Jensenelizz's Posts
Nairaland Forum › Jensenelizz's Profile › Jensenelizz's Posts
Booked |
Bookd |
Agrika: Oh Lawd!!! he is already taken, good-bye cruel world, *about to drink rat poison*abeg try remain sum for other mumu chicks wey go lyk to join u ooo....,.lol |
Eeyah |
Nairalanders be like cute kids beautiful wife nice husband and im like WHO CARES |
Khalessi: Dude I did that ish on purposeok no vex ooo |
Khalessi: Dude I did that ish on purpose |
Khalessi: Dude I did that ish on purposeok no vex ooo |
Khalessi: At least he isn't a stealerstealer.....na wa o |
wasak: 11th to comment... end time things + ASUU strike...guy ur post nearly make me 5hit d sht wey i dey hold since |
..Ewoo......and i dey tink say na only chosen dey wear banner waka................oga poster shey u be kuchiki byakuya zanpaktou.....if so whr zangetsu,zabimaru,sode no surayuki,benihime,ryujin jakka and co besides i know no say sword self don dey use social media oo.......lol.....,.. p.s.any slowpoke wey no undastnd my post to op make im no quote me ooo |
Dnt really know him bt i have watch sum of his movie......get well soon sir unto other news abeg anybody wey dey use lumia 720 make im surface ooo,,i bought mine yesterday only to see dat dere was no power boost or nokia battery boost and i bought mine 4 #34,000k @ ikeja,........shey anbody notice d same diff for deir own when dem unbox am......abeg help ooo |
Which kain long story b dis.....mtcheeeww......i com dey regret why i book space sef |
Booked |
I prefer bleach,naruto,bondoocks,inuyasha,samurai x,one piece,fairy tail,final fantasy,amnesia,attack on titans,death note,high school of the dead,young justice,dragons riders of berk,alchemist and most japanese anime or any cartoon dat does nt invovle the lame characters of the simpsoms or family guy #haterz go dive inside lagoon |
awodman: If you follow the news you will know that all this is already happening..its just a matter of reaching the final destination and that too will happen in no distant timeok make we no argue make we just follow reach im final destination.............then when im no do anytin i go quote u on dis post |
fast guy 10: @OP I dnt blame u bt I blame GEJ 4 tolerating nonsense from Nigerians if It was OBJ regime will u post ds rubbishshey obasanjo won log in to nairaland abi u no get brain |
awodman: 1) The power reforms of GEJ will dwarf any legacy OBJ left behindmy nigga abeg how many years u tink say im get to do all of d above! |
I think jonathan does nt have enuf bite/say to rule nigerians......obasanjo was nt a saint we all agree that bt at least im do sometin wey nigerians use remember am.....jona just dey do mumu,,,light wey im promise we no see,infrastructure nko we no get,ASUU strike con even worse for im tenure,boko dey bomb everyday without fear say any body go stop dem,plane crash every year............well i no blame am sha im dey see chicken and turkey chop na |
write2obi: Name for ppl with pimplebless u fr d explaination |
Richfella: 20 what?wetin b P1MP |
Eeewww..........jim iyke a playboy that has fvck over 20 girls now marryin a ghanian slut dat is d queen of the marine world.....ETT
|
Booked |
I just dey observe
|
Booked |
1 shortblackboy: o boy e dey show no worry e dey showmy guy thank u ooo.....dis tecno d3 na Bleep up to android os |
. omo dis my phone na wack ooo...picture no dey gree load for nL......abeg make person help me check if d smileys wey i post dey show coz i no dey see am ooo ![]() |
![]() |
. this agagu news no dey finish sef......
|
tintingz: For your info some hostages said muslims in the mall saved them by written down some islam text for them to answer the terrorist questions, and more also a guy named Haji a muslim was said to be the herohmmm hmmmm so how many was killed b4 how many was saved yeah |
tintingz: hey niggah! Adolf and bush are christians how many time will I said that, go do your research muslims are most victims by this deadly group.guy so in the case of d al shabab terror network attack on d kenyan mall whr a verse of d quaran was shown to d hostages to read and those(christians)who couldnt read it were killed what would u say yeah? ![]() |


omo dis my phone na wack ooo...picture no dey gree load for nL......abeg make person help me check if d smileys wey i post dey show coz i no dey see am ooo 