz i blieve say unto say naw rape,she go cast d mata......On a second note diz mendy naw fowl.... I5mins for three sex session,datz 5mins each round, no wonda dat pastor said SEX is five mins enjoyment, i neva try am,so i cant say,but diz mendy just proved d pastor right.... ![]() |
Idonweak:Dem go wan use d mata trend |
See multiple dollars,millions & billions of naira wey one persn dey fab,steal,launder,embell nd store for bank account,later dem go say money no dey naija,the oly reason why naija dey poverty level naw cuz of our devilish long throat leaders(polithiefians) |
Ova zealous eye service aides...,nd sumone mother seat comfortable watching as things unfold nd as "her boiz" humilate someone's father.... @apcnigeria has neva gotten anything right since |
Abi make amoteku nd Opc jejely dey guide ordinary citizens while police guide awon snr me in da building |
Gov'nors dey settle wella nd use inter connections to divert or quench d case |
Scores balance....finally baba firs don chop him own death breakfast...,highest naw make police enta street raid area,catch innocent hustlers tag dem as the killers,Naija don scatter scatter join the former jagajaga |
God just at luck,imagine if naw lasgidi diz kind thing happen,esp if naw that iyano oba road going towards mile2 or doz apapa/wharf road.... I reserve my comment, anyway God has a way of doing his things to gather praise.... |
GOTVee:" Christians should learn from the tolerance of our Muslim brothers so we can have a peaceful nation " Diz you juz said doz things me requoted,Jezz,which tolerance,guy sorry to ask,BUT RE YOU ON DRUGS,LIKE YOU ARE MAD OR SOMETHING ...xtians re been killed on several occasions in da north... ![]() |
[font=Lucida Sans Unicode][/font] THANK GOD |
I feel for the students nd its promotional exam,unless d govt will grant all of dem mass promotion,if not imagine doz in science class writing chemistry,physics,maths,further maths,English ..... Obj all in a day,within few hrs,abeg even if naw robot,d computer go crash |
Thse are two pets trying to make love,so snakes no fit make love again in peace...,those re house brown snakes,dey feed mainly on rats,wall geckos, nd small lizards,...u juz murder innocent village pple |
Where take dey dig out all diz negative & bad stories from,una no dey find good news cum ot,how did the moda know that she was raped,..our authorities can discover her actual killers, cuz no cctv,no finger print scan,no eye witness..,something is fishy,mayb she don gba persn bf....... Anway i just feel for her mother,may d soul of the young lady rest in peace. |
Public stunt...,dem go later meet high 2geda |
Samiliar thing almost happened to me during the last easter break,thank God somebody saw him via cctv monitor, nd quickly alerted me |
Audio surrender..., naw play dem dey...mke una juz use us dey catch cruise,all diz naw make we no reason d jail break wey happen for dat prison abi naw correctional facility for inside Abuja. |
I reserve my comment,diz news no juz tally together, how u go ambush persn still collect am woto woto,nd none of d robbers were killed or left with bullet wound,nd dey still get tym free dem incumin car,hijack anoda one for out going naija police,jus equivalent to boys brigade if no b deir uniform nd gun |
BBBricks:So you blieve say naw d ashi give u badluck,some1 fornicatin is still expecting,i just wan ask shey gud things no dey transfer thru sex,...Lyk some1 will say 96-98% of present day ladies are all ashew.o's dont think u re d oly one screwing her puzi |
Mayb till after the death of Tinubu before any party can take ova lasgidi from @apcnig...,cuz as it is,even @pdpnig neva even ready self...,watin concern Jenifa with being deputy gov'nor of lagos state,she for contest ward chairman first... Pdp don fall my hand. |
The Corpse of the victim has been deposited for autopsy. Naija police no sabi lie..just imagine "The Corpse of the victim has been deposited for autopsy" which yeye autopsy, body wey dem keep make pple wey get body cum bail am.. Check diz stuff wella,naw cuz of to cum carry dead body make the police pple cum,nd not to rush cum solve any pros |
HopeNeverDies:Even if dey allocate more than half the budget to education,pple wey go chop nd lick am dry still dey the corridor of power. |
Abeg i wan buy Nigeria nd all its politicians |
Nothing eva works in diz kwatry...lyk d owner of d hotel nor manager no get mouth b dat,but in a sane kwatry nothing lyk diz happens |
SAMBARRY:. I dont know about dat,but just know dat if sumone places cow dung on ur door post,on purpose,then somethin is wronh |
SAMBARRY:That guy really know some atom of spiritual mata using human excrete, one of the worst nd deadly weapon evil nd devilish men use in fiting is d use of excrete, you might think it's nothing,but pls its something,weneva u wake up & notice a "shit" in your door post,please dont step on it,(but incase you mistakly step on it,consult d nearest spiritual solution) evn if its in front of your shop,abeg no try use am pack am ooo....dats all men can say.SPIRITUAL THINGS RE HIDDEN MATAZ. |
Make somethin lyk diz or similar to this happen for naija,lagos precisely..., i juz wan check & confirm something |
Some people feel cuz dey re kinda closed to you,so dey can call on you anytime for help nd expecting u to always immediately respond to dem.... |
I wuldnt blam kizz daniel,till me hear from him,wat if he's pic was juz put dere to promote/hype d show,i blame d event maanager,...one hotel for my area don put my pic for banner nd neva knew till the very day of d show via my bestie who saw d pic nd told me about it,it was lyk three hours before show,d guy hosting the show now called me informin & begging me to cum Dj dat my pic is dere... ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 21 pages)

Even though I'm a born again Christian, I think we Christians should be ashamed of ourselves for heating up the polity unnecessarily. We Christians and Muslims should understand that Nigeria do not revolve around our both faiths. We have traditionalist and nonbelievers who have been politically marginalized all this years without been given any sort of consideration. There is nothing bad in having a Muslim/Muslim ticket if we truly care about the development of our country. We have had a Christian VP In Osinbajo for almost 8 years, how has it helped we Christians?
...xtians re been killed on several occasions in da north...
naija police,jus equivalent to boys brigade if no b deir uniform nd gun