Mikuz's Posts
Nairaland Forum › Mikuz's Profile › Mikuz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 207 208 209 210 211 212 213 214 215 (of 372 pages)
booqee: This thread is a huge success! A hundred and something comment in just less dan 48hours?! Whoa! Booqee u must be a genius!we all know 'twas your community chest that did the magic. |
mcnepow: M shocked!!!keep pretending! Of all the guys in jokes section na you need the pix pass. I swear! Mumu boy! I sure say you don already dey use am to mas turbate!! |
Booqee. Is this the only pix you have? Eh? Lemme see some more please. We can run it on 2go! ![]() |
dani1luv: lolok we don hear na. This your emphasis on the thing don too much. I sure say en don dey give you wet dreams sef. Viewer like you! |
dani1luv: I don't really get youhe's looking for the appriopriate section i guess. |
booqee: Well its good dat u rebranded it before copying it from sutoboy's thread and pasting it here.the joke is almost everywhere. He must have copied it from where Suto lifted it from too. Dummy! |
Nice joke ![]() |
booqee: abeg comot joor! Mtcheww.....confusionist! |
dani1luv: like your bradem don use booqee bra take swear for Dani. You no suck br east when you small or what? ![]() |
booqee: Hey donkollione! Where've u been?! I've really missed u!for your mind. Olodo! |
Has Booqee seen this? |
booqee: dis joke no funny nah..... It sounds more like a joke bingbagbo would post. U can do better vivly.is this your new found job or what? |
babaowo: .....and ur romance go b like bruce lee own...funny topic . . .and im se x go be like Jet Lee own. But Dani how Booqee thing come look like na? ![]() |
Na Booqee find the trouble. |
dani1luv: oktalk oh. |
booqee: mikuz must u have ere.c.tion each time u see me on any thread?yes, blame it on your chest. |
dani1luv: u very stu.pid user, wit ur tribal marks like chewing stickmukina must see this. |
Vivly: Mikuz. First time u gat me giggling. Nice onethats why i love you |
dani1luv: check ha profile pix nah. .zoom the thing well welli still no see am oh. i don use up to five different browsers to view/zoom am but i no still see the thing. you be thief, how you take sée am? which browser you dey use? |
dani1luv: hehe, you dun get amdani that one na lie, i no gree.so you go dey dey enjoy yourself, i go stand dey look abi? in the name of ref abi,cos before the fight go finish my boy go don tear my boxers finish. i will not grée, na me go fight her. na today you go sée where ref tóo dey fight. ![]() |
booqee: Still fooolish.....there is alot of wisdom in liking your thing, but do you usually wear black bras? just asking. |
booqee: mumu.....!yes, let me be your mumu ![]() |
booqee: hey excuse me?! Do i know u?? What is it dat u need from me?? Why u stalking me from thread to thread?you know what i want. |
booqee: Attention seeker! Mumu.....see your big chest. |
booqee: grow up abeg! (ur a damn immature kid!)booqee do you moan each time you have se x? |
booqee: Oh sorry i just remembered ur dick is 'uncuttable'...knife proof?!booqee why are you always talking about my thing? stop oh before it would start giving me a standing ovation, make dem no say i ra ped you here for nothing. ![]() |
booqee: ^ Dude whats ur p?? You have problem in quoting or something? Or u simply don't know how to use nl2?? Ok see me tonight for lessons.....like serious? my prayers have finally béen answered! would you like me using gold cirle or skin to skin during the lecture? |
booqee: *use butcher's knife to cut his dicckk off!**she didnt realise i had a knife-proof on my di ckk,mikuz trails her and looses her bra. ![]() |
booqee: Mtcheww.....foooolish people!your chest just make me like you. |
booqee: okay i finally noticed u. So now can u shift to one side, make i see better people?? Mtcheww.....*slaps her soft yansh twice* ![]() |
dani1luv: booqee. .but why the thing no dey show now??lol dani you like better thing no be small, to fight with babe wey get 'chest' like booqee make sense die ![]() |
mcnepow: Woow!poor boy. i pity you. ![]() mcnepow: Woow!poor boy. i pity you. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 207 208 209 210 211 212 213 214 215 (of 372 pages)




Which kain enemy of thread progress u be sef?? Shey d two topics looks d same to you ni?? They're entirely different my friend! And stop postin mumu links here.
Yours is diff from dis, although ur thread was a nice one too.
